Donspicey's Posts
Nairaland Forum › Donspicey's Profile › Donspicey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 93 pages)
Continue Visiting Places Ooo,,.After Pdp Primary We Go Knw Wats Up |
Bros 4 Diz Ur Talent Abeg Na Wetin Dey Behind Am??..If Na Jazz Na Wich Type U Chop And If Na God Abeg Na Wich Kain Seed U Sow U Too Bam Ma Nigga,,abeg Mention Me 4d New Thread |
Then Go Ahead And Vote 4 Him,,,i Sha Trust Pdp And Their Way Of Presenting Flag Bearers,,,.Nigeria Wil Be Great Again |
Diz One Wey Big Mama Wan Kpuff U,,abeg Try Finish D Story B4 She Send U Go Wia Dagrin Dey,,,,i Lyk Ur Creativity Bro,,e No Get Second Lyk Okirika For Katanguwa,,.More Updates Pls |
Tundeobama:You Ve Said It Already,,,,even D Pdp Ruling States Re Also Finding It Difficult To Register,,wat Wud U Say Abt Dat?? |
Most Pple 4rm SS/SE Won't Get Dia Voters Cards,,datz Apc Tactics Of Rigging,,,if You Knw,u Knw |
Diz Tory Bambella,,,kip It Up Bro,,,anticipating More Updates,..Am Addicted |
Na Fake Oo,,mr Osho Wil Be The D End Of Apc,,,,,,al Diz One Na Jst Hogwash,, |
Until A Bag Of Rice Becomes #7,500 Then I Wil Agree Dat Food Stuffs Prices Ve Crashed/deflated,,,, |
So Who Should We Believe Now??,,dis Country Mata Don Tire Me Sef |
Nice One Bro,,.If I Read And Ah No Drop Comment My Phone No Go Happy 4me,,.Kip It Cuming Bro,,,,u Got Me On Diz One |
youngzubi |
Oboy Diz Ur Tori Bam Die,,,if I No Comment My Ancestors No Go Happy 4me,,,ur Weird Imaginations And The Warri Languar No Be 4diz World,,,even Devil Dey Learn Work For Where U Dey Lie,,,.Kip It Coming Bro,,.I Go Happy Pass Happiness If U Fit Add Me 4d Characters,, |
[quote author= post=69940556]Lol , the haters have arrived already.The next Governor of Enugu , nothing do you. We are behind you gidigba! God bless you the incoming Governor of Enugu state. You may have some new bad belle enemies henceforth, but never mind, those of us that love you are more than children of hate. Carry go namesake. Na u we want. What a good , responsible man. A role model of high caliber. Haters, now, you can start summersaulting![/quote]Look At This Bmc Suya Seller,,u Jst Spewing Trash As If U Even Have A Pvc,,.After Enugu Election I Wil Remind You Of This Hogwash |
Because Nothing Gud Comes Easy,.Buhari Must Go |
tsephanyah:Wel Na Only U Test Am,,,,yeye Hypocrite,,.Buhari Must Go By 2019 |
Chaii See Casting,,,well Bullhari Is Stil A Man Of Integrity Ironically,,.Bunch Of Scammers |
Dis One Carry Him Own Drama Enter Airport,,,naija Politicians And Publicity No Be Here At All.,,,well Till First Week Of January Before I Wil Know Who To Cast My Vote For,,.As For Now Na Dia Mumu Drama's I Stil Dey Watch,, |
buhariguy:Yes He Is So Humble,,,if No B Say Mumu Dey Worry Him Why Taking A Shot While Removing His Shoes?.?,,abi Na One Too Na Achievement?? |
Robbin7:Who Open Cage 4 Diz Dog Beta Get Head Ooo,.,, |
Old Cargo Face,,,see Wrinkles Evrywhere,,,,i Wonda Hw D Kitty Go Luk Lyk,,.. |
Killing Have Always Been At The Northern Side,,,rip To The Deceased
#fear_north |
Na Wa Ooo,,and If U Become D Gov U Wil Only Spend At Most 8yrs In Office Wich Means U Won't Even Fix Anytin,,.Mr Man Go Bk 2 Ur Sleep,,u Gat Natin 2 Offer |
Mr Man U Beta Accept Defeat Nd Stop Making Noise Opandan,.Wat Were U Doing Wen Adeleke Danced To Victory ,,try Again Next 4 Yrs |
Jst 10 Pple ,,why Diz Govt Dey Play Wit Our Brain Nah??Wat Abt Fayemi Dat Gave 20k To Pple Dat Voted For Him By Showing Him The Screen_shot?? |
Lolzz,,,c Marketing,.. |
Datz Wat Happens Wen U Ve An Animal As A President.,,smal Time They Wil Tel Us Dat A "Dog" Swallowed The Whole Money |
Nice One,.But Why Is "My GirlFriend" Picture @no.9 Meme??How Did U Get D Pix?? |
If He Is A Nigerian,from Which State??
If Not A Nigerian,from Which Country?? |
Naija And Records,,,contest For Any Post And Some One/some People Wil Tel U Ur Life Story,..Who No Get Mind No Fit Survive Naija Politics |
No Matter Who They Gv D Ticket,,,PDP Wil Win,,.Pdp Wil Be Compesated Wit Osun State |
Be Like Elephant,,,,how Do I Lift Diz Heavy Load ![]() |
U Too Bam Ma Nigga,,abeg Mention Me 4d New Thread
, the haters have arrived already.