EdobabaComedy's Posts
Nairaland Forum › EdobabaComedy's Profile › EdobabaComedy's Posts
1 2 (of 2 pages)
Gudbadguy:I sell my kidney come dash you 1m unto say na you link me up or wethin. So you go dey flex the 1m with two kidneys abi |
I got a good opportunity to sell one of my kidneys for cool dollars and I did. Now I am busy chopping life. I am building my own house, got a sweet ride, naking fresh puna, have a nice cozy bar and restaurant that is moving well. Why die poor with two kidneys when you can chop life with just one. Abeg who two kidney help |
Anaerobi:You dey road at all. Abeg quote me make you show me where them say na 6 people impeach person. |
You go club go high enjoy yourself. You see one babe wey you like come negotiate with am to follow you go yard. You chop am wella over night even without condom, come give am money to press in the morning. No no see this babe again until after about nine months she just come your house with baby and some of her people come talk say na you give her belle come be the father of the pikin. Just like that oooo What will you do if na you? |
2braithe:Na wa for you ooo. |
This matter done enter west side like play oooo |
If person offer you N20million plus house make you relocate from South Eastern naija to Northen naija to set up any business of your choice, Shey una go accept the offer. Advise needed abeg |
EagleNest:And GMB enter army even reach the position of general wey no be beans and moi moi Kikikikiki |
Kindness218:Na so poverty dey pain oooo |
johnmartus:If na so e go be then na the igbo man wey dey in charge of CBN wey introduce the matter una go blame. Meaning say igbo dey connected to bandits and kidnappers |
Firoboam:Why to read dey hard you but to rush make comment no hard you. |
May the next thunder and lightening wey dey gather for heaven strike this op. |
Chaiiiiii I wish this op fit tell me where him dey buy this kush wey do am this kind thing. |
After writing WAEC!!! After writing JAMB!!! After scoring 180 and above in the UTME!!! After practising jamb past questions for POST UTME!!! After paying 30k for acceptance fee After paying extra 60k (single room) and 120k (self-contain) for house rent and other dues!!! After paying SUG due, Faculty due, Departmental due andother dues!!! After carrying file from one office to another!!! After trekking from school gate to your Dept. under hot sun!!! After drinking garri for months!!! After standing in queue for close to an hour @ATM stand!!! After so many copy and paste assignments!!! After visiting friends for food!!! After buying #100 mtn and Etisalat just to collect megabite for assignment!!! ||||||||||||||||||||||||||| After standing up for first timers in all fellowship!!! After surviving the pressures of some sadistic lecturers!!! After having sleepless nights preparing for your exams!!! After going to night classes and tutorials every day!!! After going to prayer gathering and performing all the 5 solats every day!!! Aftet overcoming the lecturer theater stress!!! After arguing with students that secure space for their friends with pen, book, bag, and even lipstick!!! After all this for 2- 3- 4- 5- years, and writing your final exams at the end!!! Na there one old witch for your village, go come say! you no go make am for life, you no go find decent job, or make money in your business, or won't graduate with your mates!!! Infact, i decree that the next thunder preparing in heaven will fire them in the NAME OF God . |
Mrscarter:Lol una see say I no dey like. Una plenty |
Ficient:Bleaching stretch marks wahala na another thing. |
AdesewaAde:Lol |
1.they are mostly born btw April/May/July/Sept/October 2. they're short and Average in height 3. Their shoe size are always 39/40/41 4.they like to plait long hair n when they plaint their hair, their forehead always shine 5. They're mostly light skinned or a bit of black skinned that did transformation to be fair 6. They're always emotional but get angry Easily especially with tall people 7. They've mouth,their tongue is their weapon, they're ready to rant and rave threatening to deal with you and ur ancestors but one atom of strength is not in them 8. they're always loving and caring,they may act tough and mean but believe me if you've a stubborn sister or girlfriend or wife, forget it because they can go out their way to please you 9. You always see them on earphones 10. They're talkative when around who they're free with. So ladies, Do you agree with me?? |
SocialJustice:Na wa ooo |
Some guys dey really try oooo. All these girls wey dey carry very big breast I still dey wonder how una take dey cope. I know say all those big breast dey only look fine when e dey inside bra because once them just comot bra na so e just just fall like wall of Jericho. Imagine say you come dey see very big fallen wall of Jericho everyday for house, e no dey tire you? |
1 2 (of 2 pages)
