Donspicey's Posts
Nairaland Forum › Donspicey's Profile › Donspicey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 89 90 91 92 93 (of 93 pages)
Wat A Life,,,na Wen Pesin Wan Settle Down Na Im Al D Bad Things Wey E Don Do Go Dey Expose,,,thanks 4d Mention Dear,,,anticipating D Nxt Update |
U Re Doing A Grt Job Dear,,,more Inspiriration 2 Ur Brain,,and More Ink 2 Ur Pen,,,.Bt Abeg I No Go Wan Hear Say U Later Kpuff Jide Ooo |
Chaiii,,,,so Na U Finally Sponsor D Execution,,,pray Mk E Sucesful Ooo,,,no Body Clean Pass Sha,, |
Wanlai Na Ur Writing Skills Make Me Join Nairaland,,,u Re A Talented Damsel,,,.I Fall 4u,,,, |
Na Wa Ooo,,bt D Last Time I Had A Fling Wit Her Over Nite She Even Dashed Me Money,,,,so Y Ur Own Kum Different??,,abi Ur Village Pple Dey Folo U?? |
Wich Kind News Kum B Diz One Again,,,yoruba And Hausa Clash??Shey Yoruba Pple Get Tym And Strength To Fight??Dem Go Use 2hrs Shout And Scatter Bottles Evrywia Bt No Body Go C Blood,, |
Very Soon Dey Wil Blame Gej 4dat,,,jst Dey Watch,,,.A.pshit |
Wonders Shal Neva Cease,,,nothing My Eyes No Go See 4diz Mbuhari Govt,,,,mbuhari Wat Happened To F.O.I. ?? |
Buhari:Petrol Wil Sel At 50per Liter,,,. |
??