DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 386 pages)
chucky234: I don find I no see any ooo,if you see dash me na Lol! I go try ![]() |
Yes, and I'm working towards it because she was my first Love, stilL is and wilL aLways be + I stilL Love her |
chucky234: lol ![]() u 4 find picture wey dem wear d same thing |
Yeah I agree buh some cheLsea fans don't admit it |
who wore what better? Can't u see dey r putting On 2 different cLothes ![]() Na dah front page wey u want make ur topic enter go do u strong thing |
Lmao! ![]() D joke is.. After wizkid Left EME, his songs became wack and dry buh wizkid no code ![]() |
Nicki minaj ft chris brown- Right by My side, and dats d Video.. Nas acted as her Bf ODE! |
I nominate IjeLe Igbo |
I no Like d way CFCfan and brenda take dey Like husband and wife 4 dat List oh u 4 seperate dem smalL |
CFCFAN is not a Newbie nau ![]() I nominate Br3nd4 |
dougivilla: But you suppose know say na warri dey sweet for all this kain jokes na. Warri no dey carry last, kpata kpata na draw! Lol! Na true sha.. Carry on nothing do u ![]() |
dougivilla: Bros, I think say na joke section be this? Anyway before next weekend I go post the addresses, name of their founders/pastors and another 15 new names. Since na joke, why u no use another city? Anyhau sha.. I dey wait |
guy, why u wan spoil warri name, kay! TelL me where d churches dey 4 warri |
wetin dem do |
Coleworld: Go back and listen to chris brown, and r.kelly boi.. and hug ur pillow..and let it all out, that what u do best.. . Okay! |
Empty TaLks again.. Phuck it |
Coleworld: she was actually going to say you're pop tart bro.. You sweet .. go back to r.kelly's lounge..Real niggas come first.. we don't need no fucck boi around here.. FOH.. Okay! |
[quote author=gree-die]i ve something to say too..... but someone told me to keep quiet [/quote]Say it ![]() |
[quote author=gree-die]is dat why u typed dat long epistle? [/quote]Yup it wasn't even Long sef |
concerning wat I said U can Take my Love personaL.. If u Love Me or u get crush, I go take am personaL ![]() |
[quote author=gree-die]i know wat u want to say....... 2sexy's anger is justified, ryt?[/quote] Nope ![]() |
u r a FooL if u take things personaL on here, so what u hate sexkilLz, who cares? Nobody.. Do u hate him outside NairaLand? No, why? Cuz u don't know him I used 2 hate sexkilLz, asin wen I say hate I mean HATE, buh den I came 2 realise dat hating sum1 I don't know in d reaL worLd aint worth it, and der was sumfin ogugua said, she said "I don't Love sexkilLz, I Love jamie" (no be me oh, SHE) dat statement changed my mentaLity, d person u hate so much here mite be a different person entireLy in d reaL worLd so why hate someone u've not even met If u r on d same page with SK, I swear u'lL Like him, 1 Love, Let's get 2geda and feeL aLright ![]() Wetin I dey taLk sef |
una dey crase? una no see my post? Una no go ask Me wetin I get 2 taLk ![]() |
I HAVE SOMETHING 2 SAY |
[quote author=~vicky~]^^ ok would be nice if it's moving[/quote] Yeah .. I been dey hurry, so I no get time 2 Look 4 d moving 1 |
[quote author=~vicky~]why make them move[/quote]Make dem move? Buh u just said dey r not moving ![]() If it was a gif pic den it wud move buh its a jpg pic, jpg pics do not move and I didn't see a gif pic |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 281 282 283 284 285 286 287 288 289 (of 386 pages)




*No Fucck Boys Allowed*..
[/quote]
it wasn't even Long sef