Efemty001's Posts
Nairaland Forum › Efemty001's Profile › Efemty001's Posts
koice:I beg help me ask them o. Techno and infinix way dey recogniz for naija. E no dey there dem com dey put name way I never hear b4 but same time chinko na chinko. |
Somw mother inlaw na wintch o na problem dem go just won dey create. |
my God has been so much patient... hmmm olagbara o. God created us becus he loved us but now see wetin human being dey do. teach us oh lord so we can understand the word clearly.. |
lol..lol..lol.. the mistakes that most nigerians make is lack of technical know how. do you think America is as daft as Nigeria... i pity u. weda they like it or not dey will be caught definitely. there stay/life is at 100% risk. wish dem best of luck but remember America no be Naija o way u go dey run up and down. cameras are everywhere..so wht r we saying ? Police r everywhere.. wintch dem best of luck! happy living |
pls and pls let you guyz should just stop posting shitsss on here if you got nothing to do, then u go sleep.....your mates r making millions of dollars ..na the fish and meat way u chop remain u dey talk about...i beg where my SK jare mak i jaye.....KLEBO |
i love any musics that get me inspired..eventhough na saheed osupa or pasuma..all is well as far as i get inspiration from it..all join |
it not all about the denomination. its all about how much value it worth to you. if i got 10 Naira in my pocket. am ganna give out 5 Naira as offering..... so you think if Dangote comes to ya church and he gave out 10 million naira as offering, my own 5 Naira might still worth of great value to God than Dangote 10 million naira. so my fellow people make we no dey bobo ourself..... do ur tin in ur own way dat pleases God. may God help us... |
hmmmm.... he might be a CULTIST. we never can tell. or what you think ? may God help us |
Some people just like to yan shit. shay jym ike sick b4 ni abi him talk say him get problem ni...i beg make una talk anoda tin joor...i hate wasting my ink on shit here... |
Well as for me, i dont throw it away.. i do keep it and use it to smoke weed. looking and holding it firmly to the hand, it looks like rizler and it very good to rap igbo. i even go to the machine atm even when am not having a dine inside my acct....all in the name of i need the print out...hmmm |
who be mumu ? shuuu...person way don go practice stunt for schooll..she come dey form van dam won make name for us...even 2 years of an age do this as a freestyle for friends and family and how come she was snapped step by step..stage by stage gradually...who be mum.....pls u guyz should know what u post here o bcus...hmmmmmmm transformer dey there she no hug..gamalay 20 dey..she ni drink...express dey there she no go/....railway track dey there..she no go...who be mumu/////pls we are not clients o..enhennn....pls look for? another shit to form...so much fun..enjoying it...add me on swiftcode33@yahoo.com BB pin 2363f754 ......who be mumu ? |
pls u guyz or whosoever posting this pics on here...we are not clients hun or either mallam that u can easily deceive...so you are telling me now that rita dominiki called u to her house that you should come take her pic abi.... un make up...who be mumu....it shows clear on there that she uses that red abi na yellow or pink powder rub face...who be mumu...i beg////person way get kro kro for face |
na small small dem dey turn boko haram...bullshit/// |
na waoo....naijaaaaaa....chaiiiiiii....make una liv dis smally alone na..shuuu....virgin or no virgin...what concerns u...go ask ur younger sister if she is a virgin or not...idiatsssssssssssssss |
as far as am concerned................Olamide ginger me while Wizkid rocks................who next ? is me .lol......make all of una self go make wild..HAMMER...................IF WE GAMBLE AND I WIN....I NO GO LAST YOU |
CHINKO COUNT ME OUT..............IF YOU NOT DUMB...THERE ARE SEVERAL SERIES OF PHONE OUT THERE..NO MATA WHAT....TECHNO IS EVERLY PURE CHINCO WITH PRIDE....MOREOVER WHAT FUNCTION DOES THE FUCKING PHONE HAS THATS BREAKING OR SPEEDING UPN YOUR HEAD.......IT CAN NEVER BE COMPARE OR WITHSTAND OTHER PHONES..............NA WAOOO...............PINGING LORI TECHNO |
hey peeps.. i know him wella..he is responsible and he never dress to church like this... he puts on suit and he is always on coperate..he is just dressing this way becus he is a star and you know a star will always wanna do crazy thing...if na u, u go do pass like that..so keep shut ok...starz/celebrity are meant to act that way so people like we could say jargons and comment on them...thats what make them a star....GBABE.......AS E DEY HOT... |
Oh yea. this is real lagbaja.... i have come across him once on a show like that...he was chating with us before the show but he suddenly dissapeared and we saw a masqurade on the stage all of a sudden...no doubt he is and if you do look at the kinda type of dress he puts on there, thats the kind or style of his wears he uses to perform....AM I RIGHT OR LEFT ? |
this dude called charley or chali boy...in short he is now charley man...no longer a boy. ...he can never change bcus e don tay way him don dey rain so wtf...........he will everly geeting mad everyday |
Pls no one is a fool here or a kid....how come they found them abi dem treck go there....abi no be flight dem use go ? so what d Bleep r u saying...pls know the kind fo thing you post here not bullshit stories.....they are prostitutes mennnn...just looking for a way to get console over themselves...bastard ashawo....who be mumu ? |
i no just knw why nigerianimals like repeat same mistake. una never learn lesson from the past abi...ok na make una go ahead go put tonoto dike there....i pity una. hmmmm.... una won dance awilo on top azonto beat abi.....i go rather vote aki and paw paw in there to tonto dike........tonto dike ko toto dike ni...mtshewwww |
some girls like it off bra because they realise dat guys do like straight on the chest bcus it drives them crazy....its cool anyway.........bless there bobby |
you must always learn how to keep condoms in ur wallet incase you catch a gurl @ d corner.............as e dey go |