Dubby6's Posts
Nairaland Forum › Dubby6's Profile › Dubby6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 40 pages)
Dis is d dullest post i pray ill ever read in my life #Farts on thread, then walks out slowly for proper diffusion... |
I fit bet say all dem ash*w*s profit pass... |
i opened this post cos i saw 'world' come dey think say na foreign smthing...even dey pity d unfortunate country were d uni dey not knowing its in bayelsa...mtcheew |
adioolayi: what's the dot for?u wan use me book space abi... sha its for d size of ur jt |
Amaechi na nwa aba johr...i dey feel am i dey fear for my governor...e dey quick copy rubbish... my babe don dey call me
|
wat of those delivered tru d nyash ![]()
|
dem dey try but dey cant KEEP me away from this
|
1st no pic 2) Which kind fuckkk go make a whole car(van) rock back and forth |
When toilet dey? ![]() |
Shay u don plan for ur ban? |
Elliotwiz1: ., |
cowleg: GH |
hohohoho.. la neco la fucck la students la back My neighbour wey chop im neco money for dey rejoice by now |
Dis one d baby resemble me ni... na play a dey play o |
This post long sha wetin cause all dis grammar na Doctors who tell una say we dey beef u |
Footballers dey flex oo... How much did keshi get?? What of the money they sent to them when they refused to train in brazil... Make dem carry small from mikel and yobo own give Enyeama All this moneys Fifa is sharimg..... |
1st 1000..wtf Some banks here wicked sha...u go use atm card for less than 6 months, dem go starrt dey tell u 'card not smart' ...gt i hail oo |
Why re u telling my life story here na.. Oga Seun no be me tell am oo ![]() |
bercarray: when seun come tell u say ''sorry i tot i cld managely put it at d front page but there so many topics wait till nxt month''jst 4get fp tins 4 dz yrBro na ikwere u dey speak? Real one chance is when u catch the rock on top of ur wife/gf |
Did u know that their is God Did u know that it takes 1 hr for me to fall asleep |
Because its sexy and i like it ![]() |
I rili hate seeing wounded ppl...dead ones scare d shit outta me...i hate medicine |
Boys re not smiling i think say na only oyibo dey jonze like this He stabbed him, went inside brought a machete and cut his throat...inference: The boy don dey watch spartacus or the beef don tey |
Wat happened to copy and paste...btw i aint clicking pls try again later. Thank u |
Tootoo water...very bad for ur health too ![]() |
Ldkmoooo. No comment pls |
Oya now... #BringBackOurDeadGirls |
No pics? wth i wish all those scandals were true, except chika ike my nollywood crush |
Dis reminds me of T-bag in prison break |
See BH dem role models.... E get one kind wicked heart dis people dey get nd e dey hard me understand... maybe na dis kind tin make me hate all dos dem fulani children for marlet wey get face like osama |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 40 pages)