Easycopyrh's Posts
Nairaland Forum › Easycopyrh's Profile › Easycopyrh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 16 pages)
my pple hw una dey ooo... haaa at last am rounding up dis report palava |
subscription subscription alert dey bring loss whre subscription go come form den? who evn say mak i bet self coz no time to watch chart now |
omo dis subscription expire thing na wah ooo 15th of may don becom next week friday.. ANYWAZ I NO GET WAHALA WITH DAT SHA AS GOD DON BUTTER MY BREAD OOOOO |
i only had one loss dis week with dis strategy and i hav myself to blame for dat coz intentionally tried long hrs of 4hrs with it. shikina all togeda nw 8 winnings. am on NZDUSD AND AUSUSD nw....... |
Only 2 winnins today. No time to spot or watch chart Wel its beta dan loss sha.. |
He go hav mercy bt its alwaz beta to chek ur chart and see for urself b4 placin it. Dats d spirit nw oo OR stil beta learn DO IT URSELF |
@ naijababe abeg which broker ar u using? |
@blink, naijaobi,jammer,aspekuliar and our oda Hommies. Abeg mak una no vesh o. Mak i finish my COY report 2day. D new strategy go dey perfected by wikend by God's grace. So dat we go virtual test am next wik... I wok up late today oo na only one trade i catch odas don touch pass o... |
Hallo Hommies. @ aspekuliar thank god dat u rememba d questn i askd 2 wiks ago. No mata hw gud ur M.MGT be if u av 6 strait losses ur act mst change COLOUR. |
Ehya! Jst seeing it nw Guys am sory 4 qoutin wrong pric. Its bcoz i placd my mouse on d green line to get d figure am sory oo bt am already on it. |
if GBPJPY touches d green line @ 1.2127 place a FALL BET for 1 hr e too sure ooo |
My broda na era of do it urself oo. Se una rememba hw i used indices wrongly burn my acct live maybe dats y god blesd me wit dis strategy to bounce abov my loss. |
Thank god i didnt plac any alert frm here today oo. Ah! Tank god i don close mak i go house go spot anoda 2 trads to mak am 5 winnings 4 2day. See guys u dnt nid to stik to ur system its either u luk 4 sound alert indicator, input a very clos pric to d green or red lines & attach it to ur MT4 Or beta stil trad for 2 hrs in d mornin u mst get at least 2 gud spots to win. |
Thank god i didnt plac any alert frm here today oo. Ah! Tank god i don close mak i go house go spot anoda 2 trads to mak am 5 winnings 4 2day. |
omo i swear b4 u go tru of goin bak to open ur BOM u go don miss d trade LIVE....d only tin u can do is to get anoda indicator dat has sound and put a price into it to alert u....wen it gets close |
@naijaobi u don get PHD o. I lik dat i want mak we show BOM say naija guys get sense wella. @ blink I dey wrk on anoda one again frm ur stuf 4 hrs trade & i go cal am BOM PLACE & REST. Onc u re able to observ d entry & u enter GBAGAHUN u mst chop am. |
Guys hw market be oo? I see say una dey mak dough? Omo na dis mgt report dey hold me o & i nid to mak more mony oo na only 3 winnins wey i get sinc morning o. Mak i mak use of my launch tim mak mony smal. |
@ blink. Dis is d key- OBSERVANT & FAST EXECUTION. |
MT4 INSTAFOREX |
I told u yestada INSTAFOREX frm asia |
@ blink no wory bro u go master am and once u did i swear u go fit get 5 strat winnins. E don evn giv me mor dan dats y i dey sure. |
Omo abeg dis strategy dey swet my belle o. Infact u fit get 10 winnin trad in a day lik as it gav me 6 winnins on friday.. Ewo today go gud for us ooo |
Am hapy dat u guys ar getin it rite. @ Blink abeg demo quick mak u start reapin frm ur gud deeds. ME I DON CHOP 3 WINNINS DIS MORNIN B4 GOIN TO OFIC SO DAT I NO GO DO LIK YESTERDA...AUDUSD, USDJPY, EURUSD. Mak i dey go wrk nw... |
Oga melo down wit dat ur $500 daily target oo mak u no burn ur fingerssss ooo |
U knw wat we re tradin is jst retracement nt trend so highest u gat is jst a ful candle wich 1hr and dat is if d one dat touchd d line do so at d tale end. Weneva d candle is abt to hit chek 3D it mst intersect its a sure to knw dat retracment go occur. |
Yah my guy let me giv u d expo of dis strategy...if u re on 1hr TF lik me if d candle touches it in 25m,30m,40m,45m,48mnt dnt bet more dan d remaining time left 4 d candle to close bt if u av a case lik d EURJPY i won dis nit, meanin d candle hit d green line wit jst 3mnt to close and shuk a bet for 1hr SHIKINA see anytim d tin hit d line wen its abt to close join d next candle wit ur bet u go chop am bt in a normal trendin market oo nt in violatile one o |
@naijaobi i av shudown my pc wan slep. Abi did u spot anyone gettin closer to d line? Mak we chop am 2geda b4 i slip at least mak person closd in profit. |
Eh bros seems u re nt gettin it relax ur mind redo it again or read my earlier post gently and copy d anylizer i attachd. I jst use am chop mony abt an hr ago to recova my los 4 2day. |
D 3D is self explanatry. Wen d candle is abt to hit any of des lines chek ur 3D it mst intersect it means gud to go |
@ naijaobi i won d bet and It hs recup my loss on 2 signal we recvd dis mony. If nt 4 wrk i culd av at least 5 winnings today. Jst telin u so dat u can practice it wella. If u chek my post abt an our ago whr i said i jst placd d bet, my candle tim jst left wit 2mnt to close wen d eurjpy touchd d green line, so instead of nt trading it i jst placd d bet for 1hr SHIKINA and i won it. Y i said u guys suld nt trad anyone hs les dan 8mnts to close is bcoz u ve nt master it and i dnt want u pple to loose. |
see it here |
@naijaobi y dnt u add 3D OSCILATORS TO IT U GO ENJOY AM MORE |