Politics › Re: If South East Is A Dot In A Circle What Is The Meaning Of These 2 Dots? by Ekez(m): 4:46pm On Jun 12, 2021 |
|
Politics › Re: If South East Is A Dot In A Circle What Is The Meaning Of These 2 Dots? by Ekez(m): 2:44pm On Jun 12, 2021 |
|
Agriculture › Re: Massachusetts Lobster Diver Survives Being Swallowed By Whale: 'I Was Completely by Ekez(m): 10:57am On Jun 12, 2021 |
21st century Jonah |
Romance › Re: My Girlfriend Cheated On Me With A Married Man by Ekez(m): 8:29am On Jun 12, 2021 |
You self cheat on her with a married woman Simple |
Politics › Re: Speech By His Excellency, Muhammadu Buhari, by Ekez(m): 8:24am On Jun 12, 2021 |
Nigeria's natural disaster |
Politics › Re: Speech By His Excellency, Muhammadu Buhari, by Ekez(m): 8:23am On Jun 12, 2021 |
Persin Wey me no dey hear wetin him dey talk, Gha gha gha gha. Idiot |
Celebrities › Re: Burna Boy Goes Clubbing With His Grammy Award. Drinks Out Of It (VIDEO) by Ekez(m): 8:22am On Jun 12, 2021 |
The only artiste Wey I dey make sense |
Politics › Re: President Buhari Democracy Day Speech On June 12 by Ekez(m): 8:21am On Jun 12, 2021 |
Person Wey I no dey hear wetin he dey talk |
Politics › Re: As Seen On Twitter: Igbos Own The Dot. To Their Chest by Ekez(m): 8:20am On Jun 12, 2021 |
DSC7: If to say u sef get work u no go notice her. ....
Moreover Buhari said No More Vacancy for Jobs....  |
Politics › Re: As Seen On Twitter: Igbos Own The Dot. To Their Chest by Ekez(m): 7:39am On Jun 12, 2021 |
BigSarah: Great people proud people... But I don't understand where these IPOB members that whimper and sulk come from. you just dey every thread ,you no get work?? |
Politics › Re: As Bashir Ahmad Cries To Be Verified by Ekez(m): 7:34am On Jun 12, 2021 |
Fool, You wan dem to verify you eeh This wan no be quota system abeg |
Politics › Re: Abiodun Hands Over 55 Vehicles, 200 Bullet Proofs Vests, Helmets To IGP by Ekez(m): 5:59pm On Jun 11, 2021 |
Kings999: You and who... Oga na only you dey move, we no follow.. oga go back to where they uproot you from |
Politics › Re: June 12: We Are Not Aware Of Any Planned Protest In Lagos - Police by Ekez(m): 5:58pm On Jun 11, 2021 |
You can never be aware idioooot |
Politics › Re: APC Chairmanship Aspirant Presents Vice To MC Oluomo by Ekez(m): 5:56pm On Jun 11, 2021 |
Agberoism is a very lucrative business in Lagos. Twale to our incoming gov'nor |
Politics › Re: Abiodun Hands Over 55 Vehicles, 200 Bullet Proofs Vests, Helmets To IGP by Ekez(m): 5:54pm On Jun 11, 2021 |
All because of tomorrows protest. Anyways we movvvve |
Health › Re: Imo : Man Commits Suicide By Hanging After Incest With Daughter (Photo) by Ekez(m): 5:13pm On Jun 11, 2021 |
Simplyleo: mynd44 lalasticlala mynd44444 kee you there |
|
Politics › Re: Nigeria Needs Twitter, Says Senate President by Ekez(m): 2:11pm On Jun 11, 2021 |
Nigeria need twitter, This people make mumu |
Politics › Re: June 12: We Won’t Allow Endsars Experience – Ondo Police by Ekez(m): 2:04pm On Jun 11, 2021 |
I wan ask question, If things better for dis nation shebi nabad thing, If dem dey pay una well shebi No abomination? I just tire for Nigerian police stupidity |
Politics › Re: June 12: We Won’t Allow Endsars Experience – Ondo Police by Ekez(m): 2:02pm On Jun 11, 2021 |
If e reach Fulani herdsmen una go allow am, E don reach protest no una don dey vomit for mouth |
Sports › Re: France President Emmanuel Macron Backs Chelsea Star N'golo Kante For Ballon D'ór by Ekez(m): 2:00pm On Jun 11, 2021 |
Go kante. Those in support of Kante hit the like button |
|
Politics › Re: Suspected Herdsmen Kidnap 15 Passengers In Imo by Ekez(m): 1:50pm On Jun 11, 2021 |
|
Celebrities › Re: Naira Marley's Property In Lekki, Lagos (Video) by Ekez(m): 1:35pm On Jun 11, 2021 |
|
Celebrities › Re: Naira Marley's Property In Lekki, Lagos (Video) by Ekez(m): 1:30pm On Jun 11, 2021 |
SportsHD: The feeling is mutual bros where dem uproot dis wan from again |
Celebrities › Re: Naira Marley's Property In Lekki, Lagos (Video) by Ekez(m): 1:06pm On Jun 11, 2021 |
SportsHD: Person dey build, you dey here dey kap kialess on nairaland. Bleep you |
Celebrities › Re: Naira Marley's Property In Lekki, Lagos (Video) by Ekez(m): 1:04pm On Jun 11, 2021 |
Sameazy15: set awon haters God will surprise u Bleep u idiot for gods sake, where dem uproot you from |
Politics › Re: Gunmen Attack Nuhu Bamali Poly, Abduct Students, Lecturers In Kaduna by Ekez(m): 8:34am On Jun 11, 2021 |
|
Health › Re: Nigeria Gets $900m Health Grant by Ekez(m): 8:33am On Jun 11, 2021 |
|
Celebrities › Re: Naira Marley's Property In Lekki, Lagos (Video) by Ekez(m): 7:58am On Jun 11, 2021 |
I don't know but naira Marley can't to build this, please |
Celebrities › Re: Naira Marley's Property In Lekki, Lagos (Video) by Ekez(m): 7:56am On Jun 11, 2021 |
Try lens |
Politics › Re: Suspected Herdsmen Kidnap 15 Passengers In Imo by Ekez(m): 7:50am On Jun 11, 2021 |
My sincere appreciation goes to our gallant men(ESN)for there service to the east, if not wetin Fulani for do us eeh , Even Benue killing go be child's play |