Ejike007's Posts
Nairaland Forum › Ejike007's Profile › Ejike007's Posts
1 (of 1 pages)
Shout out to ma boy tekno ,bro u hav no rival and ur unstopaple'' u prove dem wrong bro,ur gud buh luv god |
Tekno all de way,,,wen ur gud ur gud nobody can stop u |
No got no glory, i just luv his confidence. Dats de sign of believing in ur self coz wenever u face ur fear u conqur |
Headies is in reception |
Thank god say de guy no recieve dat blow coz dey 4 pour am water b4 him sence go cum back...dat blow 4 heavy 4ram... him 4 just resign de work after de blow afterall hw much naija dey pay am wey him go dey risk him life |
Hw many yoruba muslim cum make the list abi they no follow,buh cum to fink of it wea dis people realy belong,,,? Waiting 4 an answer
|
Bubu sori oo after wastinng 500mdollars on mrs hilary she cum leave you enter kitchen and zo za room dey wait for bill clinton , wallai dat woman is heartles wallai :-mr kwaraption no verse na so life be shaa |
Is 288 against 215 okk Trump all de way |
Ioannes:the same way you celeberate awolowo and abiola and still celebrating tinubu after selling your birthright to your masters and turn you to slave to your own home,you should curse your ancestors for that |
Buhari atlleast fufill the one u promised already during ur campaign before another or you shot up and enter the other room mr man |
Party of violent and hunger |
Baba when will u get sense abi na every week dis ur.madness dey start? |
I don't know y all dis afanja will not tink about the broblem dat they ar facing in dis con3, how to put food on there table,no but dey ar busy chuking there head on biafra issue, is biafra de hunger dat is killing u ? Leave biafra nd tackle de hunger dats is ur no 1 enemy |
1 (of 1 pages)
