Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 309 310 311 312 313 314 315 316 317 (of 869 pages)
I rem dating this calabar dude Uyai Ufan I think it means frnd or lover Nt sure I call my man Ifemi Temi |
deejay_harry1: lol... miss you like crazy tho..Doin shakara Lemme jor |
Enuf derailing abeg Stay on topic OP Sorry o, things will turn out well for u Ndo Kpe Pele |
Clears throat |
ebamma: goggle translator iduhe aba?Iwolomo jor |
Bishop Juice: ewwww herpes!Ma ba bo shogbo |
ebamma: ukpong ke choking, anam nte ufioke se nting?Chineke Abeg translate jor |
Forza p: GBAM!! She dey yarn dust sumtimesE don do na Abeg modify ur post jor I no get strength this night Biko HoMGUY too will come modify Abeg |
Homguy: NL. Now dont tell me that gibberish you posted was a joke!Opens eyes Call me *see as u abuse me* Na wa o Oya modify ur post jor |
ebamma: hey kop inua foScratches head Wey that my calabar bf |
![]() |
xynerise: U no no your mate abi? My friend go play with 13yr old girlLeave am, he wan climb tree wey him elders dey climb |
Dannylux: lol we know that but your arsee stands outU must see smth for frnt before u see back na Abi? |
Abu Mikey:Do u have money? |
Recycled topic WE WANNA BE HAPPY *bn happy evolves lots* |
xynerise: As if he has a choiceSKYDEEP!!! |
25omega: It shocks me thst some grown azz people on this forum still type stupid childish comments like kill your self or drink acid. it takes much less effort to bypass a post than to show the world how heartless and ignorant you are. Even if the post is fake you can always just skip to the next one. Basically stop posting like you sre as old as your shoe sizeClap for ursef U have jst given d best speech Mtchewwwww |
xynerise: Yeye womanHehehhehe He like am The thing dey tickle am Akpara ino |
Dannylux: That's not your selling point.I got lots of sellin points o My eyes, my lips Inshort, I flaunt my skin Hehehehhehhe |
xynerise: Ewww! Pls, cover that nursing breas't. Have mercy I just ateWhere u see nursing one No be everyone own be like ur wife o This one na certified n guarantee, don't look like its bn touched sef, uses it to rub his nose Hehehehhehe |
Nonso23: statistics:How will it be important when the percentage of the men we have are dickheads like u *tongue* |
IamTitanium: that's the problemI cld swear no one like me Will u b my prince charming? U got money? As in lots Take me to the moon for the weddin and we have our honeymoon in d sea |
xynerise: ehen? Make I see who go play rough play with youScreaming NL men, ayamu available ooo *flaunts boobs* |
xynerise: I go tell your ogaSay wetin happen? Abeg shift ur sterring to the left jor |
Sobs Aww pele, u shall pass |
*sobs* *sniff* HML pretty *crying out loud, I wanna marry too, prince charming where are u? Haaaaaaaaaaaaaa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 309 310 311 312 313 314 315 316 317 (of 869 pages)



.