Donspicey's Posts
Nairaland Forum › Donspicey's Profile › Donspicey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 88 89 90 91 92 93 (of 93 pages)
Madam Abeg Drop Sumtin 4me Nah,,,high Temperature Wan Kpuff Me 4 Here,,,,even If Na Jst 2,000 Words E Don Do Me,,,i No Too Get Big Eyes,, #anticipating |
If Bukola Does'nt End Up In Jail It Means D War Against Corruption Is A Joke,,,,,,, |
Yes You Don't Nid Him,,,he Wil Only Bring Badluck Nd Disaster 2 Ur State,,,back2daura Loading........ |
7 is a number,,,if u knw u knw,,#shun cultism |
Peter D Peoples Governor In Action |
D Closure Was 2 Enable D Couple To Have A Hitch Free Honey Moon,,,,
#fear North,, |
Apc!!!Change!!!,,,,bt Y Al Diz Lies?? |
Dat Femi Statement Weak Me Die,,,,mr Femi Ur Days Re Numbered,, |
Diz Man Serious Wit Diz Him Presidential Ambition Oooo,,,wel Meeting Fada Mbaka Can't Quarantee U Victory,,,u Re Such An Hypocrite,,smh 4u |
Anoda Apc Campaign Strategy,,,oya Add It To Your Administerial Achievements |
Shebi Na Una Dey Chant Change Upandan, ,,diz Apc Mata Jst Weak Me,,,am Sorry 4 Nigeria |
Wanlahi I Don Tire 4 Al Diz Killings Wey Buhari Brodas Dey Do,,,may God Deliver Nigeria 4rm Diz Buhari Curse |
Apc Used Dele And Sowore To Achieve Dia Aims Bt Later Dumped Dem,,,now Dat They Re Nat Getting Dia Share Of D National Loot They Re Calling Apc Al Sort Of Names,,.Sotey Sowore Sef Wan B President,,,.Hypocrites |
Him Village Pple Don Dey Dance Shaku Shaku Wit Him Destiny,,,,,na Rustication Go Get Am If E No Kiaful,, |
Go Get Sum Ice Bro,,,enuf Slap Waiting U |
Clear D Road 4 Super Eagles,,,we Go "Ice" Dos Guy 2day,,
#Naijaissagoal |
Result Of Unemployment,,,,
Back2daura2019 |
I Tot Codeine Nd Tramadol Ve Bn Banned,,,,wich Kind Ijebu Weed Diz Man Smoke Sef ,,,pisonia,pison,,i No Buy Diz One Ooo,,pls Kindly Try Again Later |
ozoebuka1:How Wil U Knw Him Wen U Re Among D Indomie Generation??Rip Peter |
I Went To School(primary),i Learnt Many Tinz,, I Went To College(secondary),,i Also Learnt Many Tinz Mehn Wen I Enta University,i "Smh" 4d Lyf Wey I Meet 4 Dia,,.No B Evrybody Wey Know Book Know The Way Ooo |
Wata Gwan Inna Dizi World,,,,.Rip Voice Of The Masses,,,ur Legacy Lives On Boss,,,ayagayagayagayo,,, Nigeria Iz Realy Unda Pressure |
The Blessed Man All D Way,,,,countless Is D Real Deal |
Mr O.P Where Is My Name?? |
2 Bottles Of Coco,,
6 Tablets Of Trams 200mg,,,
4 Tablets Of Swiphnol,,,
How D Man No Go Dey C Different Animals,,,i Smh 4 Diz Administration,,
Dem Jst Dey Jonse Anyhow Evryday,,,,
Waiting Patiently For 2019,,, |
We Are Looking For Bullhari Brain U Re Here Transmitting What I Don't Understand,,,.Who Love Epp ![]() |
Chaii,,diz Latest Transmission Ve Transmitted Alot Of Transconfusion Intrigues,,,waiting 2c Hw D Drama Unfolds,,,guy U Re D Best Transmitter Of Suspense,,pray Mk Nike No Blackmail Shaaaa |
,,chaii,,madam Bibi Don Finally Piecess My Heart Ooo,,i Believe God Neva Allows His Children To Encounter Predicaments Datz Beyound Their Control,,,,wat Eva D Circumstance Is,i Pray U Overcome,,,bt If Na Person For Diz Forum Para U,jst Drop Im Name,,wat Am I Even Saying Sef I Wish U Cud Continue D Story,, |
Chaii,,wat A Life,,,oboy U Don Ova Suffer Ooo,,,bt Abeg Pls Wait How U Take Dey Get Al Diz Inspirations Sef??,,if Na Highness Which Kain Weed U Smoke?? And If Na God Na Wich Kain Seed U Sow??,,,,guy U Re Blessed,,.Bt Monday Take Style Far Oo |
Pls You Guys Should Not Kill Him Cos He Is Not Afraid To Die,,,,jst Cut Off His Ten Fingers And Tongue,,,den Leave Him To Live Wit D Trauma,, |
Diz Nike Don Dey Spoil Show Ooo,,,beta Kill Am Trowey B4 She Go Ruin Ur Life Or U Fit Jst Wipe Her Memory,,.Bn Following From D Day U Started,,evry Update Issabanger., |
To Serve God No B Beans Ooo,,,u Go Face Temptations Sotey Lyf Go Tire U,,,make God Gv Her D Strength To Always Persevere Sha,,,pls Mention Me In D Nxt Update,,,.More Wisdom Ma'am |
Chaii!!!Una C Wetin Love Dey Cause Abi Diz Dia Mata Weak Me Gan,,,Notin My "Ear" No Go "See" 4diz Lyf,,,make I Dey Observe Sha,,,,misslyviah U Dope Paz #Crack% |
,,diz Apc Mata Jst Weak Me,,,am Sorry 4 Nigeria
,,chaii,,madam Bibi Don Finally Piecess My Heart Ooo,,i Believe God Neva Allows His Children To Encounter Predicaments Datz Beyound Their Control,,,,wat Eva D Circumstance Is,i Pray U Overcome,,,bt If Na Person For Diz Forum Para U,jst Drop Im Name,,wat Am I Even Saying Sef