Edoyad's Posts
Nairaland Forum › Edoyad's Profile › Edoyad's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 298 299 300 301 302 303 304 305 306 (of 314 pages)
xoxoxo:I fit swear say you don already drink ten bottles this morning. romade:You too dey talk lie. You no know say place wen them dey call hell fire dey. Amigoz:Abeg go sleep. When she dey yab you finish i dey call you come you no dey. Now you wan come demo for me. ![]() wunmilyn:Na for which prison dem release you from ? Na only wia awuf de we dey see your break light |
Grime |
J UNIT:True words Gunner. I couldn't have put it better meself. I don't know why after years of the same off season crap gunners still fall for all the " Wenger wants, Wenger spoke" bull. When Wenger goes for some one even Spud fans on Pluto will know about , no need for speculation.
|
No. 9 jersey thing na just superstition. We dont need mikel, we need a super striker. |
Devine |
Romeh Romeh, my bestest friend , How na ? your amebo mouth neva put you for trouble today ? |
Where the hell is Gabby this days ? Hope her boyfriend hasn't buried her alive ? ![]() @ Sebatooth Tiger. |
What are you guys talking about ? The Vuvu is Africas greatest invention related to soccer. Just listen to how dull a stadium is without the Vuvu in some European and African countries ? It adds life to the game. BUUUUUUUUUUHHHH |
Buffalo |
Na lik so you talk say my leg get fungus . Dis time no escape for you. AMIIIIGOOOZZZZZ na wia you de na !!! Come see how the person wey we dey trust with our lives for dis land dey stab our back. ![]() |
Dine |
. . . mine, Your ass is . . |
This Romeo girl yor own too much sef. Na why you dey spread rumour say Amibaby de thief cloth. NEIGHBOURS BEAR ME WITNESS, I NO DEY OOO!!!!!! |
Springbok |
No mind the Agbero woman. Like so you go see am dey pack all the cloth for bend down pick no leave nothin for poor man sef . hissss ![]() |
Dug this one from deep deep down bennygee:The Joker in BATMAN ". . . . no son of a b**ch ever won a war by dying for his country . . . ." World War II general. |
Enta wia ? Make una help me tell Amigoz say, if she no return that garri wey i dry outside my window today(wey she de talk say maybe na lizard chop am). Wahala go dey o !!!!! ![]() ![]() |
Ignoramus ![]() |
romade:Ehe !! Romade, my friend don recommend something for that your hallitosis(mouth odour) wey you de complein about |
Hippopotamus |
Orangutan, from Gaby's country. Not Nigeria o, her real country. ![]() |
Amigoz:Amigoz look this pix com smell your armpit . HEH HEH HEH ! ! ![]()
|
I've also been rejected every where else, so mheaven's the last option. |
Eastbay:I beg to differ. Arsenal trounced the Juve team with Viera in it to their first UCL final,EVER. On the other hand, the team hasn't recovered from losing their GOAL SCORER EXTRA-ORDINAIRE since he left. Now whose head in MAN U has been wearing the cap ,GOAL SCORER EXTRA-ORDINAIRE for some time now ? |
CR 7's departure from Man U can be equated with Henry's from Arsenal. |
Just one reason Why should God let you into Heaven. ![]() Prove it. As for me i'm too fine to go to hell ![]() PROOF : Click my profile and see. |
mikeansy:keep kidding yourself. Ronaldinho was sold cos he was becoming a bad influence on other players and the team was also on a decline. They also had MESSI waiting to take his place ASAP. Who do the Man U crew have waiting to fill CR 7's boots. |
![]() The thing smell like person wey chop ten egg end ninty naira ewa ![]() |
Skunk |
i pass una doormot oNo wonder i smel som tin out side around that time. |
EkuteWhat the hell is that ? Even if i don't kno what it is i'm LMAO As for Gaby above i think POLAR BEAR fits. |
Well the babalawo in my neighbourhood said a 28 yr old Brit with a "diffuser" will do it.
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 298 299 300 301 302 303 304 305 306 (of 314 pages)

I dey hail una, missd ya girl 
