Dyt's Posts
Nairaland Forum › Dyt's Profile › Dyt's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 353 354 355 356 357 358 359 360 361 (of 869 pages)
And d purpose of dis thread? |
So? Plus I can't see u in d truck Who's drivin n who's takin d shots? |
Ashunu |
Homguy: do i type lyk a fa.g?Hehhehehhe It starts frm somewhere Am sure he likes u already Kuchekuchekuchekuchekuche |
Idowuogbo: Lolz...I 'cash' u... ![]() |
[quote author=Homguy][/quote]Lmao Yeye |
Hiya Dey haf reelis me |
exp_jb: lol. you are right.Ur gender doesn't mean Jst apply courtesy |
Kingsley Jay: U too like multiple hands on your bum-bumBad things happens to good people *sad face* |
mondi_cheeks: hehehehe u have a wonderful voice...I'm sure he will leave me for uNa Urs more cool n sexy Me I will b screamin my lungs out n he might nt like it So let me share wit u |
If u sound sexy n straight forward, I might even forget I dunno u Wen asked, tell dem what u do and say u got there numbers frm highly influential magazine Nigerians likes to b top |
Idowuogbo: Always? U one randy chick oI know He says it too Lol |
Idowuogbo: Ur n.ipples no dey enter standby mode ni?Nope Its always standing Ask him *winks* |
Idowuogbo: Lolz... I likey ya I dontu Kia attitude. U go! But... Dat blonde no b hia o! U go resemble one of dem teletubbies.I wore dat look for 2 straight years babes *i still dey mkt o, bt na only to admire, no toshing mehn* |
Idowuogbo: He makes my n.ipples salute.E always dey slp before? |
Idowuogbo: Blonde ke? O ti sign!ROTFLMAO U dey crase o I no get hair before na, my hair is so scanty so it leaves me no other options dan to design it all I want Its fun Makes me look younger and single Me likey jor Blonde, here to show for it |
Idowuogbo: Ko rock kan kan o! I b wan ask if u get c****r b4. Dye it bck joor! Craze pikinLol Dunno why I jst love coloured hair Mayb I shld change it to blonde Btw wats c****r? |
Dallas Cowgirl: @your profile pix, girl what happened to your hair/head?Waist bead Oh well I guess dat hair rocks Low cut and a reddish gold *winks* |
Mrs.Chima:Lmao |
Endure my scream Hheheheheheehhehehehehehe I jst wake up |
mondi_cheeks: tell us how he makes u feelWords aint jst enuf Oh Na VN things I dey come |
Mondi This ur crush kwa Bt we must share of am o |
Lmao Na the house get sparogyra *nt sure of d correct spelling* so and green leaves Hehhehehehehehehhehhehehehehehehhe |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 353 354 355 356 357 358 359 360 361 (of 869 pages)

