Culture › Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Ederahobaby(f): 12:39am On Oct 04, 2018 |
[quote author=kikilove post=71764262]lol it means witchcraft [/quotehmm OK oh |
Culture › Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Ederahobaby(f): 7:05pm On Oct 01, 2018 |
eROCK247: Dem dey teach pidgin for headquarter? Bros na only for Warri na im you go see confam Barrister dey nack pidgin like say na wetin dey pay e salary. We nor dey make mouth, who nor go nor know. But still on still sha, if you feel say your chest go fit carry waffi slangs, just ball in to awa caban bikos na wen we dey yarn na im pidgin dey legit. Nor be dis elegbere typing wen person fone go dey legislate wetin dem nor send am to legislate bros I hail oh |
Culture › Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Ederahobaby(f): 6:59pm On Oct 01, 2018 |
kikilove: thank u my brother. Benin when be legbere for pigin dem come out come voke dey wan follow warri drag. Benin done baff?. Na okporkpise matter nie Benin take dey win. If na for pidgin ehnn make dem bench abeg wetin be okporkpise |
Romance › Re: Oyinbo Man Marries Edo Bride As They Rock Traditional Outfits (Photos) by Ederahobaby(f): 11:48am On Sep 15, 2018 |
chiefoboh1: did dey harm u? stop all dis witch foul cry, der is not part in Nigeria Dat don't have witches thank you my brother |
Literature › Re: Gianaaaaa Wins September 5K Awards by Ederahobaby(f): 5:30pm On Sep 12, 2018 |
Gianaaaaa |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 8:54pm On Aug 07, 2018*. Modified: 3:08pm On Oct 07, 2018 |
|
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 9:49pm On Aug 04, 2018 |
Dinner
|
Christianity Etc › Re: Happy Birthday Dr. D K Olukoya And Wife by Ederahobaby(f): 2:48pm On Jul 15, 2018 |
hbd mummy and daddy G O |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 2:47pm On Jun 26, 2018 |
Lunch
|
Food › Re: Ekiti/ondo State Cuisine by Ederahobaby(f): 4:06pm On Jun 22, 2018 |
Probz: I’m talking about the resemblance between the last soup you mentioned and owo soup since they’re both made from cotton owo soup is not made from cotton oh |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 3:58pm On Jun 22, 2018 |
quote author=folake4u post=68708802]
Made spaghetti and watermelon drink this morning.
Watermelon drink: a combo of watermelon, pineapple and orange.[/quote]my favourite drink |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 8:56pm On Jun 17, 2018 |
|
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 8:18pm On Jun 17, 2018 |
Dinner: semo with vegetable soup
|
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 1:02pm On Jun 14, 2018 |
Naomi14: Is that palm fruit stew? no is tomatoes stew |
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 8:24pm On Jun 13, 2018 |
dinner
|
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 9:56pm On May 29, 2018 |
Dinner: starch with banga soup
|
Food › Re: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Ederahobaby(f): 11:30pm On May 01, 2018 |
dinner
|
Christianity Etc › Re: Meet Pastor Joshua Momodu: "A Witch Visited My House As Bat" (Video) by Ederahobaby(f): 8:22pm On Mar 25, 2018 |
fake pastor |
Celebrities › Re: Toyin Aimakhu (Abraham) Buries Her Father. Actress Breaks Down In Tears (Photos) by Ederahobaby(f): 11:53pm On Mar 02, 2018 |
stefanweeks: RIP
See as that boy on bike dey look her.
Yoruba and asoebi sha
Person die ASOEBI
Person Born ASOEBI
Person Buy car ASOEBI
Person travel out ...you know na bad mouth |
Literature › Re: Beauty And The Mechanic by Ederahobaby(f): 10:23pm On Feb 20, 2018 |
nice update |
|