Donttery's Posts
Nairaland Forum › Donttery's Profile › Donttery's Posts
1 (of 1 pages)
this old for nothing woman need brain transplant.........she has brain tumor
shey na by force u talk ![]() |
congratulations bro |
na pastor b dis abi business man |
zerozeroseven:guy no worry na photoshop......na u gt chidima flavour is just a caretaker |
hummerwise:se d way u see them, dem resemble craze man fr ur face abi u no see wetin dem put fr front |
menix:ummmmm.....thats d fact he has been replaced |
abi nw...... she want all qualitys.......clay plenty go make him urself |
And that is the truth tho |
@ hyfr you go see say you self no get sence like that,you are saying they should stop bringing celebrity issues and yet you are talk about chelsea |
@190theclown you are a bitch,what did you mean by he is a yeye singer,your papa sabi sing 1/4 of wetin d guy they sing abi you get 1/2 of his money.........idiot |
some people self be like enemy of progress you see person wey jam him luck from tatoo and una still dey beef......o boi you don part of HKN family be dat good luck |
Wizkid...se ogun laye ni,if you know say you get body you go tel your tailor to slim_fit the agbada for you...you come be like small pikin wey then throw inside wraper Olamide kill the outfit small the thing be say he they bite chain like wolf he come put sunshade ontop Yoruba wear...the dressing don fade Davido the put on offi come look dope infact am short of worlds.....i give it all to you bro |
i give it all to you bro,you are actually talented.....kuduzí ½í± |
na naija we dy naa....se dem self no dy give out AK_47 and bullet ni naa money den wan collect |
budget eighty thousand including meat.l will advise u to shop at the local market b,cos foodstuff are more expensive in abuja than any other town,i don,t known ur location but u can ask around. |
se na oga or broda i go call u......biko wetin me want b say make u kuku show us ur big master 4donw der.......nd d six PAC wey u dy show smal u surpose add six makin twelve(12) PAC....nd ur pikin go dy see u so ooo shameless papa |
it means d girl is seeing sumtin in u anytime u ar kissinh her bt u should jt try nd tempt her maybe she wil confess |
1 (of 1 pages)
