Dubby6's Posts
Nairaland Forum › Dubby6's Profile › Dubby6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 40 pages)
I'll be like mehn, this OP dey craze oo |
Hope say the baby go dey like d mum make I start dey plan ahead. *No Yerima oo* |
Wow, 6 guys and 5 babes, Either day last babe enjoys 2much or suffers 2much |
Rubbish the most important is strong legs and connection |
Oboy...if this is correct which I suppose, then I think I have a friend who won't have sperm at all talk more of low.. ![]() |
I don't really support d word censorship stuff...If they enter and see what corrupts them, dats there piece of $#!t...after all corruption is inevitable in Naija, dem go still spoil pass Seun ![]() |
Mine is ASUU strike... Am even still crying |
I have phobia for guys that behave like girls...Dey scare me cos I believe they are usually Gay |
Oboy, na only coke dey do this one...Coke na winch? |
ASUU a beg na...I don turn slave for my house |
I'll be like Sh!t, I don carry last for my department... My parents will be like sh!t, Our servant boy don retire |
JUST DRINK JIK AND YOUR QUESTION WILL BE ANSWERED ADEQUATELY ![]() |
IF THIS IS TRUE THEN AM GOING TO DANCE SKELEWO ALL NIGHT LONG IN THE AIR ![]() MY PEOPLE FOR HOUSE DON CONVERT ME INTO FULL TIME SLAVE |
Nice but what happens to the eyelashes after 150 days .In that blood/ocean stuff, do u mean the whole ocean or an equal amount of ocean water ![]() |
Number 5 will surely favour me... Number 2 is crap...hungry or full, I love BB |
OP the answer to your topic is NO...I'll be the first Gbam!! ![]() |
Oga Ogbakolo, Twale sir...u na real copy copy, C as u copy everything from Facebook including the comments, likes and replies. To all dis sharia people, una wahala 2 much..Thank God I don't stay at Kano..can't imagine staying in a Keke with only hardwares. |
I hope u don't literarily mean it cos I hear (from I go die) say Don Jazzy Odogu na 'Bros' |
Oboy!! this State wan turn gay state?? very soon they will ban male-female marriage. But seriously I can't imagine staying inside a 'Keke' with only hardwares ![]() |
True talk...Anambra State politics na die. Only for the strong |
Mehn See punchlines, I think say na me lie pass b4 |
Very funny Are the cultists not the major culprits of the aforementioned crimes. |
What re they saying |
Promswan: Ethiopia forgot they are playing against the African Champion. A team that have not lost any match to any other African team for a year. Let them lick their sore and try again nxt time...first to comment... skelewu in d air all night longBro so cos ure d first to comment in a post that hasn't made front page yet u want to dance skelewo in d air? all night long self...Craze people don full dis forum sha |
OK |
Mehn this one is Strong... I think am scared |
OK..thank God u didn't become a nun and please don't try opening a Church Gbam! |
NL una no dey tire for dis jamb question? |
$7m for Shekau?? Make I tie my wrapper well, carry my short gun go claim my price |
Nashville: Did you really write this or a 5 year old near you did? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 40 pages)

.