Jokes Etc › Re: Joke Section For Life by eldav(m): 1:32am On Dec 28, 2010 |
suit boy
i n0r get wahala,abeg |
Jokes Etc › Re: Joke Section For Life by eldav(m): 1:30am On Dec 28, 2010 |
stop shouting
dnt u knw u have a male-lyk voice? |
Jokes Etc › Re: Super Eagles Better Than Chelsea Now by eldav(m): 1:25am On Dec 28, 2010 |
y u come dey lie? |
Jokes Etc › Re: Joke Section For Life by eldav(m): 1:22am On Dec 28, 2010 |
madam
i n0r owe u any explanation. |
Jokes Etc › Re: Joke Section For Life by eldav(m): 1:13am On Dec 28, 2010 |
lol. |
Jokes Etc › Re: Problem Dey Fear Problem by eldav(m): 1:00am On Dec 28, 2010 |
darn!
allow d owner of d question 2 atleast read it b/4 u rush 2 ansa |
Jokes Etc › Re: Problem Dey Fear Problem by eldav(m): 12:54am On Dec 28, 2010 |
so?whats wrong with dat? |
Jokes Etc › Re: Problem Dey Fear Problem by eldav(m): 12:42am On Dec 28, 2010 |
speak english pls |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by eldav(m): 12:38am On Dec 28, 2010 |
@tanimz wetin b dat 1 meaning 4 english? |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by eldav(m): 12:24am On Dec 28, 2010 |
e n0r concern u |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by eldav(m): 12:19am On Dec 28, 2010 |
hw u dey,my broda-sista? |
Jokes Etc › Re: Problem Dey Fear Problem by eldav(m): 12:14am On Dec 28, 2010 |
na u i talk 2? |
Nairaland General › Re: Let Make A Shout To You Love Ones Who Are On Here by eldav(m): 12:07am On Dec 28, 2010 |
okay.
wetin mega? |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by eldav(m): 11:56pm On Dec 27, 2010 |
@tanimz jst try nd stay happy,dat matas most.
@idowu i dey feel ur nephew.d boy sabi maximize opportunity well well. |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by eldav(m): 11:45pm On Dec 27, 2010 |
Tanimz and Idowu
im gud girls.
id i hope ur day was more dan u hoped 4?
tanimz i hope ur day so far,is great? |
Jokes Etc › Re: Bb And Pin by eldav(m): 11:37pm On Dec 27, 2010 |
hehe |
Jokes Etc › Re: Jokers Offtopic Massage Centre by eldav(m): 11:33pm On Dec 27, 2010 |
ID nd TAZ hw u guyz? |
Jokes Etc › Re: Read And Criticise 2 by eldav(m): 11:25pm On Dec 27, 2010 |
everything is stale 2 a yoruba man
well done poster |
Jokes Etc › Re: Changes by eldav(m): 11:19pm On Dec 27, 2010 |
na who u dey use dat dull line 4?
u n0r happy i give you gender?nat ya 4ult
ur welcome. |
Jokes Etc › Re: Changes by eldav(m): 11:12pm On Dec 27, 2010 |
na wa!
babe is ur blood hot 2nite?
nyc jokes though. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 10:47pm On Dec 27, 2010 |
*smiles* |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 10:28pm On Dec 27, 2010 |
yeah i knw dat.na advice i bn dey give u bt u take am as fight.jst eat more nd smoke weed less.finish. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 10:07pm On Dec 27, 2010 |
Shut up!
na ppl lyk u dey abuse singlet.u dn wear am out,soote d tin dey hang 4 ur body.as 4 ur bony dry chest,go eat |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 10:01pm On Dec 27, 2010 |
wateva u say,lady. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 9:55pm On Dec 27, 2010 |
bros abeg go comot dat ur sagging singlet,i dey see ur dry chest.go wear shirt. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 9:47pm On Dec 27, 2010 |
Guy would be beta.i left d "poor" aspect cos i undastood u.dats neva a description of me. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 9:41pm On Dec 27, 2010 |
@studio
wateva man
@yinka
wats with d "boy" stuff.quite degrading babe if i must say. |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 9:31pm On Dec 27, 2010 |
mtschew |
Jokes Etc › Re: How D Hell by eldav(m): 9:29pm On Dec 27, 2010 |
notin lyk dat |
Jokes Etc › Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 9:27pm On Dec 27, 2010 |
n0r dey use me play
i dn warn u before,abi u nid motivation? |
Jokes Etc › Re: Xmas Greeting To You by eldav(m): 9:20pm On Dec 27, 2010 |
na who u dey refer 2? |
Jokes Etc › Re: Xmas Greeting To You by eldav(m): 9:13pm On Dec 27, 2010 |
@"F"mena
what? |