DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 289 290 291 292 293 294 295 296 297 (of 386 pages)
Princeparix: shining my armourOboy! Na war? No kan go spear ur girL heart comot ![]() |
Br3nd4: hau YOU take see meLol! Na Love ![]() |
[quote author=gree-die]same thing on my mind ![]() dopejemi, goodluck tonight [/quote]Against causewahaLa, I think I'll be needing dat tonight.. Thanks ![]() |
BRENDA I don repLy ur Msg oh |
Popowaa: Lol.were u pulling my leg?*spanks him*Don't 4get u promised 2 show me a picture of u I'll be on My suit and tie tonight |
Popowaa: Kk,dont worry i understand.i'm cool with it so let eze know.Let eze know what? I'm wooing u tonight jhoor |
Popowaa: Lmao.and who is dat mod? I don't know him ![]() |
come.. Dose of una wey dey say una go sLeep off, una better start 2 sLeep nau or sLeep 4 afternoon oh cuz I want dis contest 2 go smoothLy ![]() |
Popowaa: Lol,who told you that lie?Its not a Lie.. He said it with confidence CaseLess toLd me |
Popowaa: Dopejemi hw u dey?hope u are ready to awe me.No I quit.. I heard u av a bobo and hez a mod and u guys r married |
Br3nd4: Good morn'n dopejemi. Hope u slept wellHau u take see me sef ![]() Yeah I sLept welL, thanks.. Wah bouh u |
Princeparix: *wakes up and yearns*daddy we nid Oxygen here U mean 'Yawns' |
HARDDON: Some sanity finally!Bro.. PLs no offense.. I av a question 4 u Do u understand d things u say? Its not a grammar contest oh u be my guy |
mysticgal: who was the last winner of this challenge?WinnerS u mean ![]() OgirL.. U no dey folLow up dis thing since? ![]() |
sexkillz: [color=#000030]Nonsense as usual. I'm suprised 2 people bothered to quote him. [/color] I had 2.. I was so confused |
Crown Prince: EZE; since this is not a 'real' wooing per se; I suggest the constituting of a two unbiased independent panel (persons) to give their fair judgement and announce the winner on each slot. I hate favoritism when a wooed already have a soft spot for a wooe. Buh its d girL's choice not urs and its d girL's soft spot not urs.. Wat r u saying dude PLs expLain |
ichidodo.. I warn u just nau.. I tell u say u don 2 embarrass urseLf 4 dis thread u no hear, nau see... See as ur gbagaun don become topic of discussion |
causewahala: Ahhhhhhhhhh! I said it earlier! Hubris. . . . a fatal flaw!Aite na.. No quaLms |
causewahala: Was planing on doing just that!See ur mouth Like drop out.. No try A♏ oh I go use u do yeye 2mao I go use u shine... I dey go find my dictionary ![]() |
Idowuogbo: Correct!! do-doooooo}}}}}}}}}}pe}}}}}}}jemi! |
causewahala: Wia u see grammar? u sure sey na my post u dey read? whether e brief, boxers or negligee, nor be win be objective?Eze no take any note oh if not na onLy causewahaLa go woo popowaa 2moro nite.. After u don woo ur own, u go kan heLp Me woo my own ![]() |
causewahala: Ahahaha, you'd like to leverage on whatever I post to do you!. . . no wahala. . . u should ask yourself however why this is so!No oh. U want make our own dey brief.. We shud come 5th or 6th Oboy! AlL Dis ur grammar go kilL me oh, I no sure say I go fit compete oh |
ichidodo: Look mate, i understand ur need for attention but if ur such a 'woman-wrapper' that u are not man enough to do what is right then jump off my back. Thank you.What is right? PLs telL me, I realLy wanna know Look, u've embarrassed urseLf enof in dis thread, why don't u just quit it, d person u r dissing is not interested, u r just throwing jibes at thin air and if derz anyone who is craving 4 attention, its u not Me.. I get attention even when I don't seek it and if u think its ur attention I'm trying 2 get den u must be sitting on a dumb thing Do me a favour.. Try not 2 type when u think Btw! U weLcome ![]() |
Br3nd4: yay! *secret handshake, tight hug* |
Idowuogbo: Pardon? I dey Teeeeeeeyou ![]() |
CAUSEWAHALA I say make u do me 1 favour.. Woo popowaa first 2moro nite |
ichidodo: *Guffaws*Keep wallowing in delusion. Next time if you are feelin inferiority-complexed. Pls go have a quickie with ur Matron oguggua and spare us the sordid details. Thank youE cLear.. Dis guy been dey Like ogugua b4 E cLear oh.. E cLear |
Br3nd4: *rolls eyes* yah ryt.. Hmmm! Okay! 4 d sake of Love |
Br3nd4: Dopejemi ive missed you.. *hugs*Awww! I didn't miss u ![]() *hugs her back* |
ichidodo: **Belches and licks fingers*** U taste just like chicken, We are not saying u should not have fun,i frown particularly at 'too much' at the expense of others. GOD! I wonder how Oguggua puts up with you?Impressive.. No gbagaun Yet Keep up d good work ![]() |
causewahala: Nah! I'll prolly go with the flow. I hope we get early slots tomorrow. Why Friday for crissakes?D alLocation of sLot numbers is today whiLe d chalLenge starts by 7pm 2mao.. Do me a favour. Go first, woo her first pLs |
causewahala: Ahahaha, I plead the fifth to that! U do enjoy flattery though, even if its from the opposite sex. . . could be a fatal flaw!Lol! True.. Hope u've got ur Lines Ready |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 289 290 291 292 293 294 295 296 297 (of 386 pages)




u be my guy

This thing is for fun na! Why we wan take am like do or die, for someone whose been keeping his strategies so close to heart u seem to be exposing urself a lot oooh! 