Dubby6's Posts
Nairaland Forum › Dubby6's Profile › Dubby6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 40 pages)
Sir Dubby thinks Man U should just lose and get out of Champions League Dats all |
dis 1 na die hard okpo got married 11 years ago and is 20 now?? is maths hard or am I blind..SMH BTW am still waiting to hear ETT |
Dats d sh*t I like... Chelsea all d way BTW his also following me on Facebook ![]() |
oboy[ U dream of Africa,maybe of the forest at the back of my house I dream of England,maybe of the Jacuzzi at the back of your house. Let's switch 4 like a year...make dat ur dream turn nightmare...u beta wake up |
This post has been Removed |
psalmdave: .if u like cry |
This post has been removed |
AM MISSING SCHOOOOOL!! wow cant blive itz nw 68 dayz nd counting... I miss MAINGATE!! (All dose security men wey dey search bag even when its empty but if you carry bomb dem no go search U!!) I miss campus SHUTTLE DRIVERS!! (Dem nor dey ever get change but sha anytime ee reach my turn, highest na draw !!) I miss SPORTS COMPLEX!! (5 guys go dey hustle 2 teach 1gal how 2 swim even if she fine like OBJ!!!) I miss GT BANK!!! (D only bank wey students dey go withdraw with extension & charger!!!) I miss 1st BANK!! (Always online but their ATM card dey expire within 2 months!!!!) I miss FIDELITY BANK!! (Withdraw and shit comfortably!!!) I miss LIBRARY!! (While u dey concentrate on ur books inside another student dey concentrate on ur bag outside!!!) I miss HALL 1!!! (Especially their fresh ajebo babe s!!!) I miss HALL 2!!! (D only place wey fit host both fellowship nd party 2geda but their shotput na die after dem go do face like say dem no dey sh*t!!) I miss love gutter(wish say I fit carry am come house!!!) Misssss Hallll 3!!!! (D only hostel wey get FM!!!D only hostel wey get spiderman!! Concoction eba and beans water 24/7) I miss SUPREME ice cream!! (I never buy am once sha I miss JUNE 12!!! (Were d national anthem is #im_loyal_sir) I miss MISHAI guyz (Always dey call person when dem c am wit babe) I miss BLESSED!!! (D only restaurant wey get POS, haba!!!) I miss HALL 4!!! (Beans is reaaadddyyyyyyyyy..... PORTER!!!) I miss night class!!! (Guys toastin, galz greein, thieves thiefing, pagans preaching 90% sleeping) I miss d real owner of this post(no vex say I edit and add some things here u still be d BOSS!!!) I miss all dem babes, secret admirers, loved ones,formers and my close friend PROF O.G OSHODIN (Still wonderin what he'd be doing with d calendar, e sure say no more public holiday, xmas holiday mid term break and new year break!!!) Shout to all da uniben boys A̶̲̥̅̊₪d̶̲̥̅̊ gurls. I too gbadu una BTW,I think I know those responsible for this strike Mods Front page please if not na signs of end times
|
U criously need to spray starch on ur humour |
donem: So are Truckpushers not human beings? Mtcheew!I just tire oo |
Hw dis one take add mb to my fine na.if she like make she become judge for OKIJA IDOL |
Can't be real but if it is, na d guy come sabi...wait a minute d guy get d**k? Wtf |
What more can I say but Signs Of End Time ![]() |
A beg we no wan see unclad men when dey celebrate unclad women...I can now click to c d pics |
I just tire oo maybe hiz gay ![]() |
in my house ![]() |
the opposite of opposite is alike/same my own question: wat is d website of...... ![]() |
4 ha mind when she first wake up, Ogun don do her |
and after d guy go dey Bleep up |
don't even no him talk more of his wife and kids |
na u go tell us abi na we go tell u? Smh |
last time I was arrested without being stripped, I vanished ![]() Hope I have categorically answered or question |
he Neva c anything cos as far as FG is concerned, this is strike of LIFE |
I don't just know y US is over hyped...I hope say US no wsn follow China play? Kung fu tinz ![]() |
Baraje...c as d name dey sound lyk gun name |
no be from my mouth u go Hear dat one |
as I wowo reach, I still fyn pass d guy..teenager? football age don suffer sha |
na because PES pity put us na y u dey complain bah...wat of Tahiti which one dem dey?? everything na fight? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 40 pages)
