Eleko1's Posts
Nairaland Forum › Eleko1's Profile › Eleko1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 373 pages)
The book of revelation about to be open.Fayose need pamper asap ![]() |
when obanikoro Don run go exile.Baba George too nor dey country.Dey Don leave Fayose to eat his suya/ASUN alone ![]() |
Welcome on board Mr 'Magnus' .Abeg nor magomago..Do unto those useless thieves as una do to dem yahoo boys.Once u catch a big thief,pls If possible,lace their bed with bugs ![]() |
Good. HE DON CHOP ENUF.SEE HOW HE BIG ND SMOOTH LIKE A RAT. |
Good.The one Wey he Don chop Don do . |
VickyRotex: wetin we do ? Just for u to attend ur club end of the year party .Anyway, see u there ![]() |
U should have work on the passport issue since September or so.Notwithstanding, go to Nig house there,somebody may assist u or u settle for the emergency. Hope thing work out well |
Send iv to vickyrotex she'll come ![]() |
God bless u @ op.Those one crying/and doing their own one man protest in their respective 2 by 2 room are miscreants. Any Igbos that doesn't see anything good in Okorocha, Ngigs. Are confused lost soul.We Igbo from Enugu reject Biafra . Jona use Azikwe name to scammed una.Support baba Daura ![]() |
Aminat508:all will be well.As long as she get all the necessary thing/Ayolight health is restored, no wahala |
Yeye pipu.we all knw wetin happened to the young man that reported fighting to one of una-branch".Report to police and get lock up as a suspect ![]() |
My state .We aren't part of Biafra ![]() |
.that one nor be news. I'll be happy if the useless network stop sending me useless unsolicited /annoying sms.Seem GLO Don stop.God bless AIRTEL ![]() |
. |
VickyRotex:oops nah America I dey,we are 6 hrs apart men.gonna sleep now men.gonna eat boli.nd epa ![]() |
VickyRotex:catch ya tomorrow ![]() |
holuwatobhy:God forbid .Our son nor go join that thuggish club.MAN U straight ![]() |
Go back to sleep .Bring the trophy for baba Daura. nd shame dem wailers ![]() |
Yes. *grab vickyrotex ![]() |
U wan make I go sleep for office tomorrow?God pass una . VickyRotex: gud nite ![]() |
![]() IYANGBALI: VickyRotex bia. come carry ya partner go home .I wan sleep,tomorrow nah Monday ![]() |
Chased by custom or Niagra police ![]() |
Make una free hinwazaka.He. Doesn't understand himself.His brain don knock out. @ OP,the beautiful girl will surely walk back home.he that keepth her will not sleep.There shall be NO LOSS. Hope she nor offend her papa wey she take runaway? |
How I wish u are Aki/pawpaw |
Tonyebarcanista,bia com see ur pal. hinwazaka:Stop wasting ur time with prostitute,AIDS nor dey show for face ![]() |
.E be Tonyebarcanista man Friday.They are bunch of confused/confusionist pipu.leave the Igbos . oderemo: ![]() |
Dis one isn't ur typical 500'/1000k prostitute.She is a mother with honor not those hopeless,useless,worthless dogs of the nite. hinwazaka: |
God says nobody knw the time/season. I dnt believe in man report. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 167 168 169 170 171 172 173 174 175 (of 373 pages)
.Abeg nor magomago..Do unto those useless thieves as una do to dem yahoo boys.Once u catch a big thief,pls If possible,lace their bed with bugs 
.