EFOSAVAL's Posts
Nairaland Forum › EFOSAVAL's Profile › EFOSAVAL's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 78 pages)
;d ;d :d
|
![]() see people wey no get work!
|
i am back ![]() so i last ![]() |
![]() u will kill me silly boy ![]() more pics plsssssss! more when i use to post with out repplies i got tried and stoped ![]() but if u can help post, then no shaking ![]() |
bye thanks jere ibikaye thats life men one day one day |
seeeee u guys tomoro i have got a waykeeping to attend i lost one of my boss at work so i got to go now |
no credit dude ![]() strictly bizzzzzzzzzz |
2roll:shuuuuuuuuuuuu! must u no every thin ![]() pay ya money jare! |
heeeeeeeeeey i am try to market my products on this thread ![]() cut all this side talk plssssssssss ![]() |
seeeeeeeeeeeeeeeeeee o! oya stop posting all of u! ![]() |
home delivery ,i import and export any tin like this kind things ![]() so u want ![]() make i bring 4 ya all door to door will cost u extra sha o! ![]() as 4 the top i have got a goooooooooood buyer already ![]()
|
![]() i wan sell this top u go buy?
|
stlye ko ![]() |
crap ![]() try aje pako ![]() she wont stress u noe bit ![]() she go dey call u bro sef ![]() |
silly boy ![]() e be like say u wanna toast me abi? ![]() |
why wont i show u the froint? because u are all kids ![]() |
![]() u again? *pisssssssssssssss* u sef gallant ! ![]() back to sender ![]() |
no way chick! who tell u sey i dey fine my sister ![]() u no be efosa any tin ![]() na only me one dey for here ![]() so vamusssssssssssss! ![]() *pushes her away and take possition* |
so who be u? ![]() |
lysaa:the same one way get edo line ![]() |
so are u leddy? ![]() |
;d ![]() |
so u pipooooo want to*** k i s s abi***? ![]() thats good just make sure e no turn to belee ![]() and the kisser must send parmmy to nairaland elders like me ![]() |
![]() hunnmmm! ![]() i smell a cheap perfume here ![]() is it from u ![]() ![]() ***anyway i am still the last here!*** ![]() |
i am still the last ![]() |
toaster ! |
EFOSA VAL:plsssssssssssss make this confidencial between us ok see's holythug and ibikaye coming but just bones them silly boy gal ***she mutters ** |
buhahahahhaa una try o!,,chai make the tin con go f u ck up! the bebe don enter gbege ! ![]() infact the guy would be the one to spread the news 4 her and she go shame big time ![]() infact she don turn to asha wo be that realy its not our tradition so ladies just bone ![]() |
beauteous:oya sorry, u no say na only u be my female bounser sef if u vex comot now small small boys like holythug go dey slap me any how ![]() even this ibikaye get crasy small she go beging show her sef na abeg sorry my nice bounser |
heeeeeeeeeeeee ibikaye ibikayefine gal ![]() |
favcom:wooaa! **u no read the storry? * i hadtwo years to show for my specialized wooing system ok and i moved on ![]() |
mekk:oh plsssssssss cut that crap ![]() u dont have to post back na ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 78 pages)



must u no every thin


