₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,268 members, 8,425,741 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 01:14 AM

Toggle theme

Drefiner001's Posts

Nairaland ForumDrefiner001's ProfileDrefiner001's Posts

1 (of 1 pages)

SportsRe: Isreal Adesanya Beats Paulo Costa To Retain UFC Middleweight Championship by drefiner001(m): 6:15am On Sep 27, 2020
CONGRATULATION TO OUR OWN'S ISREAL ADESANYA, THE CHAMP.
CelebritiesRe: I No Dey Do Again, Make Una Carry Una Money, I No Dey Enjoy Am”- Man Cries Out by drefiner001(m): 7:27am On Sep 23, 2020
;DNo o broda, u most kip doing it o, watin u start, u most to end am o.. And as for d money, u most enjoy am o, u go most chop dat money u want chop, u most chop by fire by thunder till d end o
CelebritiesRe: Actor And Wrestler, Dwayne "The Rock" Johnson, Rips His Gate Off With Bare Hands by drefiner001(m): 11:29pm On Sep 19, 2020
dat 1 na small ting naw.. So u still dey use 2 hands dey rip gate, wen i dey use 1 hand dey uproot am lyk say na cassava i dey harvest. Abeg dat 1 no b trendin news jor.
SportsRe: Oparanozie Bus-Stop In France Named After Super Falcons Star by drefiner001(m): 11:10pm On Sep 19, 2020
[i][/i][b][/b]WOW!!! DATZ AWESOME. Shay na woman make her parents dey proud so? All dis men wey dey look for male child, u na dey see am so atal?
CrimeRe: Landlord Sets Tenant Ablaze In Calabar, Over N11,000 Rent by drefiner001(m): 6:34pm On Sep 18, 2020
JUST FOR 11K huhJUST FOR 11Khuh
EducationRe: Covenant University Final Year Student Forced To Shave Beard By Lecturer(video) by drefiner001(m): 1:24pm On Sep 16, 2020
So as u shave so u no lyk am huh

1 (of 1 pages)