Dubby6's Posts
Nairaland Forum › Dubby6's Profile › Dubby6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 40 pages)
Tabspear: Ramadan is a spiritual month and a compulsory pillar of Islam. In this month, Muslims are expected to fast dusk till dawn and refrain from ungodliness. They are enjoined to increase their proximity with Allah through acts of worship. However there are moments in history that altered the cause of the world’s popular.....Is that all 9? cos even d sentences no reach nine |
There is nothing much to say on this post so ill just move ahead ![]() |
What is d guy on green abi na blue doing...dis is what i call an odoniferous saga.. Why dem come dey parade d other gal as if say she do anything ...bullshit |
Dat nyash still dey learn c dis one
|
Oboy!! dat last symptom na die... As i just dey rejoice for d rest na im i c am..chai eah |
9 yrs old and her eyes don tear like dat.... I think say na only mama iyabo dem get which one come be iyabo again... Op abeg post d gals pic... Make Yerima catch u first |
Y my name no dey dia ![]() Why will i buy a painting for over 1 billion naira.... na wah oo |
No be small tin oo..7ft...who fear go gree date dis one? |
No pics? No be small tin oo..7ft...who fear go gree date dis one? Is she still growing? |
Were i go start to read this one ... Abeg how monkey take dey know selfish people? icos me self need am 101: we didnt know 'chai erh' 102: dem no dey follow Germany play 90 funny die... |
How Naija go rich when one politician like Abacha, IBB rich pass those countries come dey hide d money abroad... libya tho |
I think say na only pure oyibo dey do like dis... So as this life sweet person still dey commit suicide for anther person wey no sabi her ![]() But i will rather kill myself than commit suicide worst is dar she probably died a vir**n ![]() |
Yooguyz: i don't understand?Make i speak ikwere? |
E get some calculators wey 6k no fit buy self....na wa oo |
So na Brazil better now... black men sha |
See im staunch face...d nigga does no fall in Pes After niggas will br comparing himwith mikel. |
![]() Miss Antonia pls am waiting for my own share I also saw ur picture today Reply ASAP so we can hit it from dia hohohoho |
Because she dey like this-!>
|
Op either u don Bleep! up or she dey her period hehe |
D day i kissed PEJ..oo dat day will always b in my head/heart especially when i remember her moaning 'chai eeh' |
Question for d gods I have seen it B4... it even chased me one day, i ran and jumped a wall but d bush baby broke d wall down with its massive boobbs...i cant continue, cos it gives me emotional trauma story for d gods |
I still dey vex for that match self but i pray argentina revenges for me ![]() |
cauz dia bombom bigger than bombay ![]() #BITG |
u wan post 12 days video ni? |
Shay dis guy na one of d judges for one show? U go chop nigerian money finish come dey yarn dust Btw...am not a nigerian |
Person go just hold mic. yarn spoil..mtcheew #farts on thread |
Xenaf: Andy is backSister na wah oo..dis ur back eeh...u sure say na only one person get am? Thank God Andy is back...na me miss u pass #no homo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 40 pages)
