EFOSAVAL's Posts
Nairaland Forum › EFOSAVAL's Profile › EFOSAVAL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 78 pages)
thank u jare! ![]() |
chineke ![]() u wan kill me with Raff ![]() ok i will take note se u no vex again ![]() |
prince so u want to toast hun ?i can give u direction o! oya pass like thissssssssss go straight ,dont turn o! just be going and going and going the u will see a T junction enter the lift side and come back the just keep going when u get there u can start toasting ![]() |
ok sorry ![]() |
omo na who be this borlo ![]() i winzzzz! |
HHHHHAAAAA ![]() Nor be only pikshur ![]() |
HAHAHA ![]() dazzzzzzzzzzzzzzzzzzz! You no knw say 1day Bushmeat go catch d Hunter, the hunter go die o! ![]() @ cooldude62, abeg raaff ![]() |
any one ![]() ok half the price ![]() just becos na u o! ![]() |
but true i don dey find wetin i go use against this guy ,i no no sey the tin wey i go get go juices like this the guy just dey look me like fool now infact hin shakara don end ![]() i still dey look am if hin f*uck up like this na one time |
what u feel like k.i.s.s.i.n.g him ![]() |
u mean blue film for office HAHAHAi am a child of God o! ![]() |
so ya got any good tinz to say ![]() |
ifyalways:woooooooooooooo! them no dey do am part-time abeg bone storry jare ![]() i am still a designer for real sweety ![]() u can take it or leave it meeen! i dont care ![]() |
so i am last after all |
WHEN WAS THE NAMING ![]() ur baby is soooo cute |
fantastic ![]() |
any more bonsuwas?? ![]() coz i last ![]() |
Jonnyville:sick boy ![]() nor be actor i talk o i say musician ![]() besides what do u need that for ![]() look let me tell u for real i tap ![]() ''check my profile, wallai aya e a ja. no be lie,u hear ram. am the most incredible out of NIJA straight from NIJA'' A.K.A 9ice |
i am craking o! ![]() see dic boy ![]() dre101:help that guy fas o! so that he no go die ontop dat cake o! ![]() dre101:prayer made easy my dear ![]() |
![]() |
hey sharap there ![]() u think its for attutupoyoyoos ![]() |
@spikedcylinder thazzzzzzz pre-mature s e x ![]() i 've done it b4 ![]() dre101 na so una dey shak coke ![]() so who una dey take cocaine ![]() i just want to no ![]() |
i too tap ![]() chai, see me na ![]() |
chai me, ![]() i too tap for that guy ![]() hin sef no,thats why hin dey fight me person wey be say 2 promotion time reach hin no promote me. the first time i think say i no dey efficient na hin i wan kill mysef for the work but by the second time i see say the guy just wicked ![]() bcoz i don do all i can do but the idiot dey step on me so forget me and the guy jare ![]() i too tap for ram ![]() |
i am loffing my sef ![]() |
omo bunce commort one time ![]() ya mate dey here ![]() |
![]() never ![]() u no say i fine ![]() that our lion dey lick hin pkorous ![]() |
u wan last for here with style abi? ![]() |
haaa! na u? ![]() |
oh boy.its not my fault ![]() i am just trying to do bizzness hai ![]() u go buy? |
who win? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 78 pages)

?





