Ebamma2's Posts
Nairaland Forum › Ebamma2's Profile › Ebamma2's Posts
1 (of 1 pages)
Pla.n.etofb.ets website is not opening,abeg wetin dey happen nah,am i the only one experiencing this? |
I pledge to Arsenal my clubtry,to be faithful loyal and honest,to carry trophy is not by force,to defend our profiteery,and uphold our honour and glory so says wenger |
Thanks to twitter,Mormoni can copy this joke and paste it on nairaland |
please the government should stop this attitude of giving cash rewards to our athletes,no country in the world does this, even the spanish team that won the euros and the world cup were not given cash prizes by their government. |
if u wan make i continue my tori,abeg like this post |
Akpan is my name,money is my pain. I don tire to find money for this country,All my mate dey drive mercedes benz me i still the waka with my leggedes benz,Na so girls dey shun me like say i carry aids,all because say i no get money. I come swear say i must make money whether by hook or by crook. Na so i come leave my village for akwa ibom come lagos,As we just dey reach lagos na him armed robbers come attack our bus,dem collect me and other passengers all wetin we carry,na him i come remember wetin my friend been tell me say Lagos na jungle,yawa no dey na him i come waka dey find were i go sleep, since nite been come i come get luck see all molue were dem been pack for roadside na him i come enter sleep,Na so i come belief that talk were dem dey say to be a man no be day's job |
man's inhumanity to a fellow man,please he should be hanged till death |
Abeg between this girl and Taiye Taiwo who fine pass |
see fine girl,abeg make una give me her number i wan marry am |
Fuel scarcity in lagos city what a pity,when we are a oil rich city, |
petsam11: pls,yes it should...guy this your english dey confuse me,i no even sabi which side u dey support |
Our Patience who art in Germany,illiterate be thy name,thy english come,let your grammar be spoken to germany as it is in nigeria,give us this cassava our daily bread,and forgive us who call you illiterate as we forgave you for your gbagauns, |
LeCoq: ...and this made the front page? WTF mehn.Frontpage na your house abi na u get am,wetin concern you with wetin the owner like put for him frontpage. |
If a pastor kneels down to pray inside a church there are two things involved its either he is high on alamo or high on the holy spirit. |
who be this one again,abeg moderators make una commot this fiction from frontpage joor |
lost 30usdollars yesterday,madrid and man city spoil my combo,but wahala no dey,by Gods grace i go chop oyingbo on champions league bets |
naija police arresting fellow policemen for improper dressing, wonders shall never end |
joke of the week |
1 (of 1 pages)