Dreament's Posts
Nairaland Forum › Dreament's Profile › Dreament's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
fredoooooo: try wetin , person wan use shot break my windowno mind the fool, he live all the work 4 messi |
Kai....... This rain don spoil my signal ooo........ Oya tune to femi and his gang @naija info #teammessimustwinthisworldcup# |
Akshow: Y are all barca fans are argentina fans. Y?u are a fool 4 making that trash statement. Na barca fans hold ur mumunaldo leg make he no score goals take qualify. U be real ODULLYOR |
Jeez@2:gertmany. By the way must u show ur blog? Call me let put some notes into ur account. Kai.... Even abokis don turn bloggers. Poverty! Poverty!! Poverty!!! How many times did i called u |
Finally super chickens are out of the world cup. Team argentina all the way. I no say mumunado fans go attack me. #teammessi# |
lonngmann: lolz..no nw. bt dat is d only way an unclad head can make moneythis is why i lov nairaland. because crazy commedian lyk u. Really got me laughing. She better retrieve that statement |
Iron don jam iron. Way roben, abi coach send am message. Useless idiot |
Them think say na spain dem dey play |
Goal........... Dos santos. Remaing 2goals. Stupid netherland |
All these mexican dey provoke o...... U sure say na netherland dem dey play so, abi na niger republic |
colo$$u$:netherland vs spain |
Mexico 3 netherland 0 |
You guys can now see why messi won fifa balon de'or ahead of sneigder. This is individual award and its based on how well u play individually not what u hv achieved during that yr. Those of u shouting messi didn't deserved the award, u shud also stop backing ronaldo to win the award ahead of ribery since ronaldo didnt wins any throphy last season. |
Chimzy2: just give me 2 reasons why yaya deserves the award more than Mikel based on last season's performance?remeber mancity wud hv won premirship if not 4 the absence of yaya due to nation cup. Just watch him claimed the trophy dis season |
Mikel is a gud player but yaya is far better than him. Chelsea can do without mikel but mancity cant do without yaya. Base on naij blood i tip mikel to claim the award. But its not gonna easy, because yaya is just 2 gud |
angeltolly: Dem no dey paste list for EKSU oooo.... Dat why u collect form now... Those schools like AAUA and others don't collect mob form it's kinda Auto-mobilization using dia grad list... U get? So cool down bro.... A14 all d waythats true, same with my skul AAU edo stae. Notin like mobilisation list. Once u hv ur result, nysc is sure 4 u. |
Alenkakent: Hello everyone...bad guy, why u no go boys skul. No go ontop o... As 4 me na enugu all the way. Govt house 4 my ppa |
Guy na u 4up pass. U 4 dey smuch ur girl 4 her presence, na she go carry her leg commot 4 rum. Abi ur babe rumate na local babe |
U235weapongrade: Happy New year brodas and sistas.welcome broda, waitin u come carry come. Hope u neva gv babe belle 4 ur villa. Anyway happy new yr 2 u. But dat no mean say u no go drop beer money 4 we wen e hold the house strong |
Dreament: Happy new yr officially 2 all a14 batch. Luv u guyswow the 1st person to open dis thread this yr. Dancing rotate by wande coal |
Happy new yr officially 2 all a14 batch. Luv u guys |
Who b all these guest wen e dey spy us. If una no wan join make una make way. Dem send una come. B4 i forget happy new yr to all A14 house |
Funpeter: port na jst type change of church to 33333hahaha... Abeg port o even 4 my churh my pastor don dey skelewu 4 altar |
Bec:wow 55mins 2 go, i dey feel my church o.. |
C flexing, time to spend D naira. Afterall sometin must kil a man, Accordinding to socracy theory. Bar man pass me the goldberg |
Ajoskel and beck i dey sight u guys 4 the house. Una neva go church. As 4 me i wan party hard from there i go move enta church |
kofsy: Hi guys!!! I'm wishing you all a prosperous new year ahead. The year 2013 may not have gone so well as we expected... But we are grateful to God and rest assured that 2014 will launch us into greatness. All the time we seem to have lost will be recovered. In the year 2014, our expectations shall not be cut short...amen. May GOD bless every member of A14. Am coming 2 ur house to take my own share of the chicken and rice. Oya whats the location |
ebony2014: now that 2014 is on sight what are our expectations as regards the service year, where shud one hope to be posted, camp experience and the likes.....na enugu i wan lyk go. Stat govt house for my ppa |
tunapa2009: Good evening rummies.... Can we get to page 100 before the end of this yearna so brodaly, 4ward eva. Kudos 2 u also |
sexymoma: it depends on your bliv.. i can as well fetch water from ma well, read some psalms into it and it gonna work for me.just pray make bad tin no happened to u. Then no be only baf u go baf 4 the river. Na person wen e neva blind dey say i will rather die than to go blind. |
Dminister: anyone here who graduated 4rm pol science,ambrose alli university,ekp lets share information about our results.how come dem no release una results, na last wk them release our own (sociology) we go meet dean of students, he say na our hod hand edey. So we aproach our hod, within 2wks na im our results fall out. Some hod just 2 dey lazy to do their work. For their mind na ASUU strike make dem compile results |
lizzy22: Sup @ all.... I rep uniosun* finalist*hapi sunday lizzy, how was ur church service |




