NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:55am On Oct 04, 2015 |
elmisti: Hahaha...for ya mind abi.....its a gme of the midfield....if shweini, mata nd shnderline fit hold carzola, ozil and ramsey...una don win Na true sha... But we no go start schweni for una  Na carrick and schneiderlin first  So that after we lock una down... We go bring schweni later to boss the middle  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:53am On Oct 04, 2015 |
elmisti: Bros I tell u, not even a single order since yestdai Even got my shisha shipped in from dubai 
No time ...
Sha, kuku bring jamaican for me shap shap...
BTW, how you dey sef?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:52am On Oct 04, 2015 |
KeriBaby: All this people you mention na only Gazaliah dey on ban o Most of dem don tire jare Na why I mention dem make them come back...  Morning dear, hope you slept well? Don't forget to pray for us in church o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:24am On Oct 04, 2015 |
elmisti: Most of dem don go mountin for posting discussion wit Jah na...... No wonder your weed bizness nede move lately  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:23am On Oct 04, 2015 |
mcdonald59: lolz. tnk u friend Just decamp to madrid 
That's the easiest way out... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:23am On Oct 04, 2015 |
elmisti: *checks*....yes u do! Tah!
Na pure Red devil I be...we about run ya ass today yo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:15am On Oct 04, 2015 |
mcdonald59: no bro.... let mourinho stay and get us out of d mess he put us in..........our love for mourinho is strong Who's the 'us'  I'm not a chelsea fan  Just a concerned friend  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:14am On Oct 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 12:11am On Oct 04, 2015 |
Where's Haywire1 when you need drama 
Where's dossylvanus when you need sarcasm
Where's Elmisti when you need Kush
Where's blessedgirl when you need better alaye
Where's miccoy when you need badbelle
Where's Donasere when you need padi 4 padi gist
Where's Ademasta when you need to learn how to love a lady better
Where's goldenone She prolly got a ban too
Faithluv5 please where's whodogeepee? I don even forget that my goon.
Babatawa... Chai... 
Shawwal1... Ogbeni na waooooo you don scarce like pregnant woman menses 
Chimajii 
Mistabiola 
Where's Isrealomojisola? *ghost mood... We noray see am*
Where's iykebest? Nnayi... No more tennis companion on board,
Where's physika? Peeeeeeeeeeeessiiika 
Where's majidyusuf 
Gazaliah Salah break don finish na 
Haliluck *left the house*
Marcelinho... You on a ban No more countdown 
#BringBackMyfellas!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:59pm On Oct 03, 2015 |
Gbest58 I sight you
How fa? Have you finished camp shopping?
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:57pm On Oct 03, 2015 |
mcdonald59: broda mi... d club really hurt ma feelings today....and my slip too Do and sleep eh? Tomorrow, first thing in the morning, join the #MourinhoOut brigade on twitter asap. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:50pm On Oct 03, 2015 |
Nothing to type....
Just to keep the thread moving
3000 we must reach you
Devil is a liar
Moderators no fit try us
*puffs shisha*
*Sights donasere from afar*
Correct guy
Itoski you go hear am hurt tomoro 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:41pm On Oct 03, 2015 |
Faithluv5 I see you dearie 
*gives her perk* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:39pm On Oct 03, 2015 |
mcdonald59: irritating space booking.
Chelsea lost.....ban can't mak me feel worse
.
.
..
. Ogbeni Tuale!
 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:37pm On Oct 03, 2015 |
Solomonodimegwu: tailor shop ke! Noooo! Na Hotel wan build oo. KING SOLOMON'S PALACE HOTEL hw u see am? For camp? You want make girls carry belle  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:34pm On Oct 03, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:27pm On Oct 03, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:23pm On Oct 03, 2015 |
goodyboo: .....and the Don stopped by for a popcorn . 
My dear how are you? *hugs*  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:13pm On Oct 03, 2015 |
Yeah 
Thespark 
(Car park)
Olami90
(Barbers shop  )
Keribaby
(Mami food stand)
Omitooguns
(Helipad)
Solomonodimegwu
(Tailor's Shop)
Iamauxin
(Wetin this 1 go build I nor know  )
Corper bharkhah
( Toasting girls spot  )
Harinholar
(Hair dresser's spot)
Oya ban me  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:50pm On Oct 03, 2015 |
In fact lemme buy small land for my AKs goons  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:48pm On Oct 03, 2015 |
Solomonodimegwu: ok ooo but b careful u fit b d nxt See ehn...  Anybody wey bring ban come my side don pursue me comot for nairaland be that... Mehn... I use data, PC/Phone... Energy, waste time... Then 1 yeye mod will come and ban me because I broke rules  Baba I'll jes delete the account asap  Facebook, twitter, instagram, skype, bbm... Mehn... Social networks plenty o.. And to think their rules are not as many as whatever we have here is killing! BTW All em threads I the see for nairaland... Na our own dem wan use as scape goat  But that's none of my business... Jes waiting for my ban sha sha. Mobi19 abeg you get popcorn? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:35pm On Oct 03, 2015 |
Solomonodimegwu: low key ko! High key ni! U sure say nor b prison(ban) u dey com out frm? Cos i see person wey resemble u for the cell wey dey close to my own ooo Habaaa No be me na  If na me I for don rake as I come back... Everybody for hear. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 9:57pm On Oct 03, 2015 |
mobi18: physika and donpsymon are viewing,pls holla if u av nt bin banned  My dear how you doing? I wasn't on any ban... Only say thread the boring lately so na lowkey things the sure pas  But 3k's a must sha  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 8:26am On Oct 03, 2015 |
Olami90: Bro...not serving ban. Bin busy for som days now.. Tho, I do check in late to get wot I av missed buh I see more of gibberish (getin worse $ doesn't worth giving attention to) dan relevant talks (jst few good ones) .
Thnkz much bro... I appreciate
Happy weekend
Armynu, donxab, harinholar, bharkarh, kunle106, DonPsymon nd my other ibom faithful, where una dey?... I knw keribaby $ omitooguns dey kajad, so no worries  Baba nothing do me... I dey kampe. Just running shii on a lowkey lately sha... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:34pm On Oct 02, 2015 |
miccoy: Toor, what am I to do?!? Employ interpreter for you?!  Kuku speak a lingua franca  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:24pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:23pm On Oct 02, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:22pm On Oct 02, 2015 |
miccoy: Seconded! Your badbelle has several dialects... Unfortunately, I can't hear the language.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:15pm On Oct 02, 2015 |
haywire1: Guys come out no shaking lets move d thread, remember our target 3k. Record must be set.
# 1 plot of land... *whispers in his ear* 2 million dollars o  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:59pm On Oct 02, 2015 |
elmisti: I don did it Let me survey asap. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:58pm On Oct 02, 2015 |
theSpark: Or
theSparkUnbanned Yeah... This 1 get swag pas  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 10:57pm On Oct 02, 2015 |
miccoy: Dear mod yokiti,
It appeared & processed by my retina & oblongata respectively, that you are move by un-dialogical grammar. So, to confront you with my request, I, in the spirit of independence, and atmosphere of change, hereby nominate these monikers(see list below) for BAN: Elmisti Donpsymon Kingjb Wailing & Dossylvanus.
Gracias! Elmisti! I'll have whatever he's smoking |