European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona: UCL (4 - 0) On 23rd Of April 2013 by dopeJemi: 9:31pm On Apr 23, 2013 |
I don taLk am b4 and I go taLk am again.. Na only spain messi and barca dey shine anyhau.. Why? because dem no dey tack dem.. Na Aje football dem dey pLay 4 spain  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona: UCL (4 - 0) On 23rd Of April 2013 by dopeJemi: 9:22pm On Apr 23, 2013 |
GoooooooooooooaaaaaaaaaaaaL
Barca don comot abeg  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona: UCL (4 - 0) On 23rd Of April 2013 by dopeJemi: 9:17pm On Apr 23, 2013 |
Jarus: Like he did against same Bayer n last season
Sarcastic? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona: UCL (4 - 0) On 23rd Of April 2013 by dopeJemi: 9:12pm On Apr 23, 2013 |
GooooooooooaaaaaaaaaallL
Una see wetin dem do messi so  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona: UCL (4 - 0) On 23rd Of April 2013 by dopeJemi: 9:11pm On Apr 23, 2013 |
its Bayern vs borussia in d finaL
Sowie pLattini.. Ders nothing u can do abt it |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bayern Munich Vs Barcelona: UCL (4 - 0) On 23rd Of April 2013 by dopeJemi: 9:06pm On Apr 23, 2013 |
[quote author=Donalð Genes]Ohhh boy see how "em dey treat barca fuck_up
Small time yeye ppl qo carry world best qive messi for free....
Bunch of tosspot!!!!!![/quote]
No mind dem.. I know wetin RonaLdo 4 don use peopLe eye see 4 dis match |
Celebrities › Re: May D's "So Many Tinz" - Behind-The-Scene Photos by dopeJemi: 4:47pm On Apr 23, 2013 |
dis Mr Moe Musa don use styLe pass cLarence oh
Btw! Wetin be d concept sef |
Music/Radio › Re: PH City's Rave Of The Moment "ANDY BLAZE" Drops "Celebration" by dopeJemi: 4:30pm On Apr 23, 2013 |
ObiomaA: No be lie oo my man. Don't u stay around Ph axis?
No oh.. Na waffy I dey oh |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 10:39pm On Apr 22, 2013 |
torres2: ehn if I hear abegi jare
Hahahahahahahahahahahahaha.. Oya take dis Man-u Kiss, a champion's kiss  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 10:37pm On Apr 22, 2013 |
CFCfan: As United have wrapped up the league, Chelsea may just sneak a win at Old Trafford.
If I hear.. UnLess say una go Beg us  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 10:22pm On Apr 22, 2013 |
torres2: me no see you oo
from a 9 point lead, clattenburg hun, webb I sight you, english FA three gbosa, rafael Benitez you are really GOd sent to chelsea pray God continue to keep you 
U better join us ceLebrate oh, b4 u go get stroke  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 10:20pm On Apr 22, 2013 |
larayat: hmmmm..tnx dear..dis nyt z so lovely....am so rockn my jersey out 2mrw!
And I'm so going out 2 buy mine 2mao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 10:09pm On Apr 22, 2013 |
larayat: I want a hug....glory. Glory. United! Awww! Come here hun 
Torres I see u oh  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 10:01pm On Apr 22, 2013 |
ichidodo: crap club, crap manager, crap title. CRAP.
No go KilL urseLf oh
Join us ceLebrate  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 9:50pm On Apr 22, 2013 |
AND WE ARE CHAMPIONS
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 9:47pm On Apr 22, 2013 |
Get ur Red wine here
Get ur Vodka Here
Get ur martini here
Get ur rozay here
Its alL on UNITED |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 9:45pm On Apr 22, 2013 |
BANGA SOUP: go drive ur papa keke jor,who ask u self mtcheeew,abeg go fly plank
Who be dis 1  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 9:01pm On Apr 22, 2013 |
Odunharry: if i hear say i no dy support Man utd 
Der is nothing Like being a United supporter  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 8:49pm On Apr 22, 2013 |
supposing I no be Man-u Fan, I 4 Vex 4 myseLf  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 8:46pm On Apr 22, 2013 |
see as Body dey sweet Me  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 8:16pm On Apr 22, 2013 |
make we sorry 4 dem?
No sorry  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 8:13pm On Apr 22, 2013 |
fredoooooo: thank you gunners foR rvp .......... 
I dey teyuuuuu 
GoooooooooaaaaaaaL Van Persiiiiieeee  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 8:03pm On Apr 22, 2013 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Aston Villa (3 - 0) On 22nd April 2013 by dopeJemi: 3:34pm On Apr 22, 2013 |
all dis kain thing Can pain ehn I know say arsenaL fans ready 2 shoot RVP if dem give dem gun Nothing do u jare.. Carry ur trophy
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. by dopeJemi: 2:44pm On Apr 22, 2013 |
ItsModella: LMAOOOOO!!!! really? when he tire, him go post 
So hau ur real husby na |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. by dopeJemi: 2:34pm On Apr 22, 2013 |
lalaosky: Lwkmd  
Bad boy!! You caught him
No wonder modella dumped me again. Cunniest plincess
U been dey ...... ModelLa?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. by dopeJemi: 2:22pm On Apr 22, 2013 |
ItsModella: na so, if I hear. I swear, I no be smalL pikin oh
U know say binger dey come onLine? Buh he no dey post, he want make we miss am |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Posts A Picture Of Herself In The Bathroom by dopeJemi: 2:19pm On Apr 22, 2013 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. by dopeJemi: 2:17pm On Apr 22, 2013 |
ItsModella: So this my guy don dey write WAEC? ahh, the young are finally growing . Anyhow, good luck in your WAEC, make all the distinctions 
Choi! I don realLy suffer 4 ur Hand, me wey don write waec Tey Tey  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. by dopeJemi: 2:13pm On Apr 22, 2013 |
ItsModella: loool...how you dey?
I just dey oh.. I get paper 2mao, so I dey read.. WAEC |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Section's Off Topic Chat Room + Derailers Paradise. by dopeJemi: 2:07pm On Apr 22, 2013 |
ModelLa.. I accept ur apoLogy  |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Posts A Picture Of Herself In The Bathroom by dopeJemi: 2:02pm On Apr 22, 2013 |
mtchewww!
I no bLame u op.. Na me wey open thread thinking say na her naked picture I go see Na I bLame |