Easyson's Posts
Nairaland Forum › Easyson's Profile › Easyson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
That's 2 say manufacturers of 'bobo' full dis place...but na small pikin fit drink am.. Dr.'Hesjay:all dis na school cos am...if 2say d thing dey gadagba for da site we for dey drink d viju by now...not bobo |
Noted Dr.'Hesjay: |
Shey na so dis week go run comot without ui saying anything?...ojo lon o |
Dr.'Hesjay:u 4 just save urself and put da source dat makes it believable...woli agba |
Debonny90: Guys news on because just now said 3000+ had 50 and above out of 8000+ dat wrote d exam..just 2 people had 83percent....dats d statisticssource? |
Aliciakeys: From news going round, UI may make use of waec, jamb and postjamb...source?...hope its not just ur thinking... |
olatunji21: bros pls concerning d 2nd list did he said "Very Soon" or "in a Mata of Days"??..days fit mean by monday and e fit mean dis 365days time...all na matter of days...but be hopeful its sooner than u imagine |
Mikebis: haah mogbe,nt until i read to d last i blv say na joke,u wan kill me ni,jo ma ba ye mi je onothing do u o bado |
Release of university of ibadan's admission list to be kept on hold until after ASUU strike...this was the agreement of the working committee of ASUU that visited the school last saturday 28th september 2013...it was observed that officials of ASUU were not pleased with the conducting of the post utme by the school saying that it was also an academic exercise which was against the resolution of the body to make the strike total and indefinate...it has been easyson reporting for headwork news...na joke i dey o |
Fynestboi: The major aim of this thread is for all student of University of Ibadan here on nairaland and outside nairaland to meet and discuss happenings, gists etc in the school, and also get to know each other.....how u wan take achieve da last phrase for dis aim... |
Ifyx: Wetın ah go type nw?ur 2go username |
dapsondou: If ure scared, then how shud I feel?help me ask am o...weather he's scared for himself or for his friends wit low scores like me... |
Dr.'Hesjay:laugh no fit kill me o...but if u ask me na who i go ask...i sha belief say even if na DR, engr., bar., pharm....some people still suppose add prophet to their various title... |
Neyoor: 29th Founder’s Day And Convocation Ceremonyhow much are the degree graduands paying pls |
Isaolamide: M0rning my ppl!me here stil dey fear of d cutof o..mak dat mbbs no reach my mark o..i pray wit al our efrt 2wd d exam,may God let our mark suit our main c0urse[color=#006600][/color]wat's ur score... |
About 7pages to admission list...no be me o...na some woli agba talk am o... |
Ifyx: dnt worı,God go do amamen o...i believe in miracles...until its over its not over |
Ifyx: na somefın na,u rıly trydu go fear try...na miracle remain now o |
Ifyx: ermm bros,u neva gıst me abt ur scoreda failure bad reach level wey i no fit tell dem for house.... ![]() Ifyx: ermm bros,u neva gıst me abt ur scoreda failure bad reach level wey i no fit tell dem for house....na 55 o...except if e change |
Ifyx: ermm bros,u neva gıst me abt ur scoreda failure bad reach level wey i no fit tell dem for house.... ![]() Ifyx: ermm bros,u neva gıst me abt ur scoreda failure bad reach level wey i no fit tell dem for house.... |
Ifyx: #Issorıteıf U.ı uploadz al resultz on dıa sıte den we'll al knw d truth la,buh e sure me say no n'landa fıt lıe,ah can vouch 4 dati don't expect any nlander to escalate their score...and if dey do...they are just deceiving themselves...as for me...i no pass o... |
Vickson123: I couldn't print my letter too...thanks |
How people wey no fit print invitation letter check o...will dey still go to admissions office again |
I no pass o...i.be.serious.olodo.ooo.GOD.WILL.I.STILL.get.dis.admission.... |
U don hear say rolandinho don reconstruct him trade mark smile.... |
Now talking about da long awaited result...even though it seems it wouldn't be release...it seems the exam questions had typographical error...ui has always proved competence and no error would occur... Do u think a male or a female would be da highest score |
Who would be da first to check result...lets see...cos RESULT don dey de portal... |
laryom1: d(committee) is d crt ansana b and d be da same thing for dat question o |
Una observe da observation wey i notice for ivory tower's gate on saturday....na some guys o....i no know if u follow collect da paper wey dem talk say dem dey share...me no collect sha simply because...y will u come and be distribution of flyers advertising jamb registration to people wey dey pray never to write dat thing again...'won ti fe gun igi koja ewe' 'dem won climb tree up to da leaf' na disgrace dem dey fine...but to all nairalanders na fellowships we go dey o...dat's y i appreciate those fellowship people wey show da arena...dem take style ginger person faith...all those wey talk say we go write jamb again...their drums won't sound...have a lovely week and a nice result *winks* |
E.be.like.say.u.i.papers.get.type.self.so.e.possible.make.some.questions.no.show.for.some.places |
I need 2go add ups from here...my username's ezekiel931 thanks |
Chicksy: i think d admission calculatns should go ly dis...jamb score divided by 16 plus postjamb score divided by 2.who give u da info o...how.authentic |
