Drmikeadams's Posts
Nairaland Forum › Drmikeadams's Profile › Drmikeadams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 269 pages)
those days wey e sing annonymous... |
xxgig:my ATM. Card no dey go....na mtn card I dey use |
. Origin money
|
If I hear say crystal palace no tear tickets |
Mafizo:,,yes. Bro |
this one wan xcape naija....how much u go pay make I hook u wit my sista for yank |
iCauseTrouble:some bet shops now show matches but am not sure those customers pay for watching match |
Location and electricity |
Mafizo:Location ??people play bet9a 24/7 a day |
Z675668.... |
me dey owe....I wan pay but the[money no dey....quote author=xoxocandy post=74292196]I have zero balance but I'm debt free[/quote] |
I dey always tell them to buy me origin,,,them go begin post me ordinary origin ![]() |
; ..why marry+??she will move in with me with her Ghana must go bag and start claiming my properties Tommorow.....in the name of husband and wife equals one ...nobody gon scam me ![]() |
Coming back early no be solution as Lagos traffic is unpredictable... ![]() |
Dollypezzle:that inter match and norwich be like jude |
LordSaints: same way they said can anything good come outta trench town ![]() Bob Marley nester....came outta trench town |
yehmy: |
JixNation:I think around 40..one game cast am |
drmikeadams: I still find way catch alabi
|
...na so I sit down outside my house dey luk all dose my area girls dey shake nyansh hup han dan ,next tin,,one guy wan see babe off,not knowing say d babe husband get information come track them D my brother see embarrasment mean while babe no tell the oda guy say em don do trad wedding.. hubby seize babe fone,,babe say em ask hubby for 3K ,hubby no give am,so em come collect moni from d other guy..hubby don do trad,meanwhile babe say em no want dey wit hubby again ![]() @OP. Before u begin follow single mother ..think am well |
afoltundeseun: |
How much does it cost from lagos to Abuja today? |
Tns vs driuds Bala vs connah As roma sasuolo Leicester vs manshitty Genk vs gent Lianelli vs carmathan Cliftonville. Vs coleraine Tottenham vs bornmouth Fc utd vs chorley Over potential 2.5 goals... betpawa for better odds |
Comment |
they re still sleeping,,they will come for u ![]() |
JESUSBOIY: money na there definition of sacrifice ![]() |
alexistaiwo: ;tD huna go keee person |
Kaycee54321: ,,them dey deliver bro with better odds unlike bet9ja chin chin odds |
Z6GM2DGM,,,,,over 2.5 goal . Over 3.5 goals ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 112 113 114 115 116 117 118 119 120 (of 269 pages)
??people play bet9a 24/7 a day
to get to win that big money and end the year on a high
you still got on the 29th - 30th to shoot Alabi