Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 3:51pm On Dec 24, 2010 |
Lol
*sips cool water* |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 3:46pm On Dec 24, 2010 |
abeg go lie down 4 express make i see beta ppl. |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 3:39pm On Dec 24, 2010 |
guy u behave lyk a girl nd i hate guyz lyk dat.
just wonderin,did u attend an only girls skool or is it hereditry? |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by eldav(m): 3:24pm On Dec 24, 2010 |
bashed,so 4 ur mind nw u dn make "baad" statement? u learn biology at all?who tell u say na medulla pesin dey use tink? |
Romance › Re: Is Hug Love? by eldav(m): 1:18pm On Dec 24, 2010 |
4 ur mind u dn ask question abi? |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 1:05pm On Dec 24, 2010 |
I give up.u nid a specialist. |
Jokes Etc › Re: See Guys Pursuing Christmas Chicken (pics) by eldav(m): 12:00pm On Dec 24, 2010 |
Wateva! |
Family › Re: Can You Slap Your Biological Mother For N9billion by eldav(m): 11:58am On Dec 24, 2010 |
No problem |
Family › Re: Can You Slap Your Biological Mother For N9billion by eldav(m): 11:49am On Dec 24, 2010 |
kay-money,u got any problem with what i said? |
Family › Re: Can You Slap Your Biological Mother For N9billion by eldav(m): 11:39am On Dec 24, 2010 |
0P u dey phuck up |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 11:18am On Dec 24, 2010 |
bashed i n0r get ur tym
abeg carry ur girl-boy character comot my way |
Jokes Etc › Re: I Dey Try Relocate ! by eldav(m): 10:32am On Dec 24, 2010 |
Dry |
Dating And Meet-up Zone › Re: I'm Going Gaga For Mzdarkskin by eldav(m): 10:25am On Dec 24, 2010 |
0k |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by eldav(m): 10:20am On Dec 24, 2010 |
virgin
u virgin? |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 10:15am On Dec 24, 2010 |
n0r let ur so called wife near me,cos u dn lose b dat.
get a lyf man. |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 10:13am On Dec 24, 2010 |
don't confuse urself.i respect ladies a lot,una yoruba guyz n0r sabi treat girls.na so s0 quarrel u dey everytym,hmm |
|
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 10:06am On Dec 24, 2010 |
I meant ur local dog,pea brain |
Jokes Etc › Re: Moaning For What U Need by eldav(m): 9:10am On Dec 24, 2010 |
Who asked u 2 add ur own?u dn spoil am |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by eldav(m): 9:06am On Dec 24, 2010 |
notin lyk dat
what's ur favourite food? |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by eldav(m): 9:01am On Dec 24, 2010 |
Idowu u go special skool 4 yabis?
tanimz dat nigga n0r deserve d IBO upgrade u dey give am.
hw una dey sef? |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 8:43am On Dec 24, 2010 |
save ur strength bro,u got anoda round wit ur local breed |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 8:31am On Dec 24, 2010 |
go 2 ur dog's kennel,dats where u 4got ur glasses.put it on nd read again. |
Jokes Etc › Re: A Prositute Died by eldav(m): 8:19am On Dec 24, 2010 |
wetin mega?
*feels lalas* |
Jokes Etc › Re: alzheimer's Test ? by eldav(m): 8:11am On Dec 24, 2010 |
I got all right |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by eldav(m): 8:09am On Dec 24, 2010 |
Na who dey scatter dis room?see chair everywhere*arranges room.now let dere b peace*
gud mornin peeps.hw una dey? |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by eldav(m): 11:59pm On Dec 23, 2010 |
Not funny |
Jokes Etc › Re: alzheimer's Test ? by eldav(m): 10:18pm On Dec 23, 2010 |
Lol |
Romance › Re: My Ex-girlfriend Doesn't Want To Let Go by eldav(m): 10:10pm On Dec 23, 2010 |
Guy u n0r get human feelings.if d gurl na my sis,u 4 dey find artificial nose by nw. |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by eldav(m): 9:35pm On Dec 23, 2010 |
Damn!!! |
Jokes Etc › Re: Grandma And Ceo by eldav(m): 5:10pm On Dec 23, 2010 |
hmmm
d woman na savage |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by eldav(m): 5:04pm On Dec 23, 2010 |
no
how was your day? |