Easyson's Posts
Nairaland Forum › Easyson's Profile › Easyson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Brosssss na wa o I-am-Winner:u already got uniben...u.still.dey.struggle.limited.space.for.ib....nothing.do.u.o |
I don't think its as vague as u think...last year dey struggled to admit to their limit...dey don't want a repeat...so as many as registered and had da right jamb combination were invited...as.many.as.loved.to.write.wrote.simple... I-am-Winner: |
Osasu99: Guys wetin "LOBATAN"mean sefit simply means 'e has finish' and dat's it...lobatan |
Where i for see am o...am sure u mean i should do an endoscopy of thy git Brini: Oboit! Dis Garri make excess seNses pass Rice oo... U need to cee am ah swear! Hehehe... |
Haba garri on sunday, if we no fit chop rice make we convert da garri to eba na Brini: U've really spoken my Mind...! In fact! Come join me make we fiNiSH dis cOrrect Garri sef. |
Warning....don't let dis trend pass 5pages before i come back from church o...else i would personally deal with anybody...and i mean anybody who writes beyond de 5th page from now...thanks... |
Na u na...after u na u...let me not continue o da title... Mikebis: hw u xpect me 2 de 30 threadmouthed mouthedness |
All dis postulations, formulations, deductions, speculations, assumptions would soon be over and settled wen dis UI of ibadan releases their admission list...and i know da day wen it would be released is drawing nearer in fact, it is now nearer than it was yesterday...hoping for da best, prepare for da worst is wat ve learnt to do and i advise people to do...all will be well |
Ok naw...isalrice Dr.'Hesjay:but dis one wey some persons don chose same course as their main course as fallback one and two...wahala dey be dat o... |
Pls wat's da criteria for direct entry into medicine at uniben...thanks |
kim k's girl:i know 1st list will be called merit...what would we call 2nd and 3rd list o...demerit list and let my people go list...abi wat's d difference in da criteria for all dis list o...more light pls |
Mikebis: Gudmawnin to u all,nd hw was ya 9t,walai na cleverj nd hakings de waste dis page o,coz dr post to de lng,kilode ganselfo ti binu oooo...bros abeg chop ebure... |
Mikebis: hahaha..c dis babe o,jo ma ba ye mi je,mk i get ma b.sc first b4 i go start doin dat wan,only if ur pappy fit collect credite 4 ma handlobatan |
Madawaki01: no,..till novemberwat about for short service |
Now we need further breakdown...who knows da number of person that scored above 200 for mbbs o Osasu99: Out of that 3746 lyk 1000 fit be mbbs (no be joke o) mbbs guys they vex |
baebyfaze91: seconded!.......factual info evai dey feel fly o...cos of dat phrase 'factual info eva' |
Osasu99: N one dude was saying he say sum 1 with zero sum pple they lie shahow person go score 200 for jamb come score 0...dat one na work of aye...aye at its peak |
Friday 4th tribune dapsondou: Today's or yesterday's? |
dapsondou: Checked UI's website now and found nothing of such.u still wanna see before u believe after such breakdown Ifyx: Hmm u agaınbtw,watz d source bro?wetin i do again dapsondou: Checked UI's website now and found nothing of such.u still wanna see before u believe after such breakdown |
tribune newspaper |
For anyone who cares to know...d statistical information given by dr. hesjay is true...an mbbs aspirant scored 83percent which was d highest, 7767 were invited, 7064 sat, 703 absent....53.3percent which equal 3746 students scored above 50percent...an education management aspirant scored 15%...from da most reliable source ever...the university herself |
I dey run o...only guys dey here...14years no be small pikin play ooo... |
I pray ooo... iamliljozy: una wan use laugh wound mecos i still dey hope to see person wey laugh go wound o...lol |
Na beans wine i take...me no sabi palmee...though sometimes dey use palm oil for da beans product shakur07: and nao i can categorically say MR easyson is High tonite * too mush palmee noe good for body ** Good nite thread * ciao 2mao |
Na ui of nairaland give u certificate? Mesopotamia: first aid:use straw to pass liquid andrew liver salt through his anus. |
No cause for alarm...Osomo, eroxi5000 and yoyo bitters dey shakur07: na xo bobo sweet reach ni?? beware of sugary drink ma broda e dey affect omokunrin |
I do hope we carry out a research on da therapeutic effect of laugh...as u don dey 'lmao' shakur07: ehehe n#landers no go kee pesin oh *lmao |
Doctors, Pharmarists, nutritionist, nurses, abeg make una come to da rescue o Ifyx: ah don take ovadose |
matson247: broadcasting coorporation of oyo state. (B.C.O.S)abi u mean Business committee of senate? Lol |
matson247: broadcasting coorporation of oyo state. (B.C.O.S)abi u mean Business committee of senate? |
35% of how many students? matson247: It is officially announced in a t.v station in I.B dat 35% of d students passed d U.I postume |
Abeg which news be dat o...which newspaper or radio talk am matson247: dats true. Dey said 8000+ sat for d exam and 3000+ passed d exam. Dats wat dey said in d news |
