Politics › Re: Nigerians React To Screening Of Ministerial Nominees by drss(m): 3:51pm On Oct 13, 2015 |
Apart from amina mohammed who is more credible, all d rest dem na**** ogbpakako materials. infact liar mohammed was asked to bow n go cos dem senate know say d guy empty for head completely. Na only lies remain for him brain. Dem no wan make e disgrace dem with more lies. |
Romance › Re: Sad! She Took Me Out For Icecream She Paid Her Own Bills Now She Is Dead by drss(m): 1:29pm On Oct 13, 2015 |
deniyor: heartbroken by a lady he only met once in his lifetime? Stupidity wetin be ur problem  Na must to comment for him thread? If u no like d topic vamuose comot. |
Politics › Re: Photo Evidence Of How Low Our Army Has Sank Under Buhari by drss(m): 1:21pm On Oct 13, 2015 |
lalasticlala! somebody said Obama is ur inlaw is dat true? |
Politics › Re: Senate Screens Buhari’s Ministers – LIVE UPDATES by drss(m): 11:44am On Oct 13, 2015 |
Beremx: All hail the Lion of Ubima.
Amaechi the man who gives PDP sleepless nights.
 ameachi will never be a minister! Quote me anywhere. |
Politics › Re: Senate Screens Buhari’s Ministers – LIVE UPDATES by drss(m): 11:41am On Oct 13, 2015 |
Buari's thieves under going screening. |
Politics › Re: The Defeat Of President Buhari’s Idealism - Femi Aribisala by drss(m): 11:36am On Oct 13, 2015 |
CallPolice: It is not as easy as you think. Its still a decision to make after 4 months to appoint those who really know Nigeria and conversant with governance. It will yield better results. That is the ideal.
Expect changes in the long run though.. wetin dis one dey talk 
|
Politics › Re: The Defeat Of President Buhari’s Idealism - Femi Aribisala by drss(m): 11:32am On Oct 13, 2015 |
I nominate femi aribisala for nobel price in writting. Dis man know his onions. Very articulate in details and straight to the point. Always a terror for camp jaanjjaweeds. God bless him plenty.  |
Politics › Re: We’ll Win Boko Haram Fight Like Civil War – Obasanjo by drss(m): 10:38am On Oct 13, 2015 |
OBJ na comfirm BABOON! Yeye man. |
Politics › Re: ‘we Kidnapped Falae To Get Money To Celebrate Salah’ -suspects by drss(m): 10:22am On Oct 13, 2015 |
Omololu007: no,,,,I don't just know what all this noise about a man that was kidnap by criminals and have been freed is all about,expecially by you ibos smh for u people. No matter wetin d topic be whether na fulani or boko attack, una go just manuever una selves mention igbo. Wetin concern igbo for dis matter? |
Politics › Re: ‘we Kidnapped Falae To Get Money To Celebrate Salah’ -suspects by drss(m): 9:31am On Oct 13, 2015 |
Omololu007: the guy is fool!sh,,he was talking as if he was there when falae was abducted...weting concern herdmen will kidnapping and asking for ransom..this guys are criminals..final. so cos of dat u support their criminality? Smh |
Politics › Re: ‘we Kidnapped Falae To Get Money To Celebrate Salah’ -suspects by drss(m): 9:27am On Oct 13, 2015 |
Another dirty attempt to shift focus on killer fulani herdmen on criminals. Keep decieving urselves. Yeye dey smell. |
NYSC › Re: "Outgoing Corps Members To Get 100k As Parting Gift From Buhari" - Femi Adesina by drss(m): 9:08am On Oct 13, 2015 |
Wow dis is good if true. At least dem go use am start business. But this thing should go across to all those who will be issued NYSC discharge certificate. Cos it will not be fair to those who were exemted from NYSC service cos of age. Beside no be dem fault. Na ASUU casue am. |
Phone/Internet Market › Re: Buy Cheap Brand New Gionee M5 by drss(m): 9:00am On Oct 13, 2015 |
Is dat pic d app tray of gionee m5? Good one from gionee. D phone tide. How much is 64gb memory card? |
Politics › Re: US Armed Forces Nasty Surprise For The Russian Navy by drss(m): 8:39am On Oct 13, 2015 |
Obama is a sissy. Putin is the one. |
Politics › Re: Names Of Those Who Made 2nd Ministerial List - The Cable by drss(m): 1:13am On Oct 13, 2015 |
Smh... are these d second batch angels? Thieves as usual. |
Politics › Re: Photo Evidence Of How Low Our Army Has Sank Under Buhari by drss(m): 12:42am On Oct 13, 2015 |
Buari before election dey form superman say him go defeat boko in two months. Five months gone boko never finish. Now na beg him dey beg boko make dem surrenda?  kai buari!!! Dis man is a kwanfam dullaard!!!!!  sure say him graduate from army  |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 12:31am On Oct 13, 2015 |
TalentManager: I thought they said UP TO 80% off , what you want might be 10% off which is a good deed by Konga , Abi na illetrates full this forum ni ? Read a book, meditate & travel out a little  how much dem pay u? |
Phones › Re: Bye Bye Konga by drss(m): 7:03pm On Oct 12, 2015 |
Spread the word on twitter and facebook. Time to punish konga!
#operationboycottkonga |
Politics › Re: Group Decries Buhari's Worrisome Display Of Misogynistic Tendencies by drss(m): 6:59pm On Oct 12, 2015 |
Like konga buari is a disappointment. |
Politics › Re: New Ministarial Moninee List by drss(m): 6:43pm On Oct 12, 2015 |
AlmubaraqSadara: The President Mohmmad Bukhari just send the last batch of the ministarial moninee to national Assembly Detail very soon hahahahhaha!  back from gworo market already?  |
Phones › Re: Konga Messed Up by drss(m): 6:37pm On Oct 12, 2015 |
#operationboycottkonga |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 6:20pm On Oct 12, 2015 |
Dygeasy: At least Jumia Megathon 50% discount sales was real. u get any idea when jumia go organise another megathon like last time? |
Phones › Konga April Fool: Time To Teach Them Some Lessons. by drss(op): 6:16pm On Oct 12, 2015 |
For pulling a fast one on nigerians, its time we put our thinking caps and get creative. I suggest we boycott konga for 10 months until they appologise n repent from their sins. #operationboycottkonga |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 6:03pm On Oct 12, 2015 |
Rinzman: KONGA1! KONGA!! KONGA!!! Why are agencies in charge of promos in this country not fining these companies...imagine the huge number of Nigerians that were left disappointed,that's why its naija sha! They can do 'stuffs' and get away with it,SMH  na to port go jumia sharp sharp. |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 6:02pm On Oct 12, 2015 |
|
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 2:39pm On Oct 12, 2015 |
Irelokeh: Mehnn this is really disappointing very disappointing. |
Phones › Re: Dont Miss Konga's Mega Monday Sales Upto %80 Off All Product Category by drss(m): 2:35pm On Oct 12, 2015 |
Today na real Konga Madness.  imagine me where never chop since morning sake of say i no wan late for konga monday madness by 10am. Only to be disappointed. Thunder fire dem. |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 2:02pm On Oct 12, 2015 |
2:00pm don nack. |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 2:01pm On Oct 12, 2015 |
NiceHans: sharp guy! Take am easy no go buy d whole of konga for where, konga don dispoint. |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 12:16pm On Oct 12, 2015 |
has anyone successfully ordered anything from hunga  |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 11:56am On Oct 12, 2015 |
Two hrs to go yet no show. The thunder way go fire konga people dey recieve instructions from Putin.  |
Phones › Re: Konga.com Mega Monday Madness Official Thread. A Huge Disappointment!!! by drss(op): 11:27am On Oct 12, 2015 |
akpananiefiok: Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS
Konga I HATE U GUYS very disapointing.  |