Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 869 pages)
lynpetra: Bros did you say u bought her a motorCmon go line up We on d queue here I am number one Agbgift nos 2 Smhart nos 3 Wait for ur turn |
ax2xb: Lol, funny youI don send u mail Aswear if u no send me money ehn Money wey get weight o I go do u smth for drm *touches ground n licks* |
ax2xb: I am the son of a wealthy polithiefcian . . .If this is true then I must chop outta d national cake Send me original email jor Bt somewhere in ur post, u said u were broke for a while and then u worked n worked n worked U don dey lie small small oo |
ax2xb: I dont hav ur account detailz ma'amThen dat email addy nt correct U dey lie for me Ur paddy? |
ax2xb: Update: she is saying if i try takin d car back, she would implicate meU sef sure say u no dey do any fraudulent deal? No go implicate ursef o She b woman and she fit take u frm d back u thinkin u got d lead Oya talk true Wetin u sef dey do |
ax2xb: She can hold on to her posh fones, flat screen 3D TVs, home theatre systemsEhn ehn Oga ju I hp if u credit me u won't tell NLers u gave me some money? Oya send me d money sharp sharp I won't tell my husband it was u dat gave me True, I won't |
ax2xb: I hope it was this way . . . . But it's not . . .I don hear u na U are over her So what's d latest update |
Agbgift: Op should collect his car, cos the car is in his name and not hers.Lmao U don vex Hehehehhehehe Make d babe hold unto smth na At least na her gain b dat na 3yrs of pounding n diff styles Haba She derserves it Heheheheheh |
Agbgift: @Op see better offer wey Dyt dey give you so. Glab it.No mind am jor I don vex sef |
ax2xb: Noted; and wat follows after she realizes her mistakes ..Yimu U still love her jor Stop doin shakara |
Mermaid.of.life:Oya pade mi labe igi |
ax2xb: Public declaration of*opens eyes n mouth* Chineke Na wa o |
Smhart1: Ax2xb and DytI will be a veli veli gd gyel *touches ground and licks* |
Agbgift: You nor hear op say the girl na nairalander.Hehehehheh She don chop her own na Mk me too chop, I go even give d OP gd gd loving join am Me and u contributed na, we go share am I don't mind sef if d op say he wan date me and u U in? Mk we rock d guy world Take am to planet 507 Muchechechechecheche |
ax2xb: ax2xb@fastmail.fmHehehehehehe What condition? And are u nt supposed to be the guy? Send a mail and ask me be ur gf dammit A request of my acc number to follow so u can jst send me a token of 300k |
chaloner: R.I.P English Language. This is why mikel lost lost and lost again...........Wetin he is this one I dey talking? |
ax2xb: i dont want her back, av talked to countless time, i've even lost count sef . .Ok na Pull a call thru Biatch, I want my car back Sefini Hehehehhehehehe Abeg come buy my own car o, I no want much, na Range Rover 2015 Don't worry, I won't be like her I will only ask for 500k a week, shoppin every 2weeks, vacation every mnth Take care of my extended families too Very simple Am sure u can afford all those without comin here and seekin advice on how u want ur things back Oya send me a mail mk we start frm there See am making this official for al NLers to see o, me I won't hide our affair o, infact d whole world will know abt it I dey wait for ur mail *serious mode* |
ax2xb: Dyt do u wanna hear the whole story?Bt u did dis all out of love na Have u ever complained to her abt her ways? U knew she was never gonna be ur wife so what's d fuss now? Let her be and then move on Don't talk to her or anyth Delete her, yh its hard bt u won't die LET HER GO Forget d car U are worth more than U goin on abt d car shows u want her back and her changing |
Mermaid.of.life:U killing them No reply any of them PMs o |
ax2xb: Dyt, Dyt, Dyt, how many tmes I call ur name?Yes, that's my name Spill it all, I wanna read and so are others U givin half story, u want us to condem her Never, me I won't do that U got her a car cos u loved her and wanted her happy U give her all she wants cos u know she deserves it All of a sudden u start seein her negative side and concluding I can bet all u wrote abt her are one of ur conclusions U talked abt money u deposited, are u 100% sure she spent it like u said? Talkin abt livin extravagant, u made her live that way For her nt to even be moved, am sure she's financially stable without u U made it look here like she can't survive without u, and how come she bn surving 3weeks? And sendin a msg, her reply shows she don't even care if u exist How many times have u asked her give u back ur car? Talk true |
ax2xb: I understand where you're coming from . .I refuse to understand cos d only thing u makin us understand here is havin ur car back So she's never made u happy? She's never bn a gal u see wakin up every mornin to? U never seen her as ur MrS? Jst cos of some misunderstanding, u here labelling her black Oma se oo |
ax2xb: And i hope she will give me back all the lost "fluid>"Talkin abt fluid, u for use hand dey comot am na Shior Now she a biatch? I can bet jst her chattin u up, ur anger will subside I like dat lady Its gd to put men like u in places u belong |
Correct |
Agbgift: Obviously, he is scared of loosing her and that is the advantage the lady in question is using against him. She knows he can't do without her and as such she can afford to misbehave and he will accept her back.There's more to dis story Why is d lady acting dis way? Scratches head Abeg go call am mk we read her own part o |
ax2xb: Yes oh, my car ohhhhhhhhhhNo one o That's why I wanna b ur gf na And by takin ur car back, I hp u will give her back all d abortions and styles she gave u |
Agbgift: And I guess she is among the guest viewing this thread.He's scared loosin her The fears are so obvious in his writings Love can do person smth o Abeg channel dat to me na mbok |
ax2xb: UPDATE:Hehehehhehehe She don sign Lmao |
ax2xb: Quite sad, that you're not viewing this from my perspective. Your judgment is biased.U kept on goin abt d car My car dis Car dat Come off it abeg |
Sijo01: Please summarize if you read the whole postU brought me here Tot u read it ![]() |
That thing don show me pepper Love and understanding nt enuf mehn, jealousy sets in so bad, it becomes borin few times cos all u do is chat,skype,vid call,calls. U can't feel ur partner when u need them most, person go strong o |
ax2xb: Ehen, oya gimme the list to wife you . . A 2015 Lamborghini Aventador , i guess?Hmmmmmm Nodding head This shows u buy love, attention too Why do I feel u have a low self esteem *rolling eyeballs* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 306 307 308 309 310 311 312 313 314 (of 869 pages)



