European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:59pm On Jun 30, 2020 |
Yannick Carrasco MOTM.. Barca next game Vs Villareal.. Dem don lose league  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:58pm On Jun 30, 2020 |
FT Barca 2 ATM 2
Exciting game of football |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:38pm On Jun 30, 2020 |
Galactico4ever: See this one oo.Oya enta ur tv and cancel the goal nah Watch ball objectively and not emotionally. Btw I nor be Barca fan. Watching as a neutral |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:36pm On Jun 30, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:35pm On Jun 30, 2020 |
Costa dey spoil this match o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:31pm On Jun 30, 2020 |
Galactico4ever: Oga go and sit down. Oga stand up make you see well.. the player tripped |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:28pm On Jun 30, 2020 |
sorsor: As Barca Don score 2 make Genoa score 1 na make ticket enter bikonu
Na last card person take play d game o bfore I begin cry here Your ticket don enter be that as Genoa haff scored one  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:25pm On Jun 30, 2020 |
Equalizer by Saul.. 2-2 Game on... Mod update scores |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:25pm On Jun 30, 2020 |
But that ain't PK to be fair to Barca.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:24pm On Jun 30, 2020 |
Another PK to ATM.. Game is getting interesting |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:24pm On Jun 30, 2020 |
Messi don chop MTN |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:22pm On Jun 30, 2020 |
mrkings84: Right man.... Thanks Juve leading 3 -1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:12pm On Jun 30, 2020 |
Goal Barca Messi finally scored the 700th |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:06pm On Jun 30, 2020 |
mrkings84: Thanks man, pls keep me updated, i played them to win either half, now that they drew first half they just need to win @ ft Juve is leading 2 nil.. 61 minutes played |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 10:04pm On Jun 30, 2020 |
mrkings84: Thanks man, pls keep me updated, i played them to win either half, now that they drew first half they just need to win @ ft Lol.. just quote me, so I go remember because I dey watch the Barca match and spy scores of Juve |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 9:57pm On Jun 30, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 9:54pm On Jun 30, 2020 |
mrkings84: Thanks man, abeg wetin Juve dey play? Goalless.. 2nd half just start |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 9:33pm On Jun 30, 2020 |
mrkings84: How many minutes of play pls?
Got no data to follow it up in LiveScores 30 minutes and currently on water break |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 9:23pm On Jun 30, 2020 |
joviegghead: How that penalty take happen. Vidal.. Defenders, nowhere to be found Counter and sheer pace by Carrasco |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Barcelona Vs Atletico Madrid (2 - 2) On 30th June 2020 by Ekpekus(m): 9:22pm On Jun 30, 2020 |
VAR to the rescue |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sheffield United Vs Arsenal: FA Cup (1 - 2) On 28th June 2020 by Ekpekus(m): 3:02pm On Jun 28, 2020 |
FT: Arsenal 2 Sheffield United 1 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sheffield United Vs Arsenal: FA Cup (1 - 2) On 28th June 2020 by Ekpekus(m): 2:30pm On Jun 28, 2020 |
Who put Willock for this game? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Norwich Vs Manchester United: FA Cup - (1 - 2) On 27th June 2020 by Ekpekus(m): 6:03pm On Jun 27, 2020 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Norwich Vs Manchester United: FA Cup - (1 - 2) On 27th June 2020 by Ekpekus(m): 6:01pm On Jun 27, 2020 |
ajbf: The game ended 2:2 Yeah and Barca dropped valuable point in the title race |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Norwich Vs Manchester United: FA Cup - (1 - 2) On 27th June 2020 by Ekpekus(m): 5:53pm On Jun 27, 2020 |
Good .. Meanwhile, Barca dey hear am for Celta Vigo hand |
Politics › Re: Ize-Iyamu: I Don’t Need Godfather To Win Edo Election by Ekpekus(m): 4:50am On Jun 23, 2020 |
We don hear... let's see how this game unfolds.. Sha make una nor disrupt peace and lives of Edolites |
Politics › Re: Osagie Ize-Iyamu Wins APC Primaries In Edo by Ekpekus(m): 3:53pm On Jun 22, 2020 |
Dem don count finish just now? Supersonic and Flash speed dey learn for this one. If this is how main elections results is announced quickly, e for good o |
Jobs/Vacancies › Re: 'Making Love': An Applicant Included This In His CV by Ekpekus(m): 9:20pm On Jun 20, 2020 |
 When you thought you have seen it all.. Imagine what the recruiter would be thinking on see that hobby |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Arsenal - ( 2 - 1) On 20th June 2020 by Ekpekus(m): 4:58pm On Jun 20, 2020 |
Arsenal can never change... Lose again SMH |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Arsenal - ( 2 - 1) On 20th June 2020 by Ekpekus(m): 3:38pm On Jun 20, 2020 |
E don be for Arsenal with Leno injury.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Arsenal - ( 2 - 1) On 20th June 2020 by Ekpekus(m): 3:24pm On Jun 20, 2020 |
Angelfrost: This is the line up he should have started against Man City!!! I totally agree |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Brighton Vs Arsenal - ( 2 - 1) On 20th June 2020 by Ekpekus(m): 2:56pm On Jun 20, 2020 |
Looking at the line up.. I get small hope say Arsenal go win.. Let's go there  |