NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:10am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:10am On Oct 22, 2015 |
babatawa: Oshey joir!
bro hw u bin? Na so. We dey push am dey go jare. Make dem show me where i dey go jor. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:50am On Oct 22, 2015 |
Jimohlawal: What do you mean by that?
I'm a ladokite and I don't joke with shiiit!!!
Please becareful on how you comment sometimes.
One love Omo na harmless banter jare. Stop being a pussy. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:49am On Oct 22, 2015 |
ademasta: Me na Ondo str8... Dnt price it Ok o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:42am On Oct 22, 2015 |
ademasta: Haywire1, TheSpark, Donasere, Gazaliah...all of them go be like Lobatan. You nko? Lol. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 8:35am On Oct 22, 2015 |
babatawa: Chairmoooo
abeg beat ur chest makka gree say na the real u first Hahahahahaha. Morphs into a Silver Back Gorilla. Beats chest 50 times. Roaaaaaaaaaaarrrrr! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:03am On Oct 22, 2015 |
babatawa: Loolz* kole to yen
Mornin jemimaa01
*A purfectly worked out goal, na we dey here
Goldenmornone awayu Babatawa, Babaawere. Good morning. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 2:37am On Oct 22, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 2:14am On Oct 22, 2015 |
elemhusny: d silver black must hear dis Yes i have seen the post. Leave him alone jor. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:46pm On Oct 21, 2015 |
Walspring: Him wan gbokiti be that ooo if e come scatter our parade Hahahaha. Na so. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:45pm On Oct 21, 2015 |
KingJB: That feeling when you enter your house during parties
And see so many people
Is this really our house?? I tell you. I no wan dey post anyhow sef. Make i no morph into Gorilla too much. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:33pm On Oct 21, 2015 |
Please people go and sleep. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 9:21pm On Oct 21, 2015 |
Xcozee: I'm sorry it can NEVER happen... what has Ronaldo got 2offer in this 2015, he couldn't even lift a glass of cup in 2015 4his club...Messi lifted more than a treble in 2015... una de sleep ni...? Na wa 4una sef Na vote dem go vote o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:26pm On Oct 21, 2015 |
Xcozee: I'll denounce my service year if that ever happens dis year... It might happen o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:07pm On Oct 21, 2015 |
Walspring: We can hit 4K republic before we resume for camp next week
What do you think my people  Make yokiti and co come scatter our parade ba? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:04pm On Oct 21, 2015 |
2el, The Silver Back wants to confirm your gender. Your response is needed pronto. Thank You. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 7:00pm On Oct 21, 2015 |
Why are you all fretting. Get a milk shake, and release some tension! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:22pm On Oct 21, 2015 |
lawlarDee: Na wa ooo,pple blood dey hot oooooo,4rm 3199 to 3201 just like dat. You were slow. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:18pm On Oct 21, 2015 |
am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 5:18pm On Oct 21, 2015 |
.Oh boy see hustling... This plot of land is dedicated to all Silver Back Gorillas all over the world. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 4:56pm On Oct 21, 2015 |
Sanchez01: Yeah, right. And how do you know jamb or post jamb candidates If everyone was just here get mature and pass only credible information, I'm sure you and some other ghosters who are currently reading would find the thread boring. And at the bolded, if your definition of a Nigerian graduate is a prototype of a boot camp cadet, then it's a pity. Everyone is entitled to what they air as long as they don't violate any rule in here. Abeg, stop forming sage Gandhi. You or some other 'serious-minded' people don't pay for people's data.
And if you're not comfortable with the fact that these ones are post utme and utme graduates, kindly start a thread with the title: "A THREAD FOR SERIOUS-MINDED PCMs". And if you can't, please hold your peace and watch on.
PS: A typical me would have ignored this but the bolded is not only insultive, it also reeks of arrogance. Sorry if you're pained though She's an attention seeker jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 12:22pm On Oct 21, 2015 |
theSpark: Na for page 3198 the CUL start to dey commot
Make I dey go watch film Lol. Make we dey spam dey go kenan. Ba matsala. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 12:17pm On Oct 21, 2015 |
Ese00: Nysc can kiss iron for all I care. Enough of the mb wasting. Na dem Sabi.Make dem chop the letter if dem like. Shiooor. How dem go dey use full grown adults play? Are you a full grown adult? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 12:14pm On Oct 21, 2015 |
wailing: make i quick print my CUL......i dey come  Ok. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 12:14pm On Oct 21, 2015 |
sholiyz: Well that's true, but make we see the letter 1st. Yh. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 12:03pm On Oct 21, 2015 |
wailing: you be fooool i swear  How? Just helping my sister out. We are here to assist one another right? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 12:01pm On Oct 21, 2015 |
sholiyz: Dem bobo us to pay 3k, make dem sha do manual quick I think the only advantage should be incase you misplaced the letter, you can reprint. Dazzall. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:56am On Oct 21, 2015 |
sholiyz: With what just Happened This morning, I no believe any of the NYSC computerised statement on Placement again, if na computer we go don get placement and stream #taitai probably immediately after reg self, abi no be same computer give us callupNumber within Seconds after Reg, make dem forget am, I to allof una thinking of 3 state choice abegi I no say make una bone hope ooo, it probably Less than 40% chance for that to be true.. Guy na manual now? You no know b4? A nation that refuses to develop. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:54am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:
 Comon go and do what i said. Hot stone massage, a good rub down and some nice shagigng will help you relax. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:49am On Oct 21, 2015 |
KeriBaby:
The matter don dey vex me
All attempt to take a lil nap no dey work sef Go and meet your boyfriend and release some tension. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:55am On Oct 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 10:43am On Oct 21, 2015 |
|