Edwardhead's Posts
Nairaland Forum › Edwardhead's Profile › Edwardhead's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 43 pages)
[size=15]yaaaaaawwwwnnn[/size] |
which state? |
[size=15]see as u dey use style dey promote ur song![/size] |
[size=15]yaaaaawn[/size] |
[size=15]I'm still typing... [/size] |
[size=15]keep it up[/size] |
[size=15]why bro no dey screen shot the stuff?[/size] |
[size=15]ten million is still much, all we are saying is that they should scrap the wardrobe allowance if they cant manage 10 thousand naira per month[/size] |
Dorrobucci:[size=15]brother you dey fall ma hand, say you no get the code ni? you no know the guy dey look for attention or you no grab say ma nigga wan? na girl she help...bro reason am now[/size] |
[size=15]it is only in naija this happen, whereby we pay for public service[/size] |
[size=15]the poster above dey make me laugh in kuala lumpur, how can you call a party at the federal, majority in the guber, majority in the assemblies a regional party?[/size] |
[size=15]Good, make them try am for naija so those bloggers will go out to get news rada dan waiting for celebrities to upload pics before dem fake news[/size] |
waxboy:stop checking my dp |
[size=15][i]Gbaja or wetin dem dey call you? Must you be in high post before you can perform?[i][/size] or wetin dey do these people ke? because u don tey for HOR house mean make you get post |
I rush to comment thinking they are from Nigeria ![]() ![]() ![]() ![]() |
please I'm still typing... |
Okay |
abeg say I fit vote one person up to 7 times make I give others 1 vote? ![]() oya make I vote today my votes go thus LEKINZ ademoladeji jarizod akposy tomfrench iamkingzlee sosiqdude i leave d remain slot for anybody wey campaign before I have battery empty cc: NLJEGA (my boy) ![]() ![]() ![]() |
Abayor7:i use dat book space now... i don modify am |
[size=25pt]These the reasons suya takes a long process they buy the raw meat in the morning they boil / warm or make sure its liquid is reduced then they gather all the ingredient by the time they are done with the fire stuff, it's already evening another reasons suya is meant to be eaten in a leisure time which is night or evening and our mentality willnot let's buy suya in broad daylight make I continue?[/size] in other news, airtel dey... |
mekstaniac:whatsapp with d no on ma profile |
Bluetooth2:if i geh money plenty, i go buy you car... na wetin dey my mind wey you talk... he even dey take pics from top... i no know for him |
themodernman:I wan sleep |
AnneMomoh:na to book for land now, wey me n u go use build our castle |
[size=25pt]I just dey look as people with rat brains dey call dis man mere commissioner, say una no dey like better thing ni or say...?[/size] in other news Glo now sell 1GB weekly data plan for 100ngn |
Una bloggers... without Adsense? make una dey deceive unaself |
Obipat:I just dey wonda wetin go dey inside ur head, .. hian, e no fit pass rat own self |
honeygirl17:I no dey follow person wey no dey use dp yarn.. buh d way u dey talk, you go fine... who be ur person? |
lekinz:from day 1 wey I see you aspiring, I know say na you go win am... no vex with dah mistake, e pain me, na my typing cause am,,, anyway I don re-edit am, NO HOMO |
My reasonable votes go thus: Lamispaco Wenson Akposy Swaggavillage Lekinz Sosiqdude Iamkingzlee Tomfrench Kizmarty Raplawd cc: NLJEGA (my nigga, some people dey try orubebe this election) I no wan kano anybody here daz if u no rivers me... Okay?? ![]() ![]() Disclaimer: I know I can vote for more than 10people, so, dont ask me to add anybody again o NO VEX just playing ni o |
I am using Operamini Browser and that couldn't display all the pics, my ucweb runs the best only on H/H+ so, till then I will vote the right people... till then, being famous or well known doesn't make you handsome ![]() ![]() ![]() |
[size=15pt]NICE[/size] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 43 pages)


