Romance › Re: GOING THROUGH A DEVASTATING BREAK UP. Please Help Me Friends!! Am Dying Silently by drmikeadams(m): 10:36pm On Jun 24, 2016 |
amaraedec: Thanks a lot, your advice is priceless ?.but bros y u wan die for Nigerian girl matter??...them no worth am at all.....  |
Crime › Re: NAIJABET.COM held up my winnings . How Can I Report Them? (RESOLVED) . by drmikeadams(m): 2:22pm On Jun 23, 2016 |
Abeg sue those criminals to court.....  .which kain lame scam be dis....Na em be say all those people dem dey show us for tv wey win millions Na scam ... |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 3:33am On Jun 23, 2016 |
 ;DCorinthians match wan give person heart attack...  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 2:29pm On Jun 21, 2016 |
Vikings007: Abmbola has been posting his games on Nairaland for almost 3yrs. He's got the highest win/lose ratio compared to anybody on this thread. I've nt seen him blame Nairaland for one day when he loses.
Losing is part of the game, You can't be winning everyday. The earlier You all accept losing as a normal part of this "business" the better. It has NOTHING to do with nairaland. You can hide Your game under Your pillow or in Your wardrobe, if it's bound to cast my brother e go cast. ?.the one wey I hide inside pot of soup still cast |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 2:22pm On Jun 21, 2016 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 9:46pm On Jun 19, 2016 |
;DFrance get mind play goalless >:  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 9:00pm On Jun 19, 2016 |
|
Crime › Re: How I Was Harassed And My Phone Seized By The Police Yesterday. by drmikeadams(m): 1:23pm On Jun 18, 2016 |
So police men in other countries go stop u check ur phone ,come put u inside motor go station without warrant......Na so them stop one boy dey ask am why em dey Carry two black berry phones....Nigeria police Na crap |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 11:17pm On Jun 16, 2016 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 6:12pm On Jun 16, 2016 |
bjhaid: i saw this on one thread B930TESTCZREA-1507145 thats even lower than 1.22 ?...chin chin odds kills faster than second hand smoke |
Business › Re: Modern Hot Bread Bakery For Lease On A Very Busy Road by drmikeadams(m): 11:07pm On Jun 15, 2016 |
darkenkach: What state is the bakery located and is it negotiable? 60k per month is too much. Lagos state |
Crime › Re: Married Woman I Gave Lift In Enugu Yesterday Stole My Tablet From My Car by drmikeadams(m): 10:52pm On Jun 15, 2016 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 10:49pm On Jun 15, 2016 |
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by drmikeadams(m): 8:18pm On Jun 15, 2016 |
Osasuna and girona ..one more goal before Amadioha go strike una |
Romance › Re: Guys, You're The Cause Of Your Own Problems by drmikeadams(m): 1:45am On Jun 15, 2016 |
hibiscus76: You're right but the truth remains that most of them if not all see us as objects of sexual gratification only.. ?.where ve u been all my life?  |
Family › Re: Pls N Pls,i Have Been Hearing Of Lalaatic,abeg,i Wan Know Am,not For Anything O, by drmikeadams(m): 2:07pm On Jun 13, 2016 |
|
|
Romance › Re: ..the Types Of Men Thunder Will Faya This 2016..... by drmikeadams(op): 11:41pm On Jun 06, 2016 |
I dey fetch water outside .11pm,,Na so one nigga run follow one babe pass me....I don drop water for house say make I fetch second round....Na so the nigga approach me begin explain......em tell me...bros no vex ,,,Em follow one babe one collect number,,as e finish e wan pass gate ,,the OPC security men say em no fit pass gate wideout gate pass.....em dey beg me make I follow dem talk...I don smoke my Igbo finish say ok make we go see dem......as I reach gate,,,the nigga begin xplain em story ...  ..see slap wey dem give am ...em phone fly comot e hand,,,,I laff for my mind....Na so I tell OPc make dem no vex ,,if dem beat am finish ,,make dem free Am make e go house....  ...as I dey go back ,,.l dey hear slap left right center...em dey beg for yoruba language.....Wetin concern me ....niggas make una no dey toast any gurl wey una see for road.......the guy still dey collect slap for their this 11:45 pm.. |
Romance › Re: ..the Types Of Men Thunder Will Faya This 2016..... by drmikeadams(op): 1:43pm On Jun 06, 2016 |
goodmorning40: Plus including those useless girls wey go keep man as ATM machine knowing fully well say she no go fit Marry am :  ...hehe..the thunder wey wan faya them babes fit reach 100 |
Romance › Re: ..the Types Of Men Thunder Will Faya This 2016..... by drmikeadams(op): 1:42pm On Jun 06, 2016 |
|
Romance › ..the Types Of Men Thunder Will Faya This 2016..... by drmikeadams(op): 10:54am On Jun 06, 2016 |
1...the useless men wey dey beat their wives/ women...fight mohammed Ali .make we give u world greatest. 2..those useless men wey dey finger their house help for mid night...other useless men go finger ur daughters when u don die. 3....those shameless old men wey dey follow small small girls hup Han down turn their p...to borehole..Na one way ticket to hell faya await una 4.....those useless uncles wey dey molest their nieces or people left under their care.una thunder no go pass this week 5...those useless nairaland gays wey dey disturb me left and right...I love big boobs and tight p...  6...those useless bastards wey den turn rape to hand work,,Na this June thunder go kill huna finish. 7...those shameless big belle Nigerian politicians wey get brain without sense.. 8..the armed robbers called Nigeria police...una thunder Na till thy kingdom come... 9...special thunder to my guy wey don sleep with over 100 girls before the age of 32...u no gree hear word...HIV dey o |
Technology Market › Re: Visafone Blackberry With Unlimited Data Cap by drmikeadams(m): 9:42am On Jun 06, 2016 |
DIDONARY: Bro am using visafone/mtn to type this. I have a curve7 that I bn using for almost a year now. I registered it on mtn and alaz the bbm unlimited data is disabled by this crappy mtn and its not shareable on hotspot anymore to any other gadget., instead they gv me 200mb instead of the 9million mb they use to gv when it was on visafone. See its only their call that's stays 6 naira per minute to all network. They lied. Av been using the sim for almost 2 months. Try dial *444# to confirm ur self to subcribe to ther bbm unlimited plan to c 4ur sef. Thanks Abeg..I dey use one android wey get CDMA/ mtn slot...but I can't browse with it..even I can't find the apn settings on the gsm slot,but the apn settings appears on the CDMA slot....as visa phone no dey exist again , how can I get the phone browsing ? |
Politics › Re: Blackout: 19 Plants Shut As Militant Attacks Shrink Gas Supply by drmikeadams(m): 11:31pm On Jun 03, 2016 |
Agbalanze: Can u remind me who said he will make Nigeria ungovernable because they lost election? Can u tell me who said they will run a parallel government if they loose? Can u tell me who said attack on bokoharam is attack on north? Can u tell me who said dogs n baboons will soak their bloods? Can u tell me who said you don't expect him to treat 5% that didn't vote him like 97% that did? Karma is a b*#ch! One Nigeria my a$$!! The man name Na okpo  |
Politics › Re: Nigerians Are Ungrateful To The Police, They Should Stop Complaning – IGP by drmikeadams(m): 11:30pm On Jun 03, 2016 |
See as am be  |
Politics › Re: BREAKING: Avengers Strike Again, Hit Brass pipeline by drmikeadams(m): 11:23pm On Jun 03, 2016 |
Babacele: hmmmm....just yesterday PMB in his wisdom prevented a Rwandan ....but we may run outta peace if we tempt God beyond our lucks ....painful thing is there won't b anything like meeting on NL to discuss about the gory 'game'. Mo ....let me tell u since yday I stopped sleeping with my 2 eyes closed till further notice...walahi the provocation is becoming too annoying to ignore... Dem bomb o or dem throw missile..imma still smoke my shit and forecast my games ...even Biafra world war two start...bet9ja and nairaland go still dey active Walai |
Phones › Abeg Give Me Solution To This Problem Of CDMA And Gsm.. by drmikeadams(op): 12:59pm On Jun 02, 2016 |
I got this 2 in 1 sim card phone...one sim uses gsm and the other sim uses CDMA ...I can't seem to browse with the gsm sim cos I can't find the apn options on it...the problem is the CDMA has the apn options and since mtn bought visa phone.i don't know how else to make use of the CDMA or where to get the sim ..how do I getty browse with this phone. |
Politics › Re: Soldiers Take Over Tompolo’s Residence, Father Escapes Arrest by drmikeadams(m): 1:02pm On Jun 01, 2016 |
gfullmoon: Hunger, neglect and despondency in the land is making militancy "attractive" again to Niger Delta Youths . But crippling of oil in the region will worsen the already precarious situation. It's time the FG undertake a holistic development of the Niger Delta region because if Niger Delta sneezes, Nigeria catches cold. Insurgency in the North East had been "tolerated " because it has no instant direct impact on the economy. But that of Niger Delta is intolerable because of its economic potentials to Nigeria. I am pained that GEJ son of soil for almost 5 years had all the opportunity of addressing this neglect of the region, but he almost did nothing. If the Dansuki ATM was installed in Niger Delta it could have been better and manageable. Violence is never the Solution.  ..if jona had addressed the neglect of Niger delta region??what would be the reason for destabilizing this present government??boko haram = dis organize pdp,,avengers= dis organize apc |
Politics › Re: Niger Delta Avengers Bomb Chevron Oil Well Amidst Heavy Security (Photo) by drmikeadams(m): 12:31pm On Jun 01, 2016 |
chronique: We foresaw this coming during the elections. I talked about it in one of my articles. It's just so sad that Nigeria will never be able to fulfil her potentials cos this is unfortunately,a new twist to the kind of politics being played. Apart from the genuine issues these people have for taking into militancy,the result of the 2015 elections,is also one of the reasons for all of these. They see it as payback time to the north who supposedly used boko haram in ruining Jonathan's govt... The earlier we re-negotiate our existence as a nation,the better for us all.  ..we will die in one Nigeria.....we dey wait for Jesus to come solve our problems.... |
|
Romance › Re: Who Do You Think Is The Most Humble Nairalander??? by drmikeadams(m): 9:50pm On May 31, 2016 |
|
Romance › Re: I Ask A Girl Out She Say She Did Not Went Me What Will I Do Next. by drmikeadams(m): 9:47pm On May 31, 2016 |
wizlink: I need help please ?.how old re u?before I reply u |
Travel › Re: Is Abiriba Truly The Most Beautiful Community In Nigeria? by drmikeadams(m): 9:38pm On May 31, 2016 |
|