Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,400 members, 7,861,127 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 01:57 AM |
Nairaland Forum / DorisdayDN's Profile / DorisdayDN's Posts
(1) (of 1 pages)
Jokes Etc / Re: A Rat Bite At Night by dorisdayDN: 5:48pm On Sep 19, 2011 |
dis one wan make me cry. y people no get jokes? dis is not a joke as far as i'm concerned. |
Jokes Etc / Re: Underwear Matter by dorisdayDN: 5:44pm On Sep 19, 2011 |
dis joke no funny at. wetin be dis now? |
Jokes Etc / Re: Prescribe A Good Comedy Series by dorisdayDN: 5:20pm On Sep 19, 2011 |
laugh and grow fat with rat race, journey english and mr. been's travel by mr been. |
Jokes Etc / Re: Mama - I Cant Die Yet by dorisdayDN: 1:58pm On Sep 19, 2011 |
dis one funny, but my brother no gree laughoo. him say no nonsence. abeg u don try. [color=#006600][/color] |
Jokes Etc / Re: Public Toilet Wahalla! by dorisdayDN: 1:46pm On Sep 19, 2011 |
wetin dis one come mean? if u no no wetin u go talk, just sitdonw dey look people way sabi |
Jokes Etc / Re: Pls Grand Pa by dorisdayDN: 1:27pm On Sep 19, 2011 |
the love of money is said to be the root of all evil in the bible. money no de move me like that. ok if na you wetin u go do? |
Jokes Etc / Re: Killer Recharge Card by dorisdayDN: 1:14pm On Sep 19, 2011 |
guy, if u want thif make u find a better way to do so. in fact come make i show u how to ttttiiiiffff. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |