EdobabaComedy's Posts
Nairaland Forum › EdobabaComedy's Profile › EdobabaComedy's Posts
1 2 (of 2 pages)
This na wethin mumu people dey do just to please another person wey go still run leave you some day. Them go just dey mix cream anyhow just to look like oyinbo
|
Abeg I get two years old facebook account to sell. If interested just inbox me. Abeg no time waster. |
This government just wan finish naija. Abeg I get facebook account I wan sell. The account two years plus. Anybody interested just inbox me. No time waster abeg |
Many countries don pass road and light level dey reason how to develop space. For naija we still dey celebrate half done roads and never even start dey reason when we go get steady light. |
Staging protest for naija be like say you go zoo go hug lion. After you cross mind hug the lion Shey you know say you still be food. If you like carry yourself go become scape goat.
|
FallenShitHole:You mean 80million dead brain chestbeating mofo wey aboki keep their leader for cage and them no fit do anything? If 80 million of naija population no get sense then na now I see why progress hard for naija. I fit imagine make those 80million people comot from naija come turn to zombie republic, e go bad ooo. I pray for only sense for biafra people. Anywhere were God hide their sense, we plead for forgiveness on una behalf so that una go get sense. |
FallenShitHole:Another chest beater spotted. Na inside your chest you wan achieve biafra or na the person wey dey zoo cage wan help una. My brother you go die very sad dey wait for biafra wey even your grand kids no go see. How old your grandparents dey when ojukwu try am talk less of your generation wey just dey beat chest |
Commentor:Na you suppose shut up no dey fool yourself for public. If you no know the value of 1 pound for UK just go to bed and no dey claim acapon dey embarrass yourself |
aremuforlife:See how you just full yourself in public dey show your ignorance. With one pound you fit chop chicken and chips or big sausage and chips wey be suffer head food there like garri and groundnut. Add like two pounds join make am three pounds enter Chinese restaurant chop as you like from morning to evening as long as you no commot go outside. Na you go tire run. How much be beef or chicken kebab? How much be subway? How much be matched potatoes with gravy sauce? |
Ipob leaders collected money and went on low key. ESN and unknown gun men went on low key also. Now their gullible mumu followers come dey rant online up-to their stupidity. Who dey fool who? Shebi una don see say na una own politicians dey control ESN and unknown gunmen |
Voting no be online but offline. Na now una suppose know say media na bastard. |
Now election ati over, Soludo ati winner. Ipob ati back to bush. MNK ati spend Xmas and year for cell. Ipob scam ati bursted. |
Emergingnation:And ipobs are know for having empty brain from birth that's why they have a leader wey dey use their head nack ground. Very soon them go release account for una to send donations for xmas gift wey dem go send for una demi god for cell because e sure say him go do Xmas and new year for there. |
Emergingnation:Hahahahahahaha see painment at the highest level. Wethin concern me with Igboho or whatever and Ipob brainwashed pigs. Them dey run around for person wey dey cage for Abuja, them no know road to dss headquarters again. As them no release am before 4th of November I think say una go run around make heaven fall. Una for sit at home dey mumu una self carry Apc dash Anambra, una think say na FG una dey do. |
Emergingnation:Hahahahahahaha, shebi una don use chestbeating release una demi god from dss |
According to reliable sources from the Ipob intelligence unit wey no want him name on print, them say some top eastern politicians promise to share hot jollof rice with chicken for all the ESN, unknown gun men and werey Ipob members make them go hide their face. Them also say these politicians promise say them go carry the jollof rice and chicken go give MNK for dss cell so that at least him no go chop watery beans today make the election dey peaceful. If you doubt this news and you need to verify abeg go dss headquarters for Abuja go use your eye see.
|
edictng:No mind that werey wey dey form Mr integrity |
Kunlelee:Na that part tire me. Must they give am cash in hand and video the whole thing? The Bible be say if you wan give person something make even your left hand no know but these days I no understand if that part of Bible still dey exist. |
Almost all states in Nigeria are calling their airports international airport even the ones that are still on going projects but yet the only airports I know that run international flights are Lagos, Abuja and Kano. Please if am not mistaking I need to know how or why all other airports in Nigeria both built and still building are called international airports. |
HenryDion:So Mr legit money man make I ask you something. If your mother or father need kidney transplant to survive, you dey willing to donate one of your own for them or you go buy another person own to make them survive? As you say you dey hustle legit, I no understand how selling kidney to save another person life come become illegit or e get were them dey manufacture kidney to save lives of people wey need kidney transplant. Me and you I no come know who dumb pass |
HenryDion:Hahahaha, see who dey make money dey make noise for NL. As na you wise pass, I hope say you don use your money comot your entire family from village because you still dey sound like person wey village people dey give hope. |
HenryDion: |
HenryDion:Minding your business and living your life in your own way is even more expensive than what you stated. I know say no be you holy pass and na poverty dey make people form saint. |
9Stamp:Selling one dey okay to chop life well. When I tire to chop life, I go sell the remaining one make I rest in peace for my kids to continue dey chop life. If you be my wife come dey chop life with me, you go reason am say na one kidney I get. |
Imagine say Buhari cage cage a so called British citizen come travel go UK before, now dey run things with British PM. My issue be say how so people go talk say Buhari don die and imposter come dey talk with British PM when him cage their citizen and UK no even send. |
XXXXTENTACION:What shall it profit a man not to gain the whole world, chop life and loose his soul to poverty ![]() |
Kilotat:To sell your kidney and chop life make you check my signature too. |
1 2 (of 2 pages)

