Doublek101's Posts
Nairaland Forum › Doublek101's Profile › Doublek101's Posts
The guy nor sabi Bleep I guess. Else na to dey loyal her for bed back to back. I believe wetin I fit do na. If I nor loyal her make I know why. With better docking and heading too. She nor go try such with me naw. The guy nor get style I can see. Which kind coat he where self? |
EreluRoz:U don't need to like him though. Your opinion never counts. Stay clear 🫡 |
This is the kind of man we need,one to stand tall for his people with his chest... Get them off our lands. Fulani has no place. They should go back to where dey came from |
Chukwuka319:The good dem say die young,why the evil doers live long. Only God knows why. IBB is still living now,he was never a good man to me. So Bleep off |
So nobody just fit pull out pistol and blow his brain off and end his reign. I pray to have the opportunity. |
yarimo:Who be this one? U nor even know anything. I'm sure you nor know the color of ur county flag. |
This Putin of a man calls himself a Christian. He will die mumu death self. His days are numbered. He think say he be strong man,the way he go die like foul. We shall see his end soon. |
harsysky:U be idiot,she carry her mata cum meet u? U nor really get head. |
Good moves, and I hope and pray this stands. |
I nor go try am pray for am,if at all self I go pray make he kick bucket. Because he still my mandate. He nor wish me well so I nor go wish am well. Even you too wen dey say pray for am. I go pray too make you kick bucket because una be one. Baskaliwag |
Nobody is the enemy of this country,it is the government that is the enemy of the people. Let us be realistic now Oga. |
Seyi thunder go fire ur mouth if u nor keep am shoot. U dey wear Richard Millie wrist watch worth millions of naira in this hard time. You want the ordinary man to endure while you have a satisfied 3square meal daily and others don't. Make we die for endurance abi? Ur head nor really correct like that of your sleeping drug papa. Make God punish una even though una be rich. Enemies of the people na una be. So u nor fit advise ur papa to resign abi? It will not be well with u all if una nor fit put things right as una promised. |
The IDIOT travel just to go sleep. He don go sleep come back. Ask am wetin dem talk now for the summit he nor know. |
Ungrateful woman. If for no reason self,why not consider what the man did just to save your life. Women are just something else I swear. Wish they never came into existence in the first place. Woman Wo Onto Man. Godforbid. Na dem spoil this life self. |
Make una still try show us picture or videos. This story don dey trend with no pic or video shuo. |
U go suffer Tay,ur friends wen dey advise u nor wish u well. If dem be married women dem nor go advise u such. UK men go use and dump u den u go know racist still dey. Stupid woman get the boldness coming out here saying this. I pray ur husband finds out and pull the trigger on your small fish brain. U never know say marriage hard now. Nor worry just live ur husband ,den u go see women wen dey queue to take ur place. |
He nor dey sleep for night? Every other leaders dey awake our own dey sleep. Just dey mumu himself abi him children nor dey talk to am? Dada just shoot up mouth,nor be wetin media see dem go post? Make we see troway face abi? As he dey favor u so na so he favor others? |
We will soon see the end of Putin soon. |
Even 100yrs ahead of Nigeria as a country self. |
#RevolutionNow# The Apc government nor wish us well at all Make we bring them down first before them being us down. Kill them all. What will it cost them to give Nigerians a better life. Why are they so heartless and wicked? |
I don eat this bread for Ghana. He Sweet die. |
Which kind stupid record be this? Guinness world record supposed dey reason thing before them award am na. Him for light fire put na there I go accept say he don break record. This is no record abeg. Na for me now to open my eyes for hours without blinking make I win too ooo. |
Senseless u say right? Wen dem attack innocent unarmed citizens of Israel ,u nor say senseless. Thunder fire ur mouth there. U can't attack God's own and not feel the hit. Hit dem all. |
If u nor celebrate her on val,why can't she celebrate u? Why women always feel like all these val etc stuffs must be on men. What did she get u on val? My guy nor mind her, if she can't understand you den let her be. There are still many Val's to celebrate. Women once u start dating dem,dem go think say all dem responsibilities na ur head. I hate that mentality I swear. The other day a girl asked me for val girl,and I asked her what she got me and she said weda nor be me suppose by her gift. I tell her straight,if I nor buy u,u nor fit buy me? She keep shoot once. Women are just liability abeg. |
obinna58: |
Wetin I find go Niger republic? Give me free visa and accommodation self I nor go at all. |
If dey can't accommodate you in their lands,please don't accommodate dem in urs. Else dem go do undo ooo. U know ow this people dey behave wen u give dem room dem go take parlour join. Enugu be warned... The government nor wish him people well else he nor go make that step self. |
He will still not be recognized there like nobody noticed his vice self the day we played SA haha ![]() |
He for just stay back home ooo,make he nor carry him back head go give us back luck that day ooo. Or better still make he go make bp kill am like others. Tinubu die die die Tinubu die lol. |
fuckJones:This is drugs business and it involves every tribe. Tinubu na drug lord and na yoruba right? Stop being tribalistic. |
