Autos › Re: MOST EXPENSIVE PRE ORDERED SUV IN 2013 ( By Akin Alabi From Inspired Autos ) by Dyt(f): 7:43am On Sep 26, 2013 |
gabng: So oga own no be the first again Lol U wld be surprised dis is ride we bn talkin abt *winks* |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 12:28am On Sep 26, 2013 |
Yawns Una good night o |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 12:18am On Sep 26, 2013 |
I dey box o *moves closer and give am punch* |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 12:00am On Sep 26, 2013 |
Yes ke Make I show u kungfu?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 11:53pm On Sep 25, 2013 |
If I tear ground for u U go fear fear |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 11:52pm On Sep 25, 2013 |
Baybe: Lwtmb! Dyt dy speak 'Queen's pidgin'   Na u dey read am like dat o I be confirm igboro If I start now, e no fit contain us o No try me  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 11:44pm On Sep 25, 2013 |
Lol If I tell u, u no go blv am Na dia dey born me Na dia I spent all my life Eko ile Isale-eko  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 11:25pm On Sep 25, 2013 |
Na I wish I fit dey chop am for mouth like dem |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 11:06pm On Sep 25, 2013 |
My bros dey speak wella I got cousins too dat raps it Mayb I no jst dey too enter am |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 11:00pm On Sep 25, 2013 |
I dey learn bt nt everything I can write in pidgin |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:44pm On Sep 25, 2013 |
I no find how to write am See, I am nt so gd at writin pidgin, bt I hp gbagaun is allowed |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:37pm On Sep 25, 2013 |
I see With those veins on ur neck? Shior |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:29pm On Sep 25, 2013 |
Lmao
See ehn, stop struggling wit ursef to mk meaning, NL shldnt be taken seriously, go take ur dose so u cld slp off d pain |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:22pm On Sep 25, 2013 |
I cldnt rem cos u were simply irrelevant |
Romance › Re: I Don Beg For 2wks by Dyt(f): 10:20pm On Sep 25, 2013 |
The dude don dey look for opportunity before jor He don get on chikala |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:14pm On Sep 25, 2013 |
I think I rem u Was u d dude dat tot u yabbed me? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:09pm On Sep 25, 2013 |
Hehehehe He pain am |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:00pm On Sep 25, 2013 |
luvable sam: Dyt wetin u dey find for here na?hope u come in peace? U wanna wet ur boxers again? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 10:00pm On Sep 25, 2013 |
Idowuogbo: Busted# Oya bring lighter make we shake weather. Inhales Omo dis thing dey high me *scratches head n sniffs* |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 9:13pm On Sep 25, 2013 |
Dat one na blood tonic *moves closer to her, puts hand in her pata* Choi, u fit lie o No b him b dis *Push am comot* |
Dating And Meet-up Zone › Re: Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) by Dyt(f): 9:02pm On Sep 25, 2013 |
Sneezes Abeg pass me ganja |
Autos › Re: MOST EXPENSIVE PRE ORDERED SUV IN 2013 ( By Akin Alabi From Inspired Autos ) by Dyt(f): 7:43pm On Sep 25, 2013 |
We don see am 
|
|
|
|
|
|
|
|
|