Doublek101's Posts
Nairaland Forum › Doublek101's Profile › Doublek101's Posts
Don't come between them, let the story develop itself instead of you bringing it up. At least I can say boldly, in our days. Most of the first child is not actually the child of the man. But please stay silent. |
When he never hit you,you go thing say you know lol... This is Naija anything happens. God is ur strength and provider |
Lies, big lie. People wen I know for area since wen nor get job since never still get jobs. How them cum take reduce poverty by 7%? Make una dey talk well ooo make I nor slap person ooo. Gather 20 people for area,the ones wen get jobs nor reach 5. Wetin we cum dey talk about ![]() |
Even though she's the best minister,since she's been found guilty of corruption. There should be no way she should come back to that seat. What's the problem with these people pleading to reinstall her back? Well maybe she don use her p***y work on you guys... They are other capable hands out there,she was given the chance but she messed up, let another take her office. Give someone else the opportunity instead. Mumu people everywhere in Naija |
Goodmarlian:Den u nor know who fresh, with this faces I dey see so na u dey call fresh See as dem dirty and look like who hungry won kill. Dem dey hide live life ow dem go take fresh... How do they get to video to the net,fg trace it and get rid of them immediately. They don't deserve to live at all. |
Entprys:Hand dem to police make dem senders cum bail dem abi? Kill dem immediately. Abi if na ur family dem dey kill anyhow u go use ur soup mouth talk anyhow Rubbish |
Fishing out these bandits, criminals etc should not be much difficult for the Nigerian forces to do. Comb the forest,bomb dem all and let all us be free in this country. Imagine bh has been for years terrorizing the north and still yet Naija govt nor fit fetch dem out... Trace the gadgets dem dey use take pictures and make calls. This shouldn't be a problem for the govt as we all know if the govt want to bring them out them know what to do. Just catching out with dem and ending innocent people lives... Last last God pass dem [/color][color=#000000] |
What has happened to the money recovered from subsidy removal Nigerians dey hungry... Oya make una still borrow money and share at least 1million to each one of us,with that we go understand say we borrow and we dey owe. Me taya ooo and the worst part of it our voice nor dey count 😢😢😢 |

