Drmikeadams's Posts
Nairaland Forum › Drmikeadams's Profile › Drmikeadams's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 269 pages)
Snazzy001:..how did u sleep dat night?cos i no dey sleep well if i loose 5k sef |
Sure over 2.5 goals |
Oche211: ..they continue scamming us....girl go spend 6 years in school ASUU strike inclusive...Na couple life e live with em boy friend for six bleeping years ...after graduation the nigga go begin find virgin,mean while the Girl go carry xpired goods dey find person wey go buy ten rams,ten bulldogs ,in the name of traditional wedding. ..thunder faya me if I no marry virgin ![]() |
Mekwen::..is this country not a useless entity.?una go dey form useless patrotism..... >: what is good about this useless country with no direction and future plans..no annoy me ooo |
tonyx4x44: ..Na so |
Achorise:>: ![]() |
real top gee and penis of truth keeping it real... |
..mazitonene,Siegfried,talk to femi,tony4x4x,kelvic,you don't know me... ; ...some real OG......where kelechi my guy? |
motta: ..u try sha...Alabi dey always find way put judas for person game....drop another games mk I knack am |
bjhaid:: ..even ten complete over 1.5 games I don curse dem taya..Na em make me wan dey play millions..any how e be make e be.. |
Any body wey get accumulation ticket wey reach 1 million naira...abeg drop am for me..from now till December one go enter |
LuveU2:..how can i forget u luv?,have votted for ur guy.. |
: I vote Falconey Cc NLJega ![]() |
Moranc:..wher u location..cyber not as lucrative as before |
Ali baba paying since d days of Abraham |
the Essence of been single is to bang all the sweet punanis as much as u can bang..so that when u get married you stay faithfull..now due to the buharilization of the economy and the abilities of man to cheat at every slightest opportunity...men will continue to cheat. .please tell ur girlfriend u are married but u will always assist her when u can in tems of her education.. ; ..imagine ur in a dream and u see ur wife riding a big black dickson.... >: ..will u still want to cheat on her again, |
adewumiopeyemi:?.. ;DAbeg o...dem bookies go wreck am..bookies no dey laugh..Na small smal part time |
Wetin dey pain me now be say if them waka all these there waka finish,,dem go still find one decent young man like me marry... ;DAfter their market value don depreciate like naira. |
dadebayo1:?..Nigerians hit for street ke...story..... .sufferin and smiling Na our middle name.if u go protest ,some people go call u iPod touts meanwhile this country is doomed |
..make huna continue to dey follow man,,,this time around dem go use huna do burnt offering as Abraham wan carry em pikin give God..people go still cum d burial chop rice ,drink beer and go there usual business ![]() |
This guy is still a stand up guy >: >: ![]() |
Awhyzy: ;Dhow much u wan pay? |
drmikeadams:?.. : ..never mind...the Igbo I just smoked now helped me recover the password from my brain cells |
I don fund my merrybet account,,only to try logging in and it's telling me invalid I'd or username,,,if I wan use the reset email option,,it's telling me email not registered....abeg any solution.. |
If u get amstel malt money to dash alabi
|
Who go help me fund bonanza win account ,,make i send recharge card,,,clodd dey vacation....... hehehhehe ..scammers thunder go faya huna if huna send me pm.. |
Dexter247:no mind dose basterds,, |
Florentina ..obi unu kporo akpo ,obi unu DI ka concrete |
even in this buhari time..mugu still plenty for Lagos dey form super man and caring. .swerve : .ogbeni |
Vicenza and cittadella abeg o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 129 130 131 132 133 134 135 136 137 (of 269 pages)
..they continue scamming us....girl go spend 6 years in school ASUU strike inclusive...Na couple life e live with em boy friend for six bleeping years ...after graduation the nigga go begin find virgin,mean while the Girl go carry xpired goods dey find person wey go buy ten rams,ten bulldogs ,in the name of traditional wedding.
..mazitonene,Siegfried,talk to femi,tony4x4x,kelvic,you don't know me... 