Easycopyrh's Posts
Nairaland Forum › Easycopyrh's Profile › Easycopyrh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
We should al bear somtin in mind THERE IS NO 100% PERFECT SYSTEM bt ur ability to use ur DISCREATION and mak it work d way u want is d KOKO coz D PRODUCER HS PRODUCD IT, D SINGER HS SANG IT den its left 4 d HEARER to hear it WELL. SHIKANA |
AY! AY! AYOX chai ur head dey wrk oo carry go wen u finish am i go talk my own way of usin it 4 Touch/No Touch u re on key bt 4 nw i reserv my comment coz som pple say e no dey wrk dem see am lik say i no knw fx. |
ehhh dis kind FALL NAWA OOOOI HOPE GUYS RE TAKING ADVANTAGE OO SEE VIOLATILITY EEEEHH omo me i don chop belefull ooooooooooooooooo |
CHAI nawa o una don reach page ten nw nw jst yestada oooooo dis thread na bomb ooo |
@ayox i tired 4 d sluggishnes o it ended at dsame price. |
gbpusd FALL in 30mnt price at 1.5558 |
omo una don enter season 3 nw nw DIS OUR THREAD DEY BOOM OOO weldone guys happy BOMMMMMIIIIINNNNGGG |
Testing UNCLENNA SYSTEM. Ve usd it to chop in bot market dis morning |
Testing UNCLENNA SYSTEM |
@Jsh-eng i dey hail too and i read all ur choppings. GU goin LONG. |
Whao narrow escap wit 3 pips |
STILL GUD TO ENTER 1.2493 again EURUSD |
sorry TYPO 1.2493 |
eurusd RISE in 30mnts price at 1.2433 |
Tanx 4 d advic. Its recomended by a friend in UK and naijababe in forex thread confirmed dem as one of d best bt their registratn process is tidious also Naija residence nt allowed. I av shown dem enof proof of myself bt lets see if they'll agree |
@ naijaobi and blink. Thanks u realy dazzle my mind by remembering me. Tryin to muv to anoda higher level as in openin an acct wit anoda gud fixed odd broker in UK bt stil havin issues due to country of residence. Omo som guys don spoil NAIJA integrity. Anywaz if it cant be done at d end of 2day i wil resume bak to BOM...so dat i can use d new Blade on dem. |
Guys pls is anyone expriencin prob conectin to NL wit PC. I ve bin avin SERVER HTTP409 BUSY Since last wik monday bt conectin wit fone. I dnt understand again o... Anywaz guys am comin up wit SHORT TIME BET dis wik jst 17-18mnts |
Hapy BOMPIPING week guys. Am goin bak to my root dis week. |
See u BIGZ BOY sombody is threatenin wit DEATH 4 a meagre 19dos u beta pay am bak nw MY HAND NO DEY OO |
Is dis an ORAL or ENGLISH class? Abeg guys mak una leav dis LONG THING. Ther is a saying dat goes lik dis SLOW & STEADY WINS D RACE. if u re nt lukin 4 overnit turnaround den lets ALL kip learning and we shal get ther SOONER dan EXPECTED. d KOKO is CONSISTENCY weda big or smal I v hd 7 mnts regular withdrawal frm BOM abeg GUYS BONNED anybodi wey wan buy mak him BUY JOOR. chek dis out i wil DISCOVA UR STRATEGY B4 D WIK RUNS OUT... |
Am in abj. Offer 200k |
@ jammer yes i did. It gav me 1 die mint winning yestada. It realy workd as Mac said on usdcad and it doesnt require much work or Phd strategy to use. D pdf hs given anoda eye opener apart frm usdcad if we read it carefuly. |
Mr real man dnt ur subscribers av loss at all or d u think is jst a label i use and besids am nt a JJC in dis fx market so pls mind ur words coz our act balance is wat determhne weda u trad wel or nt and nt Phd in physics or maths. |
Am takin a new dimension next wik leavin out som pairs and work on new ones. |
Tanx bro u wok me up. Habba! D stress too much. |
Mornin house. Sory 4 wat hapnd yestada. d trad also mad my wik a loss on BOM and i gues Blink is actualy a Doc. he's rite on wat he said. I nid shoulder off my oficial duties coz i lost concetratn truout last wik. Tanx 4 d eye opener Blink and A BIG SORRY TO DOSE DAT STAK ALL. BGG i wil mak an amendment 4 d losses next wik |
Eh! Tank god oo 4gt dat 21gmt is 10pm here nt 9. Al go clos b4 shop close. |
@fxbomovi. Correct! I enterd gold on fx sinc 2days ago. Meh! D gold na my TRADE of d Month |
If u had my alert no prob coz it hs happnd to me b4, its jst dat if ur bet is yet to expire wen dey clos their they wil credit only ur STAKE bak to ur acct without profit. I remembad wen i sent AU bt 4got wen i went bak to my chart. |
Gold wil retrace to 1574.53 and crash again. Al of dem go crash today |
Na u sabi. OYINBO SAY SEEING IS BELIEVING. Show us proof nt ur ACCT SCREENSHOT. At least drop alerts for two weeks and see hw GUYS wil rush u AKARA evn at a higher price dat is if u re SURE OF UR PACKAGE O. SHIKINA |
Pls does anyone knws d abbrev. of crude oil on mt4? |