Doublek101's Posts
Nairaland Forum › Doublek101's Profile › Doublek101's Posts
They can't find this guy's and bring them to justice. But if na ordinary Nigerians for ig or TikTok dem go locate am |
Dem the northern governors nor get head. Dem better accept the bill oo. Now I see reasons why dem nor go allow the country share cus nothing for Dem. Sabi dem get farming, make dem use that hold hand na. And also dem get gold lol. Una try to be more productive oo. Na hear una cum say una won pass bill to islamize the country abi. Shame on una because una nor dey reason una people just una benefits. I hope the southern, eastern and western governors stand with the bill. |
Give us good roads and lessen the road accidents but leaders just feel like they fly the air. Life goes on na who die loose last last. |
Ur uncle is not even known. Call one of ur uncles name weda we know am. Wizkid rest abeg u dey misbehave shall. |
Steals from Naija pause and get a bill not even half of what he stole. Young Naija boy steal from away with his knowledge get caught and everything taken from him. This country don finish as some are above the law too bad. Last last efcc nor know Dem job. Rubbish county I swear. |
Her under business dey lucrative shall. U gerrit, if u don't forget about it. |
No proof so it's a lie. Why can't we get a proof? Rubbish country and it's leaders with fake news. Shame on u all |
You see the write up for the first guy cap? S*x what's on his mind even self. Women go easily fall to this oo. Dem don Bleep people wife taya. |
U care about the president and care about the Nigerian people. Clean ur mouth well Akpa. What have you done to favor the lives of Nigerians you said you care about? It will not be well with you when we start coming out for y'all I swear down... You want to approve presidential jet and una never reason well with the Labor. Make una nor worry last last God pass we all. Everything na vanity we go give accounts last last |
Den start doing her well before another man out there will. |
This one don do juju. He can still just wake up one day and all he has acquired gone just in a blink of an eye. Then he go call God name. I pray he nor find himself for situation like that because there is God. Even if you're getting it clear now and others are not,still there is God and everything will fall in place for all in a proper time God's timing is the best. |
Towel lol. Na so my mama dey call am ooo |
I'm glad it's not just Obedients and the Pdp that are suffering this. Even the so called people that wasted their votes are too. Una will learn the hard way. Make una bring am in again another tenure. We're all into it. Na una turn na una turn now he don reach una turn una nor fit act. Na that private jets dem won buy go kill dem in Jesus name Amen. Wicked leaders dem all. |
Mama abeg talk something else this nor be wetin we won hear abeg. You know how much to cook a pot of soup now abi? Na ur own u dey talk abeg. Money nor dey so we dey preserve the small one we get for fridge for even a week self u open ur soup old mouth dey talk rubbish. Get out of my sight |
Shoot up ur mouth there Mr man. Wetin u know? Hungry dey beat you? Stupid man when leg nor strong for ground. Yeye man call himself president. You're not my president for your information. I voted Obi for president and not you selfish old man... |
Audio killings,if na ipob now Dem go get pics to show. Dem deceive themselves not me at all. Tomorrow we go hear say the same names of people dem mention say Dem kill still dey terrorise. |
I swear the Nigerian govt re wicked and heartless. I've known long before now that the govt has hand in both banditry and boko haram. Remember Abacha said,if terrorists last more than 24hrs in a country,then the govt has a hand in it. No doubt Naija govt get hand inside and last last God na God,nor be man. If not why would they stop the foreign troops that requested to help in fighting boko haram and said they have a way of dealing with it till now them never fit deal with them. God will punish Dem and Dem families and generation to come. The evil man do live before them. |
Now that this man don speak out against dem,Dem don go kidnap an for kaduna. Imagine naija our country. Just that our God is slow in reacting to some things. Make God just sent thunder ⚡⛈️ down and strike these wicked politicians na. It's taken too long oo Baba God. |
Naija league home team must win. Wetin cum be pk there now. Ref always take brib and spoil the games. |
Old goats |
Na Israel own dem dey see. Wen hamaz kill people and children nobody talk oo. Now wen God's own don retaliate the world don see am. Make una talk as una won talk na una own una dey talk. Kill dem all right away... |
They should cut down their cost of spending to meet up with the minimum wage. We put dem there to serve us,not be lavishing our money. Besides dem nor dey do anything there just to sit and chop money. Make dem deny say Dem family nor dey pay roll. Na 60k pay roll Dem family and girlfriends dey? We need to desend on this people we call our leaders with full force. Just imagine that stupid ex govt akume or whatever wen say him nor fit pay him drivers 100k each cus dem be 4. But he fit balance for bullet proof suv while the driver's dey ordinary car dey risk Dem lives for just change. If the driver's Dem wise na Dem suppose kill am. Because he nor want dem to better. Last last sha God pass Dem all. We go all die someday. Vanity upon vanity na vanity |
Me nor expect anything good from her husband government before. Make people patient with hungry,Anger and suffering and keep quite. |
They should investigate well. I think somebody they inside the crew wen dey work against them. Person go dey cause this crash everytime. |
Who vice president help? Abi if she stand to greet am,will that bring back her loved ones hisss ? |
Brics means as follow Brazil,Russia,India,China and South Africa. Where you won put N Nigeria in there to fit in correctly? |
Just the beginning... God don give u chance self. Because u nor appreciate the manhood He put u. |
The Blessings of God maketh rich and added no sorrows... Pastors cars,na him dey fine pass. Pastors chair na weather dem use do am. Fela said it before. |
The federal government nor go reason you oo, because dem know wetin dem dey do. Dem nor want make peace dey. Dem dey cast out big time with issues of insecurity. Trust me |
He dey even smile self. I'm sure he believes his backup. Make dem just get necessary information from him and kill am. He nor need stay alive. |
Youth leader with white hair lol. I be Lp member too o so nor get me wrong. |
Hahaha I laugh una. Fake news ooo. I'm sure if we av 100 person reading this, 98 of us are not happy. Even the rich self are not happy. Hisss rubbish news abeg take it off. Bring in something reasonable. |