DopeJemi's Posts
Nairaland Forum › DopeJemi's Profile › DopeJemi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 386 pages)
hmmm! it Makes Sense |
amiskurie: He sure get oga at the top.No be deraiLing na Na wetin he dey taLk be dat ![]() |
oh! My Great Oga at d Top, Na ur boy be dis oh.. SiLent my enemies like d '.com' in 'NSCDC' I pray thee oga at the top |
phucked up Draw ![]() |
dem never start d draw? I dey wait oh ![]() |
Torres' Best z RVP's Bad and RonaLdo's Worst ![]() |
xynerise: . ![]() |
hornipipe: Sell him back to Liverpool for less than 8 million pounds and watch him return to his best in less than 5 weeks.True that |
C'mon bucharest U can do it.. Do it 4 Me |
torres shud be booked 4 simuLation, abi na wetin una dey calL A♏ ![]() |
PHUCK ![]() |
Somebody pLs pray 4 Torres.. He Needs heLp |
who dey give luiz mind sef ![]() |
CFCfan: Nope. They need one more.Okay! Thanks |
WilL cheLsea qualify if d scoreLine stays dis way? ![]() |
Her Face burn? She aint dat pretty |
GuiLty as charged ![]() |
Her Face Burn? ![]() And I must confess.. She aint dat pretty |
homesteady: So because cr7 shots are more powerful dan messi's,dat means he's d best?? Whats the use of the shots if he doesn't score more goals than some1 with weaker shots (messi)?? Oya Messi passes are more deadly dan cr7 passes. And he has more assits to backup his passes.Okay sir |
Oahray: lol... You just dey fall your hand for here. So if we register on NL the same time and I get more posts pass you, e mean say I literate pass you? It only means you have more control over your urge to post.Okay Oh Diff strokes 4 diff folks |
[quote author=dotcom_na_me_na_me][size=14pt]Carlos Tevez told your mumu Christiano Ronaldo that he is not better than Messi... [/size] Source: http://www.dailymail.co.uk/sport/football/article-2235678/Carlos-Tevez-says-Lionel-Messi-better-Cristiano-Ronaldo.html[/quote]Wetin dis guy dey yarn sef, so? Dats wat he thinks. Wat he thinks doesn't count or because he is carLos tevez so anything he says must be accurate and right. If he says messi is better and 80percent of fans around d worLd votes ronaldo as d better man, does his opinion stilL count? I don't expect everybody 2 say ronaLdo z better and so don't expect everybody 2 say messi z better dan ronaLdo.. Different strokes 4 different foLks |
Oahray: chai! More bullshito. Why you dey type like who no dey watch ball na?Guy! No dey bLinded by d fact say u be barca fan.. Hau many times messi don use shot score goaL.. Keepers no dey fit hoLd ronaLdo shot when he use him Left not 2 taLk of rite.. Guy! E dey obvious, ronaLdo get power 4 both Legs pass messi abeg, d only thing wey I fit say he get pass ronaldo by far na him goaL scoring sense |
Oahray: Ronaldo's left foot is more powerful than messi's feet (both of them)?Na true.. Messi get d curve and swerve buh not d power |
[quote author=dotcom_na_me_na_me][size=14pt] This guy, i just realize u don't know anything about football at all. So, because you won a bread competition for Agege, does that make you a bread winner? Or, because you dey sell fish in Ajegunle, does that make you a selfish? U be follower, not a fan ma guy..[/size] ![]() Don't ever compare C.E.O with Manager.. Ronaldo na manager, ''KING MESSI'' na C.E.O [/quote]Like I said b4.. Without xavi and iniesta, messi z clueLess and dat makes ronaldo better dan him. I don't see wah messi does dat is so unique apart 4rm his goal scoring sense.. Ronaldo's left foot z more powerfuL dan messi's feet and he's also a good header of d balL, he scores goals from individual effort.. Abeg spare me with ur ceo crap.. Ronaldo z better dan messi. FACT.. If u don't believe it den 4get it.. Just because ur opinion z diff 4rm mine doesn't make u know footbalL better dan I do.. I no wan argue again |
Soso990240: Barca is d world best club 4 nw.u want mk d guy de go down low? Ronaldo left man. united 4 a bigger and beta club,wher u want mk messi go? Whch club beta pass barca? He must leave smday,bt jst allow d guy 2 get 2 wher he wants 2 be first(d greatest player dat eva playd in la liga,ucl,).Bigger and better indeed.. In wat way? Make we no argue dat 1 Bros, buh u no ansa my question oh.. As at nau, who deserve d balLon D'or, messi or ronaLdo.. As at nau oh |
Presbulg: Y'all ar forgettin somfin, English premier league doesnt go on xmas and new breaks unlike other leagues..some leagues dont even have upto 20 clubs playin...Leave dem make dem dey run deir mouth We go pLay FA cup, pLay carLing cup, pLay League cup kan stilL pLay Champions League, abeg we dey try |
guy na wa 4 ur thinking oh Ayo na pentecostaL na, he can't even be a Rev father not 2 taLk of being a pope |
Soso990240: ROFLMAO...u be fifa or Uefa official? Who cares about ur rating? U can rate Torres over messi,dat na 4 ur little mind.People dat knws soccer more dan u and i rate Messi above evry player 4 nw..so,who ar u 2 counter?U sef know na.. Who cares wah uefa or fifa rates, dey r alL bunch of cheats.. If u wan know weda messi good welLa, make he come engLand or make he go itaLy or germany E no get where ronaldo go go when e no go shine, he pLay 4 sporting lisbon he shine, he play 4 united he shine, he dey play 4 madrid he still dey shine, wetin.. Abeg d boy good U taLk truth nau, as at nau.. Who deserve worLd best, messi or ronaldo |
Soso990240: thank u..u be mu.gu..ronaldo went 2 an already made team,saw people he can work wit.wot makes u thnk dat messi wount see people to work wit?if he joins anoda club..dm born him,xavi amd iniesta d same day? Iniesta de play 4 argentina? Is messi nt playin and scorin 4 his country witout dm?Lmfao! Abeg count messi goaLs 4 argentina and count ronaLdo goaLs 4 portugaL den come back come telL me d resuLt.. No be 2 dey 1 club dey score goaLs na show say u good die.. I'lL rate ronaLdo over messi any day anytime |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 297 298 299 300 301 302 303 304 305 (of 386 pages)
but sha dnt derail with the yeye nigerian oga at the top o! 


