Drmikeadams's Posts
Nairaland Forum › Drmikeadams's Profile › Drmikeadams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 269 pages)
I can win 21K NGN at betPawa.ng, join now and win with me! https://www.betPawa.ng/share-86db57ac7 dem never load better games..dem still dey hide am ![]() |
Percival9:dem do over 2.5 last year wella > ![]() |
. U say no shishi for bribe |
[quote author=Emekus92 post=75488264 BETPAWA Do something about Nicaragua matches with immediate effect[/quote] motion supported |
;Do see goals for Nicaragua ![]() |
Messi go play |
Percival9:. Don't mind bet para den dey hide games like girls dey hide pant from yahoo boiz ![]() |
chidiezeh:thanks I don play..I pray inter no go play goaless |
chidiezeh:. Where d game code bro |
Percival9:u dey go there codedly |
drmikeadams:. Ehen most importantly add Gibraltar league,, |
BETPAWA: forget pronounciation just add the league |
BETPAWA: ;Nicaragua is located in Central America. Nicaragua is bordered by the Caribbean Sea and the Pacific Ocean, with Honduras to the north and Costa Rica to the south..... |
BETPAWA:na till jesus come before una put cash out..y una dey like hide games?abi una dey use am cook egusi soup...mean while make una dey include Nicaragua leagu e |
BananaTree: I dey tel u...the guy sabi work... |
[quote author=IamPlato post=75466880]Not All Women Are Money Conscious but It Takes Patience, Faith And Focus For A woman To Stay With A Man Till He Meets Success[/quote no whine urself..they only pretend not to be money conscious ![]() |
my hero,my mentor state of the union address..... ;
|
Una give award finish,huna no give Alabi??then why RE we here? ![]() |
kingmann: ![]() |
Pat081: love dey worry am e go use woman name pay rent ,, ;em eye don clear now |
welcome brother... u meet the good,jokers,scammers,gamblers;coperate guys,olosho,igbo smokers;mad,free busses to village;bullies,serious,unserious,buhari;atiku everything dey here ![]() Anuoluwapo1: |
BananaTree: me sef dey taya..I swear |
![]()
|
[quote author=ceeSleek post=75391677]ALABI aka Osondu (na the igbo name wey i don give am) ... Osondu in igbo parlance means (run for your life)... Alabi don teach me so many things... I don't know, but I'm beginning to feel like, football is controlled by Alabi Osondu. Play over 0.5, that is when the team would form ebola on their legs and they won't score. Ok, play the same team under 2.5 (because they did not score last time), open livescore: 15mins + (scores: 2 - 1) No matter how good of a punter you are, you must still have your own fairytale of ichie osondu aka alabi... Abeg, make we dey use our upper, Alabi na magnetic force, once him chop you, him go dey attract you more, the day you lose, accept with good fate, the day you win still accept with good fate. You go do research on games wey you wan stake on like say na your final year project you dey research on, you go even check head to head of games from their ancestors, you go then book the game dey happy say you don catch Osondu, wettn go appun, Osondu go cut your first game. Las las, betting no be beans. Alabi aka Osondu is always waiting for those your dope predictions to devour. I just say make i drop this from my lil experience[ I dey use osondu motors go my village after business with Alabi]
|
![]() CyberWolf:>: one chilled origin for u and Benson n hedges ![]() |
: forget that sentiments"let the past be past thrash"" ;that's y they keep misbehaving,,hoping to settle down wit any available mugu when dem tire,D u see d useless females posting naked photos hup han Dan. Social network..doing olosho work hup han dan,,,tomorrow somebody will tell me ... it's in the past amadioha will strike d person asap |
drmikeadams: ![]() |
whatmoreng: ![]() |
I can win N7 685.63 at betPawa.ng, join now and win with me! https://www.betPawa.ng/share-b6df2958e...... ..liable to cast before morning |
drmikeadams:After the first game spoil ,I replay..I pray alabi no go dull me..make I use dis one go carry one big ass wey dey give me come and do eye ![]()
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 106 107 108 109 110 111 112 113 114 (of 269 pages)
no shishi for bribe