Easyson's Posts
Nairaland Forum › Easyson's Profile › Easyson's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Ifyx: Ah pray& hpe ı'd c u guyz durın clearance... |
Ifyx: Ah pray& hpe ı'd c u guyz durın clearance...guy you make senses jawe... |
Dr.'Hesjay:hesjay me i no go vex o...as.u.talk.say.u.no.see.me |
Before.before.i.been.think.say.we.all.follow.dey.bear.nairaland.as.part.of.our.surname.but.oboy.as.exam.finish.so.na.him.all.boys.scatter.o.na.only.people.head.i.follow.dey.see...shakur.na.for.gate.u.write.ur.own.exam? Anyways.i.sure.say.we.go.do.reunion.come.put.part.join.am.wen.we.resume.....all.asking.for.result.abeg.make.we.recover.from.dis.tachycardia.before.dem.release.am.now.lol....shallom |
Thiannah: as in......i dint even realise d time had gone until i heard pencils up.wat is written is written....na success sure pass...where u write ur own |
Phase.one.just.ended...even.though.90minutes looked.like.30.minutes....phase.two.gr.loading....i.can't.wait.but.i.no.get.choice |
Nairalander wey dey here 4 faculty of education abeg flash me make i know say i get people for here 08095159005...thanks |
kinkessy: Now with hesjay, atesunate, ifeyx etc at faculty of education..come join us if ur looking for company to do revision with....na u sit dey wear glasses...padi.i.see.u.be.dat |
O.boy.c.as.fine.fine.boys.and.fine.fine.gals.dey.trek....faculty.of.edu.where.u.dey |
shakur07: caring sister of life thanks jareh ..i don commot dey roadside dey look for bus or car wey fit helpabeg look da kind soole wey u go enter o...me.too.done.enter.road |
Dr.'Hesjay:give me ur number abeg...me.too.dey.ilesa.o |
Atesunate15: Am here seat 60, urs?me dey seat 34...wat course re u applying for |
Abeg...who dey faculty of education o.. A204/205... |
Is it possible to know the number of candidate shortlisted for our various courses |
Is it possible to check and print ur invitation letter letter...pls reply |
E.be.like.say.invitation.letter.don.show.for.da.login.o....though.i.didn't.login.cos.i.was.using.a.phone.but.it.has.changed.from.da.1st.choice.thing.to.invitation.letter....lets.go.there.who.shall.be.da.first.to.print |
Pls when's da likely date for exams o.... |
okorocha22: shey una no dey hear word ni...read previous posts. dis same questn has been asked more dan 20 times.....u can pay at any branch of d listed banks and make sure u write d name of d payee as UI instructed (reg no/ SURNAME, OTHER NAMES) one more thing, ensure dat u can clearly see ur deposit slip number... Hapi Sunday 2 evri1...GOD BLESS!!!the trend dey flow fastly na him make me ask.....thanks all the same |
Must i pay only in u.i branch of da listed bk or cn i pay in other towns., |
Yinkwamo: I wil advise u to report to camp on d day written on ur letter.wen was writen on ur letter |
Wen re adamawa posted corp member to resume in bauchi |
Y cant we eva give tins free...anyways d magic sim tin dat sm pip wan collect 1500 for is simple... simply get 250 on ur phone, send 2h to 131, d 250 would be deducted...dis is subscriptn 4 2hrs browsin.... u may chose to browse wit it but b4 d end of d 2hrs switch off ur line for 24hr and afta dat ur line has bcome magic...unlimitd browsin... am using it... u cn cal me on 08031963253...you dont need to send reset....abeg enjoy it while it last oooo...no charges |
Y cant we eva give tins free...anyways d magic sim tin dat sm pip wan collect 1500 for is simple...simply get 250 on ur phone, send 2h to 131, d 250 would be deducted...dis subscriptn 4 2hrs browsin....u may chose to browse wit it but b4 d end of d 2hrs switch off ur line for 24hr and afta dat ur line has bcome magic...unlimitd browsin...am using it...u cn cal me on 08031963253 |
Biko bianuo...hw many questns per subject re we gonna face...is u.i gona do cbt too...just tinkin |
Lilly001: U admits 120 for MBBS..But our set, they re just 97....please are you saying the forms for admissions into u.i postgraduate school is out.....info pls |
shakur07: Ahahha lwkndfh oh . yhu must be a clown .lemme av ya 2go id ..i get one package for yhumy 2go username na ezekiel931...abeg once you add me leave offline message....so i go know say na you my personal person wey get package for me ooooooooo....na beg i beg o |
i also need putme past questions ooooooooooo.ema je ki owo cooperative jona (no let cooperative loan burn oo) |
shakur07: U shu be more dan hopeful .**u v gat a nice score man ..and maths no dey for d pumehmmmm thanks for dat soul lifting |
Abeg pls what's da putme combination for mbbs at u.i...hope say maths no dey...i had 259...should i be hopeful |
kayusoluwasheyi: Infact let me unfold d logic ui devised.all their questions are collected from past questions so,make sure u cover ur past questions also in all ur subject combodo you mean all subject questions used in u.i post jamb.... |
BRAINEE123: Don't 4get to add 100cbts(maxim) to d 380+.abeg people get 380 |
BRAINEE123: Make we do smal stat! ~1.7m sat 4 jamb;738375 above 200(704622 @ 200-249,33115 @250-269,628 @270-299 & 10@ 300 above). Cbts are inclusive in the 1.7m oh! So let's assum all cbts(~32000) 200 +,then ~800000@ 200 above.If we take d direct proportional value of the ui aspirants(~50000) to d 1.7m, then about 23000 DEY UI. With this i can guese the estimate of the qualified competitors in my course. Going for Eco with ~6500 candidates.By direct relativity, 3000+ gat 200 above and 200+ gat 250+. Then it depends on d group dat i fall into. I have 249,and of which 33753 @ ppt gat 250 to limit. Let me assume that out of d 32000+ cbts,500+ DEY UI and 100+ for Eco by direct relativity.Therefore, am competing with ~400 eco candidates. Hey! No be sherey oh! I DEY THINK LIKE WEREY. Well e bi like say i get smal hope for eco edu. GOD! NA UR HAND I DEY OH!abeg u fit do dis kinda statistics for person wey get 259 for medicine |