DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 386 pages)
UP PSG We wilL be in d Semi finaL ![]() |
[quote author=mama-gee][color=deeppink]Did anyone see messi's face when PSG equalized? ![]() I fell off my chair laughing. [/color][/quote]I swear I aLmost piss 4 body ![]() E be Like who see thief 4rm Far ![]() |
[quote author=gree-die]i did.... u and odas but it wasnt acknowledged[/quote] U know u can't woo more dan 1 guy |
Princeparix: u go carry slap dash am tribal mark abi? YES ![]() |
Burna boy ObviousLy |
mah hear anygirL dey talk say 'wat a man can do, a woman can do better' again first. Dah girL go hear A♏ 4rm Me ![]() |
phoinix: why you dey beg them, woman they woo man before?No be say I dey beg dem Na d host of d show I dey pity ![]() |
ItsModella: you guys can't force people to do what they don't want to do..Na so u taLk A♏? Shey wen we do our own, e no sweet una? Una 4 taLk A♏ 4rm d begining say una no ready 2 woo anybody rather dan waste our time, if not 4 anybody atLeast 4 Eze, u guys shudnt let his effort be a waste |
sexkillz: [color=#000030]Miss Nairaland lives on. . . That'll be our only hope. [/color] Yeah true |
and der shalL be no Miss NairaLand aLso U girLs av disappointed Me ![]() |
Caracta: Smh @ fake pic. As if i haven't seen the real one before.No mind Her Smh! |
ItsModella: That's the picture I wanted to use and I can view it. If you can't, na for your pocketCaLm down nau.. Ur bLood 2 dey quick hot Na wetin SK upLoad na I see too, na make me dey ask |
CFCfan: Na wa o. Things have really heated up hereU dey fear? ![]() No worry.. I no go contest ![]() |
shizzle11: Huh Wetin? U feeL honoured rite? Dat a cute dude Like Me is in ur Midst ![]() |
modelLa, is it dat u didn't get d picture or dats d picture u wanted 2 use? |
Neduzze5: Guy what's up with this picture? Do you know I can sue you for plagiarism? 4 my own picture again ![]() |
[quote author=bizzle*]No be only Mr NL na Mr Congo[/quote] Na u sabi |
[quote author=bizzle*]first, I was addressing the hoodrat wey talk sey I be like babalawo goat or som ish, second, ure the cuter version of ex MR Nigeria? o kewl ...wetin be body dey sweet me for d matter? y'all can choose to hv sm fun or stay in knot[/quote]See me ![]() https://24.media.tumblr.com/5df4b7b51ce93fb8a519197647ab40cd/tumblr_mfrchiQ0ls1s1yag3o1_400.jpg I'm d current Mr nairaLand, I was toLd not 2 compete again cuz my picture put a girL in coma, she cudnt stand my hot face and body D GirLs here r 2 shy 2 woo Me |
ItsModella: ![]() |
[quote author=bizzle*]woo fire, damn sm ppl dey hate sha...if ur boyfriend fine reach me make I hang!! juju and babalawo indeed .[/quote]No vex buh why body dey sweet u ![]() Ex Mr nigeria z my younger brother and I fine pass A♏ and 1 of d girLs 4 here na my babe and dat makes me a 'BOYFRIEND' ![]() Hope u know where I dey go? U dey get my drift? |
alutacontinua: Ayaf choose xynerise...Smh! He don marry Na another person husband u wan woo? I go report una |
alutacontinua: LMAO....na so dem dey banYes ![]() U don choose? If No.. Den choose Me ![]() |
[quote author=gree-die]dopejemi darling [/quote]Hey baybee.. So u didn't choose me shey? ![]() |
wetin dey do dese girLs sef ![]() SK ban any girL wey never choose.. Una own don 2 mussh ![]() |
SINCE?? Na wa oh ![]() |
why dis thread kan dry Like dis na GirLs things dey taya person sef.. Na onLy deir own go different.. Smh! ![]() |
Eze Promoe: [color=crimson]I caught you, teeo and popowaa[/color]Put my name 4 dah List jhoor.. No Lemme repeat myseLf ![]() U think its easy ![]() |
Popowaa: Baby i ve been looking for you.i ll upload soonsowie dear.. Bin busy I'm waiting ![]() |
Havilah93: you wish! E go cLear 4 ur eye ![]() |
Lol! I thought as much |
d song is oLd and did u watch 'nigerian idoL' 2day? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 287 288 289 290 291 292 293 294 295 (of 386 pages)





[/quote]